Stats: 3,182,700 members, 7,918,179 topics. Date: Monday, 12 August 2024 at 02:24 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. (11757 Views)
Why Do Most Handsome Guys Beg? / A Thread For The Dark And Handsome Guys Of Nairaland / Ijeoma Ezegbulam, Incase You Are On Nland, Please Leave My Husband Alone For Me. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 7:47pm On May 07, 2010 |
this is an intresting thread ![]() ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 7:48pm On May 07, 2010 |
and dis ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 7:50pm On May 07, 2010 |
platinumnk:Haha. . . Na worwor guys dey jealous. Me i no say i no say i follow. Odiaero, Bros no mind them. Dey wan splatter ur body for here. No try am or else! |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by jenibayo(f): 7:51pm On May 07, 2010 |
Honey abeg commot ur pic for here b4 dem go take u from me ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 7:52pm On May 07, 2010 |
odiaero:if I cannot see muscles then you cant make my list ![]() I dont mind chest hair ![]() cantell:Jealously will wound you. Na u want to scatta this thread? Abeg waka pass ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 7:54pm On May 07, 2010 |
odiaero:you have big arms and a lean body. Do you do construction or something? Please take the shirt off or wear a tighter shirt ![]() ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 7:57pm On May 07, 2010 |
i no go take off my shirt, beside, am hairy and hv da killing hypersexual image, i no snap again 4 my room, this may be the last am taking now |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by hbabe(f): 8:00pm On May 07, 2010 |
platinumnk:Small price to pay! I could name all 12 kids after you. ![]() odiaero:Waiting! ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 8:02pm On May 07, 2010 |
platinumnk:Wetin concern u na? Abi person chop the thing wey dem keep for you? If you wan look chest type "chest" for google, you go see am tire. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 8:03pm On May 07, 2010 |
@ platin.,no way ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by 190: 8:11pm On May 07, 2010 |
@odiaero ![]() ![]() ![]() Laff wan kill me die 4 here Abeg i Take Gawd beg you comot thoes pictures before boys wen dey vex go come here YAB the living day lite outta you Boyz get bad mouth and them dey vex wella, abeg take am off, [s]You be like one guy wen i Jam yesterday for[/s] |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 8:18pm On May 07, 2010 |
odiaero:I told you before I no mind hair. ![]() Why should someone dislike something thats natural? Hair or no Hair- I wan see muscles ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hbabe:Baba has bless me o, may you and doyin have happy married life ![]() ![]() cantell:Bad mouth belle because your body be like palm kernel you dey shout up and down. Abeg go and do pushups if u want to be noticed ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 8:18pm On May 07, 2010 |
190: guy how far? |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 8:21pm On May 07, 2010 |
platinumnk:i no gree o ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 8:24pm On May 07, 2010 |
odiaero:dont be shy ![]() see u post and i appreciate! So then u will be proud of your chest hair ![]() Im serious, chest hair is not a bad thing, its natural. ![]() those who dont like usually have a self delusion of what men are supposed to look like. Be you! come come - post pishure na ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 8:29pm On May 07, 2010 |
platinumnk:If i want to be noticed? Laugh go kill me for hia. Lekwa onye-ara. ![]() @Odiaero, No fall our hand. The one wey you post fine like die. I no no wetin dat girl dey look for chest. No gree. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by jenibayo(f): 8:32pm On May 07, 2010 |
Honey hope say u no get another chick here oo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 8:33pm On May 07, 2010 |
cantell: i no go so my chest for am o |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 8:35pm On May 07, 2010 |
jenibayo:ah honey, u knw say na only u na ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by jenibayo(f): 8:38pm On May 07, 2010 |
odiaero: Ok very gud ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 8:52pm On May 07, 2010 |
cantell:aji otu nne gi I no have time for your crayfish head. Better men are here, waka pass ![]() odiaero:Suit yourself I'll stick to my list then ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 9:11pm On May 07, 2010 |
platinumnk:***Clifford Orji rakwaa nne gi*** See ya head. Sweet guy like me(Nne gi, o na-akpu dimpka) because i no wan show my chest. You wan carry fine boi chest dey do show. e no go work. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by hescool(m): 9:13pm On May 07, 2010 |
oduaro abi na ewure stop being an attention LovePeddler not a good look for a guy ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 9:19pm On May 07, 2010 |
@platin, hold u list tight, i no need am ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 9:34pm On May 07, 2010 |
odiaero:O boy! You too much! My cap still dey ground. No mind plat. Na chest syndrome dey worry am. If she no see chest, she no go sleep. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 10:06pm On May 07, 2010 |
cantell:shut up! because i say u no fine boy see how you dey vex! who send you? me no want to perish looking at you. Commot from this thread ![]() nkita tabiekwa gi amu, obele nsi hescool:meshhhew! u people cant read? Whats the title of the thread? Useless people dey jealously burn them. odiaero:Dont worry, I am very happy with my list ![]() ![]() cantell:mshewww! A far better chest puts me to sleep at night. Jealousy- fire burn dem! ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 10:23pm On May 07, 2010 |
as far as am concern, nothing dey ur list ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 10:56pm On May 07, 2010 |
odiaero:my list fine past you ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 10:58pm On May 07, 2010 |
platinumnk:then ur list no dey exist ![]() ![]() ![]() |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 11:09pm On May 07, 2010 |
platinumnk:Perish ke? You wey no fit show that ur small lepacious "sickle cell body". You don lean like toothpick. Person wey climb on top of you go bruise tire, because na bones full everywhere, like mangala fish. To dey waka na risk for you. U fit break leg join am. As 21st bad-day don dey reach, na days dem dey count for you. Tell ur mama say i go send am wreath. ***Onye ohi amu. Nne gi gba aka nwa*** |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by daduke2k(m): 11:39pm On May 07, 2010 |
^^ nw datz where u ar wrongie wrongie. Plat 's a fayn hawtie, must confes she makes me ****** |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 12:34am On May 08, 2010 |
daduke2k:nwanem ![]() cantell:I say back to sender! and may it follow you from generation to generation! Look at this isi ewu trying to open his dirty mouth ![]() I wu onye ara nnegi wu akwuna nnagi wu onye ohi! ikwikwi ka ibu |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)
Tag A Romancelander And Buy A Gift For Him/her This Festive Season / Things A Virgin Girl Should Consider Before Loosing Her Virginity! / Five Reasons Why Broke Girls Don't Deserve Rich Guys
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |