Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,604 members, 7,888,930 topics. Date: Saturday, 13 July 2024 at 06:39 PM

Man Divorce Wife Less Dan 15mins After Dem Marry Because Of Bride Price Balance - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Man Divorce Wife Less Dan 15mins After Dem Marry Because Of Bride Price Balance (431 Views)

Man Divorce His Wife Of 77years Because She Cheated 60years Ago (pics/video) / Chinese Groom Plays Video Of Bride In Bed With Her Brother-in-law At Reception / Man Divorce Wife On Honeymoon After Seeing Her First Time Without Makeup (photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Man Divorce Wife Less Dan 15mins After Dem Marry Because Of Bride Price Balance by chiefotota(m): 2:00pm On May 29, 2018
Di tin wey money dey cause for dis world nor be here at all. One guy for Dubai don divorce im wife, in less dan 15 minutes wey dem marry for Sharia court for Dubai. Yawa gas, wen di wife papa start to drag di guy for di balance of her bride price, just outside di sharia court wey dem for marry.

Di guy and im father-in-law agree se di guy go fess pay half of di bride price wey be 100,000 Dirhams, di currency wey dem dey use for Dubai/UAE, if you convert am, dat na $27,224. So di guy pay half as dem agree 50,000 Dirhams ($13,612), but as dem just come out from di sharia court wey dem for sign di marriage register, dem never even comot from di building wey di father-in-law start to drag di guy for balance.

Oya if you wan read di balance od dis gist, visit: http://www.ototaspalmyjoint.com/husband-divorce-wife-less-dan-15mins-after-dem-marry-because-of-bride-price-balance/
Re: Man Divorce Wife Less Dan 15mins After Dem Marry Because Of Bride Price Balance by ubunja(m): 2:06pm On May 29, 2018
type proper english bro.
Re: Man Divorce Wife Less Dan 15mins After Dem Marry Because Of Bride Price Balance by Anigreat: 2:14pm On May 29, 2018
shocked




Rugged pidgin
Re: Man Divorce Wife Less Dan 15mins After Dem Marry Because Of Bride Price Balance by Nobody: 2:20pm On May 29, 2018
Me I like d pidgin. In fact I dey use this opportunity suggest to Seun osewa make he open another section for pidgin on nairaland. Sake of say some of us like pidgin and we sabi am wella.

3 Likes 3 Shares

(1) (Reply)

Any Guy Who Sleeps With Me Becomes Poor For Life - Lady Say / Please, Can I Gain Admission With This Result? / Please Help A Brother

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.