Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,018 members, 8,001,117 topics. Date: Wednesday, 13 November 2024 at 01:06 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Cameroonian Gendarmes Attack Cross River Village (332 Views)
Bnl Members Attack Cameroonian Gendarmes, Kill Three, Sieze Guns / Tribal Marks Save 6-Year-Old Boy From Being Sold In Imo By Cameroonian / Cameroonian Family Of 8 Die In Their Sleep In Cross River State. Graphic Photos (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Cameroonian Gendarmes Attack Cross River Village by chiefotota(m): 5:40pm On Jan 30, 2018 |
Some Cameroon army guys, aka Gendarmes, Monday night attack Danare village for Boki Local Government Area for Cross River State. Di gendarme guys claim se dem dey fight some bad guys from Southern Cameroon wey cause trouble finish, run enter Naija con hide, for Danare. Di Security Adviser for Cross River state, bros Jude Ngaji, yarn say dis matter pass his power, he say even police sef, nor get level to fight dis fight, because dis na international matter wey go gat to involve we Naija Army, he say dem don report di matter to people wey get power inside Naija to look into di matter, of which we Nigerian Army don already send one battalion to di area. Dis nor be di fess time wey dis gendarmes dey attack Naija. http://www.ototaspalmyjoint.com/cameroonian-gendarmes-attack-cross-river-village/ |
(1) (Reply)
How I Was Defrauded By A Facebook User / Breaking: Suicide Bomber Hits Borno Idps Camp, Many Feared Dead / Gov. Ortom Urges Benue People To Defend Themselves Against Killer Herdsmen
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |