Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,299 members, 7,950,532 topics. Date: Monday, 16 September 2024 at 03:58 PM

Make-up Artist Discover Guy Wey Engage Her Dey Marry Bride Wey She Go Make-up - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Make-up Artist Discover Guy Wey Engage Her Dey Marry Bride Wey She Go Make-up (782 Views)

How I Fuvk My Landlady Daughter And Later Engage Her. / I Decided To Engage Her While My Account Balance Was Zero -jeffery Ngbede Adikwu / Before You Toast A Girl Go Make Money, Buy Benz, iPhone- Slay Queen Advises Guys (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Make-up Artist Discover Guy Wey Engage Her Dey Marry Bride Wey She Go Make-up by chiefotota(m): 12:40am On Jul 20, 2018
One make-up artist for Warri, wey her guy don engage her, dem don print card fix date for wedding for August 10 & 11, go do make up job for PH, only for her to discover say di bride dey marry di same guy wey she suppose marry.

One bride for Port Harcourt, same city wey her man dey stay, engage her to do make up for her wedding wey be June 20, as she reach Port Harcourt, as she reach di bride to be house, dis make up artist discover se di guy wey dey marry dis very babe, na di same guy, wey don engage her, do introduction and fix wedding date, she faint with speed.

Read up wetin di bride do to di make up artist:
http://www.ototaspalmyjoint.com/make-up-artist-faint-wen-she-discover-di-bride-wey-she-go-make-up-dey-marry-same-man-wey-don-fix-wedding-date-with-her/

Re: Make-up Artist Discover Guy Wey Engage Her Dey Marry Bride Wey She Go Make-up by MANNABBQGRILLS: 12:51am On Jul 20, 2018
U try for ur fake tori

2 Likes 1 Share

Re: Make-up Artist Discover Guy Wey Engage Her Dey Marry Bride Wey She Go Make-up by MISEDUCATIONS: 3:11am On Jul 20, 2018
death of english
Re: Make-up Artist Discover Guy Wey Engage Her Dey Marry Bride Wey She Go Make-up by MrBrownJay1(m): 8:31am On Jul 20, 2018
kai.....BS bloggers and their "tales by moonlight" NL script.

ok keep waiting for us to click that link.... we are coming!

(1) (Reply)

In Search Of A Lifetime Partner - The Rich Guy Vs The Guy With Potentials / Reply As A Boyfriend / How To Know A Girl That Is In A Newly Sweet Romantic Relationship.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.