Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,162 members, 7,977,365 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 06:53 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. (11845 Views)
Why Do Most Handsome Guys Beg? / A Thread For The Dark And Handsome Guys Of Nairaland / Ijeoma Ezegbulam, Incase You Are On Nland, Please Leave My Husband Alone For Me. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 12:36am On May 08, 2010 |
odiaero:no you dont exist. Waka pass jor! |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Pweety4me(f): 12:41am On May 08, 2010 |
Lolz pple don dey post picture 4 here. . . @OP Oxone |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by daduke2k(m): 12:44am On May 08, 2010 |
platinumnk:hehe , BRING IT ON!!!! *gets popcorn and coke* |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 12:57am On May 08, 2010 |
Pweety4me:heheheh wetin dey do with oxone thats my brother jo daduke2k:una too like fight oo |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Pweety4me(f): 1:06am On May 08, 2010 |
platinumnk:ur bother making our brother?since u r my cousin. . . he toast me b4 a know?lolz he's got a gorgeous face & smile |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 1:20am On May 08, 2010 |
platinumnk:You dey fear fear? You don die finish. If sickle cell no kill u, HIV wey you carry comot for naija go sound you. I sabi you well well for dat tyme wey you dey f*uck to chop free suya for allen . U tink say i no go remember. Ya name na nneka. I go scatter your runs for hia. Dey there! U no fit show ppl your face. Na to show ya scrappy legs and infested b*reasts. U no go pass that 21st buffday. Na me talk am. Now na cough you dey cough. Small time s*hit go dey comot for ya mouth. Akwuna 1 naira. Ndi alaye na-acho gi na lagos. Ozu otele. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by platinumnk(f): 1:47am On May 08, 2010 |
cantell:Again I say Back to sender, may it touch your kindred, and may it NEVER leave your generation! Nne gi Nwukwaa!!!!!!!!!!!! Ibu ezigbo onye ara!!! Ahula m gi na nro na iga anwu na 15th december onwa ekeresimesi elie gi na 25th december. elichagi mugu a ina eri ona atogiuto ga abuzi mugu muna nidi otum. obu na imagi na obumunwa tubara nne gi ime oji muo gi? isi na obu asi gi gwam ka m gwagi ka aji otu na ire ya di. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Gabry(f): 2:19am On May 08, 2010 |
Twinny Plat, Uhmmm. . . I know my bobo is muscular naa but. . . but. . . Uhmmm. . . heheheh! Ok oooooo |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Pweety4me(f): 2:20am On May 08, 2010 |
^Post pic plse! |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Pweety4me(f): 2:32am On May 08, 2010 |
@OP omodada he's cute just found him not like i was looking but. . . |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Gabry(f): 2:46am On May 08, 2010 |
Pweety4me: With the amount of BabalAwo's around hia, I dey fear post my bobo's pic oo |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Pweety4me(f): 2:50am On May 08, 2010 |
Gabry:Just 4 me 3secs. . . |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Gabry(f): 3:06am On May 08, 2010 |
Pweety4me: He's not that muscular like what Platti claim him to be |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by yehmi01(m): 4:16am On May 08, 2010 |
Desperate house wives hungry for good looking men na wa o |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 6:55am On May 08, 2010 |
platinumnk:kai, why e dey pain u na? abeg comot 4 road |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by na2day2(m): 7:25am On May 08, 2010 |
michelin89: pot calling kettle black! even makeup and plastic surgery can't help ur case |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by daduke2k(m): 8:35am On May 08, 2010 |
Hehe, no mind am. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by na2day2(m): 8:43am On May 08, 2010 |
daduke2k: how u dey nau? |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by daduke2k(m): 8:50am On May 08, 2010 |
I ful graund gidigbam. U nko? |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 9:04am On May 08, 2010 |
platinumnk:Small pikin. You no get yarn sef. See as u dey jump up & down like dead bodi wey dem no bury well. Anyway i no remember say na walking corpse u be. All d aboki wey you give free nyansh because of suya, dey ask of u. I don tell dem say make dem no near, na tyme bomb you be. Any guy wey near you, get death wish. I hear say u dey cry 4 night. sorry, there's no hope. Na to drag your sorry a*ss back to Nigeria, make oyibo ppl no cremate u 4 dear. Otu ocha. Ozu nwuru anwu. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by ElRazur: 9:07am On May 08, 2010 |
Cantell and Plats Why nauw? Wetin una dey fight over. No make me post my picture jare. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by daduke2k(m): 9:12am On May 08, 2010 |
cantell:yeah hit it up, datz a sucker punch though. *sitz closer to screen* |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by ElRazur: 9:13am On May 08, 2010 |
^^ Why are you putting petrol for fire? |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Nobody: 9:14am On May 08, 2010 |
na2day?: |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 9:18am On May 08, 2010 |
ElRazur:No mind dat mumu gal wey no get nyansh. She com dey look for pple chest. She no even fit show her retarded face. Look at dat lepacious leg wey dey her profile. Imagine how the face go com be. Bros, no post ur pic. She go carry ur pic dey 4orm 4 her oloshi friends. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by daduke2k(m): 9:21am On May 08, 2010 |
@elrazur, waz only a spectator. . . |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by ElRazur: 9:37am On May 08, 2010 |
cantell: No need to be like that in my opinion. Una be mature ladies now, so no need. Me I like wetin I see for the profile. Please let us all get along. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by Tashaluv(f): 9:51am On May 08, 2010 |
cantell:hahahahaha, lolzszs! Ds thread iz becomin sooo intrestin, cantell, biko take it easy on ur sister oooo |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by daduke2k(m): 9:53am On May 08, 2010 |
ElRazur:dat a typo error? Cos i dnt think cantell is female. . . . |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by ElRazur: 9:54am On May 08, 2010 |
daduke2k: Oh apologies then. I didn't notice. Apologies to cantell. |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by cantell(m): 10:10am On May 08, 2010 |
@Elrazur, Apology accepted. I don cool temper. Na because of you oo. Dat girl make me vex no be small. Dadudek, show don finish. I don draw curtain. Tasha, Whats up? How things? Your bf nko? |
Re: So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. by jenibayo(f): 10:25am On May 08, 2010 |
Hi everybody, wats going on here. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)
Girls: Fine Boy With Small Deek Or Ugly Boy With Huge Deeek? I’m / 50 Things Women Do Wrong In The Bedroom / Women Can Now Pee Standing Like Men: Picture.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60 |