Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,898 members, 7,969,752 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 01:20 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Face Me I Face U (13714 Views)
5 People You’ll Meet In A Face Me I Face You House In Lagos / People You Will Meet When Moving To "Face Me I Face You" / Compilation Of Funny Notes Sent Among "oyibo" "face Me I Face You" Neighbors (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (Reply) (Go Down)
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 6:59pm On Jun 05, 2010 |
Him no go wan die na. Wey the mouth wey him wan use chop the dough sef. |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 7:00pm On Jun 05, 2010 |
dani1luv: I can see that you are not alright. A visit to yaba-left is all you need. Studio CFR: Good |
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 7:01pm On Jun 05, 2010 |
tanimz:werrin u dey misyarn? |
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 7:03pm On Jun 05, 2010 |
tanimz: jorh ooo. .Studio dun dey give you liiver bah |
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 7:07pm On Jun 05, 2010 |
Danny, all u know na to criticise and tell people how dem misyarn. Tanimz is a queen and she no dey misyarn like u. |
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 7:10pm On Jun 05, 2010 |
Oooooops |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 8:15pm On Jun 05, 2010 |
^^ Wetin do ya eyes? dani1luv: FYI, I don't misyarn. dani1luv: What nonsense are you talking about? |
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 8:28pm On Jun 05, 2010 |
Danny stay on topic |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 8:30pm On Jun 05, 2010 |
You dey mind am? |
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 8:34pm On Jun 05, 2010 |
He's not important so why i go mind am? |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 8:45pm On Jun 05, 2010 |
He's not important? Please explain! I been think say all mods. be important someborry for NL |
Re: Face Me I Face U by Kunbee: 8:46pm On Jun 05, 2010 |
Face me i face you ooo i no go run away, rock me i rock you o na me and you today |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 8:48pm On Jun 05, 2010 |
Kunbee! Wazzup? |
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 8:58pm On Jun 05, 2010 |
psl stop shouting sm1's name. its late!! |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 9:01pm On Jun 05, 2010 |
I send you? Abeg you get room, go sleep. Mschew |
Re: Face Me I Face U by Kunbee: 9:02pm On Jun 05, 2010 |
My queen am fine tayo_ast: |
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 9:08pm On Jun 05, 2010 |
omo tanimzant yi like wahala sha |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 9:13pm On Jun 05, 2010 |
Omo tayo yi baje sha. Kunbee, good to know |
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 11:44pm On Jun 05, 2010 |
Nobody dey |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 12:11am On Jun 06, 2010 |
Pessin ask you? |
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 7:28am On Jun 06, 2010 |
Dyt na aprokoism be her profession. Hahaha |
Re: Face Me I Face U by daylae(m): 12:21pm On Jun 06, 2010 |
Studio CFR: |
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 12:43pm On Jun 06, 2010 |
tanimz:Shutup cuz its ur turn 2 clean d compound |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 4:11pm On Jun 06, 2010 |
E be like say you don dey mad! I follow una dey live for face-me-I-face-you? Just because I travel for a couple of days come leave you in charge no mean say na you be the real landlord. |
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 5:43pm On Jun 06, 2010 |
Throw him out for me please. |
Re: Face Me I Face U by Mrdani1luv: 6:14pm On Jun 06, 2010 |
tanimz:IDIOT, why you go dey refer to my guy like that. .you dey craze. .abi who dash you liver chop. .monumented castrated shegoat. .I nor fit blame you. .coz i dun buy you ticket nah. .I nor fit pour saliva 4 floor. Nor provoke my titanium, obestrum, lastrum spirit That's all I have to say. . Hi studio dani always dey talk abt u hw paroles hiya studio. .Landlord dun tu dey talk bt u. .hw paroles nah |
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 6:22pm On Jun 06, 2010 |
Mrdani1luv: LOL Mr. You would have not done that. .I can deal with her myself. .Atleast she's my tenant So do you need an apartment. .maybe i could evict tanimz 4u |
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 6:26pm On Jun 06, 2010 |
tanimz: Remember landlady i still have couples of wives outside this house. .i can give you a divorce letter you know. .so be careful on how you address me. .Okay . .I still have the power to evict you 4rm dis compound. .kk |
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 6:27pm On Jun 06, 2010 |
Who b dis mr.dani? Abeg no carry ur disgusted pin ass cm our compound o |
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 6:58pm On Jun 06, 2010 |
I dey feel like i be celebrity when peepz dey discuss about me for my back. Lol. Mrdani1luv, Are my safe? I loyal oh. Hehehe |
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 7:02pm On Jun 06, 2010 |
dani1luv: Dani1luv? Mr. Dani1luv? You don dey mad e don tey!!! Who marry you? Shior, go find ya levels. |
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 7:16pm On Jun 06, 2010 |
tanimz:we dey fite . .u greedy oh. .ah!!! After I dun pay ur bride price |
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (Reply)
Learn Chinese : / I Will Survive(dirty Version) / If Anyone Can Answer This Question, U'r Above Average In An IQ Test
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |