Stats: 3,171,097 members, 7,880,429 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 06:07 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Just In (43873 Views)
JUST IN!! Bank Robbery Happening Now At Ikorodu, Lagosstate / Just In: NUPENG Agrees to Call Off Strike / Just In: Favour Odozor Is Not Nigeria’s Youngest Commercial Flying Pilot! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (46) (47) (48) (49) (50) (51) (52) ... (63) (Reply) (Go Down)
Re: Just In by Cyclone5(m): 12:56pm On Sep 16, 2007 |
No make me send Mike Tyson come collect O! ![]() |
Re: Just In by acidrop(f): 1:03pm On Sep 16, 2007 |
lol, i say wait now, we still have tym, meanwhhile am half asleep, need 2 go think of hw to facilitate the remaining plan whitout money, nitynite |
Re: Just In by ellab(f): 3:46pm On Sep 16, 2007 |
una don dey kolo no be small.anybody wey wan take me must ve clean teeth like dis ![]() ![]() |
Re: Just In by Cyclone5(m): 7:03pm On Sep 16, 2007 |
You can discuss dental work with Mike. He's really used to that ![]() |
Re: Just In by ellab(f): 10:13pm On Sep 16, 2007 |
who be mike,na one of ur family member? |
Re: Just In by acidrop(f): 2:24am On Sep 17, 2007 |
hahah, lol, who be mike? |
Re: Just In by Cyclone5(m): 4:32am On Sep 17, 2007 |
Who be Mike?! Who no know MIKE?!!! ![]() |
Re: Just In by aloib(f): 4:46am On Sep 17, 2007 |
welcome cyclone ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Just In by acidrop(f): 4:51am On Sep 17, 2007 |
Cyclone5: me ![]() |
Re: Just In by Cyclone5(m): 5:08am On Sep 17, 2007 |
So na who you wan meet? Tyson or Jordan? ![]() |
Re: Just In by acidrop(f): 5:13am On Sep 17, 2007 |
haaaaaaaaaaaaaaa, no, sorry i take that bak no be me |
Re: Just In by Cyclone5(m): 5:16am On Sep 17, 2007 |
Meanwhile, I still dey wait for my refund |
Re: Just In by acidrop(f): 5:25am On Sep 17, 2007 |
common mehn we are still facilitatin now ![]() |
Re: Just In by ellab(f): 5:30am On Sep 17, 2007 |
sorry cyc,i no no say na mike tyson.pardon me abeg ![]() |
Re: Just In by Cyclone5(m): 5:53am On Sep 17, 2007 |
So now you fear small, eh? Anyway I go try cool am down small. He's in a rage right now. But you will have to do something for Mike O. So unload your peace offering. Hit me up and I'll convey it. ![]() |
Re: Just In by acidrop(f): 6:00am On Sep 17, 2007 |
Cyclone5: ![]() ![]() ![]() @ella, what is ur addy? |
Re: Just In by ellab(f): 6:03am On Sep 17, 2007 |
addy 4 Wetin. ![]() @cyc, ![]() |
Re: Just In by Cyclone5(m): 6:04am On Sep 17, 2007 |
Mike no dey play O. Right now dark cloud dey follow am |
Re: Just In by acidrop(f): 6:09am On Sep 17, 2007 |
ella.b:yim |
Re: Just In by Cyclone5(m): 6:25am On Sep 17, 2007 |
Mike dey wait O ![]() |
Re: Just In by acidrop(f): 6:33am On Sep 17, 2007 |
i think she left ooo, i wikk kill this girl now |
Re: Just In by kachikapor(m): 8:19am On Sep 17, 2007 |
killer, its always been your M.O. |
Re: Just In by acidrop(f): 10:10am On Sep 17, 2007 |
watz M.O now ![]() |
Re: Just In by ellab(f): 4:36pm On Sep 17, 2007 |
acid,who u wan kill?abeg oh,i still wan live life to d fullest ![]() |
Re: Just In by acidrop(f): 12:56am On Sep 18, 2007 |
n when will that be now? |
Re: Just In by ellab(f): 5:03am On Sep 18, 2007 |
soon,maybe b4 d week runs out.i promise. |
Re: Just In by acidrop(f): 5:10am On Sep 18, 2007 |
i dey wait ooooooooooo, so i fit give cyc ur addy |
Re: Just In by ellab(f): 5:21am On Sep 18, 2007 |
common acid,dont make me tink u wanna do it. ![]() |
Re: Just In by acidrop(f): 6:46am On Sep 18, 2007 |
ok, sorry, no vex, cyclone, na me be ur mouth b4 sef, c this guy oooo, ella no vex because i no get money 2 pay bak ooo, na make me dey do wan |
Re: Just In by Cyclone5(m): 10:19am On Sep 18, 2007 |
Na wa O! Am I getting punked and played all at once? ![]() ella.b: @Ella.B - Really? Make I ask for the umpteenth time? Ok, I dey here O, let a dude whisper in your ear O, holla back! And no forget Kachi O, he needs the hook up ![]() |
Re: Just In by ellab(f): 2:54pm On Sep 18, 2007 |
hook up wo ni yen. |
Re: Just In by Cyclone5(m): 3:08pm On Sep 18, 2007 |
ella.b: Which kind forming be this? Because we dey hold you high no mean say you must release from great height O! Kachi na our guy, so nne abeg take care of am. |
(1) (2) (3) ... (46) (47) (48) (49) (50) (51) (52) ... (63) (Reply)
New Way To Stand In Queue, Do You Agree? / Photo Of The Warning I Saw On A Fence In Port-Harcourt / This Is What Will Happen If Nigerians Are Allowed To Defend Themselves With Guns
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |