Stats: 3,173,320 members, 7,887,988 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 05:23 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bra Size (11052 Views)
Never Underestimate The Importance Of BRA / New Definition Of Bra Size / Bra Size Calculator (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: Bra Size by Kunbee: 10:30pm On Jul 17, 2010 |
I am fine o |
Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 10:36pm On Jul 17, 2010 |
sha clear for my front ![]() |
Re: Bra Size by Kunbee: 11:08pm On Jul 17, 2010 |
aboki teeth |
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 7:11pm On Jul 18, 2010 |
*Faints* |
Re: Bra Size by Kunbee: 7:12pm On Jul 18, 2010 |
*farts* |
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 7:19pm On Jul 18, 2010 |
Drex go dat side till dat thing smell finish |
Re: Bra Size by Kunbee: 7:30pm On Jul 18, 2010 |
No |
Re: Bra Size by clemcykul(f): 10:45pm On Jul 18, 2010 |
hmm wetin dey smell here ![]() *exits thread thru a window* |
Re: Bra Size by Kunbee: 12:06am On Jul 19, 2010 |
No come back o |
Re: Bra Size by clemcykul(f): 9:34am On Jul 19, 2010 |
*re-enters thru da window* y u no wan see me ![]() ![]() |
Re: Bra Size by rasputinn(m): 5:54am On Jul 22, 2010 |
Hmmm,sometin dey appen to people wey dey pass thru window sha |
Re: Bra Size by GhanaGal: 12:03pm On Jul 26, 2010 |
BREASTIFICATION, hehehehehehhe |
Re: Bra Size by zebra543: 3:34pm On Jul 26, 2010 |
ghana! you are back! |
Re: Bra Size by stud9(m): 3:53pm On Jul 26, 2010 |
Her bra size no dey market |
Re: Bra Size by sylve11: 4:37pm On Jul 26, 2010 |
u nor be ubioma? try make one for her ![]() ![]() |
Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 4:40pm On Jul 26, 2010 |
Sylve. . . why u tie Clem black bra for ya eyes? ![]() |
Re: Bra Size by sylve11: 5:18pm On Jul 26, 2010 |
lol, u be mugu ![]() ![]() |
Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 5:20pm On Jul 26, 2010 |
Na Studio be mugu. . . i don't impersonate ![]() ![]() |
Re: Bra Size by stud9(m): 8:07am On Jul 27, 2010 |
Studio be Guru u meant lol |
Re: Bra Size by Kunbee: 10:35pm On Jul 30, 2010 |
Who don miss me |
Re: Bra Size by rasputinn(m): 11:49pm On Jul 30, 2010 |
^^^ miss fire;you wey take odus mess scatter area before you jump comot for window |
Re: Bra Size by Kunbee: 11:52pm On Jul 30, 2010 |
Are you angry? |
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 5:22pm On Jul 31, 2010 |
Na wa o |
Re: Bra Size by nellaluv(f): 7:41pm On Jul 31, 2010 |
Chineke me, who be stud1 ![]() ![]() |
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 7:53pm On Jul 31, 2010 |
Shattap dia nellalost- why u dey shout my name like dat like conductor? I be yo mate? Carry dat yo flat chest comot for road jor - Onye Ofe Mmanu lol |
Re: Bra Size by nellaluv(f): 8:37pm On Jul 31, 2010 |
Who dash you stud sef, clear jo make i see better thing ![]() |
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 8:55pm On Jul 31, 2010 |
Grabs nella by the collar quick and land her a wicked kiss. Dat serves her right. *Jumps into my car and dr've off* |
Re: Bra Size by nellaluv(f): 10:25pm On Jul 31, 2010 |
*slaps him on the cheek and says "what the hell was that" ![]() make i no catch you here again ![]() |
Re: Bra Size by Kunbee: 10:56pm On Jul 31, 2010 |
Nella leave dat guy alone |
Re: Bra Size by StudioCFR(m): 11:38am On Aug 01, 2010 |
Nella if u see me near yo face me i face u house again, pour me water u use wash bra. Lol Kunbee go and suck yo thumb- better off without you. |
Re: Bra Size by nellaluv(f): 1:51pm On Aug 01, 2010 |
e be like this stud like br3asts too much, e just dey mention bra up and down. Stud you don see br3asts before ![]() |
Re: Bra Size by nellaluv(f): 1:53pm On Aug 01, 2010 |
Kunbee you go marry me or you go find husband for me ![]() ![]() ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
What Is The Big Deal In Joke's : Drop By And Make Us Laugh. / Business Opportunity For You In Real Estate[Earn Big]- The Kiyosaki &Trump Model / Ugliest Male Nler
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |