Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,347 members, 7,888,105 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 07:27 PM

Bra Size - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bra Size (11053 Views)

Never Underestimate The Importance Of BRA / New Definition Of Bra Size / Bra Size Calculator (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Bra Size by StudioCFR(m): 7:21pm On Jun 01, 2010
mmmmmmmmmm Lol
Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 7:54pm On Jun 01, 2010
smiley *strolls by whistling majestically*
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 8:01pm On Jun 01, 2010
guy how far na,

u just dey enter cafe as usual' ? no offence lol
Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 8:08pm On Jun 01, 2010
lmao u be h-eeediot! yes i just dey enter. . . cheesy
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 8:46pm On Jun 01, 2010
Everywhere just dry like wia police men just finished rading??How una dey cope sef?
Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 8:49pm On Jun 01, 2010
^^ cheesy are u talking about kunbee's bweasteses? cheesy u bad ooo grin
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 8:56pm On Jun 01, 2010
Wetin i wan take dat palasa girl do? If she even invite me to do the thing i go just spit comot.
Re: Bra Size by EfemenaXY: 1:21am On Jun 04, 2010
Studio tell me say e no like better thing  lipsrsealed

e prefer man chest  fried eggs bosoms   embarassed
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 4:44am On Jun 04, 2010
Which one be fried egg bossom again?
Who told u i no like better thing?
I like better thing, But too much of better things dey kill.

Sex=S.T.D. For example. Lol
Re: Bra Size by Kunbee: 7:53pm On Jun 05, 2010
D1KeleVra:

^^ cheesy are u talking about kunbee's bweasteses? cheesy u bad ooo grin

See is scalawag undecided undecided undecided
Studio CFR:

Wetin i wan take dat palasa girl do? If she even invite me to do the thing i go just spit comot.


Okobo ni e grin
Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 12:32am On Jun 06, 2010
Kunbee:

See is scalawag undecided undecided undecided

Okobo ni e grin

u sure say na wetin u wan talk be this?
Re: Bra Size by Kunbee: 1:39am On Jun 06, 2010
Yes
Re: Bra Size by rasputinn(m): 11:50pm On Jun 08, 2010
Studio CFR:


Sex=S.T.D. For example. Lol

Pwwease huncle what his sex and what his S.T.D undecided
Re: Bra Size by Kunbee: 12:03am On Jun 09, 2010
Dat guy na capital olodo
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 5:17am On Jun 09, 2010
Yo popsy! Lol


@rasputinn,
Go read your text bookz.
Re: Bra Size by Kunbee: 10:02pm On Jun 09, 2010
Yo di.ck wink will fall off
Re: Bra Size by rasputinn(m): 8:08am On Jun 10, 2010
Studio CFR:


@rasputinn,
Go read your text bookz.

Textbook? his it the same thing has facebook grin grin

@ CFR & Kunbee

Easy now okay wink wink
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 8:35am On Jun 10, 2010
Kunbee my di.ck is too big for you.
Your hole go tear.
Re: Bra Size by rasputinn(m): 9:55pm On Jun 10, 2010
Studio CFR:

Kunbee my di.ck is too big for you.
Your hole go tear.

Aahhhh,aaaahhhhhhhh mommy
my eyes,my eyes
Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 10:02pm On Jun 10, 2010
Pls who knows this song that's got dagrin in it? "fi fi fimile joo o, i say ma fi mi le ma fi mile, " the he says in his verse "you go call olopa, them no born ur papa"
Re: Bra Size by Kunbee: 11:38pm On Jun 10, 2010
Studio CFR:

Kunbee my di.ck is too big for you.
Your hole go tear.

*rolls eyes* you wish
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 9:55am On Jun 11, 2010
Try me na.
U go know sey A/C no be Fan.
Re: Bra Size by clemcykul(f): 12:36pm On Jun 11, 2010
abi?
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 3:25pm On Jun 11, 2010
lollll
Re: Bra Size by cbase: 7:04pm On Jun 11, 2010
shey una don dey scope unasefs here abi, Studio and kunbee

make una carry una Homo go back yard oo,
cos i swear, if i see any white thing around here,
weda na person sneeze am comot or person pap pour, i go deal with una. angry
Re: Bra Size by Ben13: 7:07pm On Jun 11, 2010
Kunbee:

I love fried egg
really? wink
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 8:01pm On Jun 11, 2010
Papine, I no fit roll with kunbee cuz she too local and no dey my class.
But u fit run things with her sha.

*starts my car*
Re: Bra Size by Kunbee: 10:51pm On Jun 11, 2010
Studio CFR:

Try me na.
U go know sey A/C no be Fan.

Shut up jor
cbase:

shey una don dey scope unasefs here abi, Studio and kunbee

make una carry una Homo go back yard oo,
cos i swear, if i see any white thing around here,
weda na person sneeze am comot or person pap pour, i go deal with una. angry


Stop yarning dust my friend
Ben-10:

really? wink

Don't you?
Studio CFR:

Papine, I no fit roll with kunbee cuz she too local and no dey my class.
But u fit run things with her sha.

*starts my car*

Local girl wiv rich bf cool
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 11:28pm On Jun 11, 2010
U wish. Lol
How're you girl?
Re: Bra Size by Kunbee: 11:44pm On Jun 11, 2010
I have wink

Im fine and you
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 11:46pm On Jun 11, 2010
I'm gud.
Thinking bout
You.
Re: Bra Size by Kunbee: 11:49pm On Jun 11, 2010
Oniranu grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

What Is The Big Deal In Joke's : Drop By And Make Us Laugh. / Business Opportunity For You In Real Estate[Earn Big]- The Kiyosaki &Trump Model / Ugliest Male Nler

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.