Stats: 3,168,964 members, 7,873,096 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 08:01 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why I Love Nairaland (7999 Views)
I Love Nairaland Forum. You Know Why?. / 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland / Clemcykul! I Love You! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (Go Down)
Re: Why I Love Nairaland by skyndyp(f): 3:37pm On Jul 28, 2010 |
@Stud Na 4 my mouth u wan hear say u get long thing ![]() ![]() Waka pass jor |
Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 3:38pm On Jul 28, 2010 |
Dyt: Na why u dey shout? ![]() skyndyp: Was'up! How runs? Hope those people don pay up? |
Re: Why I Love Nairaland by Dyt(f): 3:39pm On Jul 28, 2010 |
sky ow did u know? Hmmm u v bn runnin things behind me studio v missed u meet me in d room |
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:41pm On Jul 28, 2010 |
Lol skydrop- no be long strong things babes dey like? Lol D1 sorry sey i borrow your babe lol |
Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 3:43pm On Jul 28, 2010 |
![]() |
Re: Why I Love Nairaland by Dyt(f): 3:44pm On Jul 28, 2010 |
oya na i dey wait o studio n wu b dickele sef |
Re: Why I Love Nairaland by clemcykul(f): 3:46pm On Jul 28, 2010 |
hmmm |
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:47pm On Jul 28, 2010 |
Dickele na the gardenerz son - your ex bf lol U don forget? |
Re: Why I Love Nairaland by Dyt(f): 3:48pm On Jul 28, 2010 |
lai lai me i no no am o |
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:50pm On Jul 28, 2010 |
Faints |
Re: Why I Love Nairaland by skyndyp(f): 3:51pm On Jul 28, 2010 |
I never see long strong thing b4 na ![]() ![]() ![]() |
Re: Why I Love Nairaland by Dyt(f): 3:54pm On Jul 28, 2010 |
studio wat v u bn doin wit sky lately |
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:59pm On Jul 28, 2010 |
I beg oo o Lol i dont know what u two are talking about oh. Escapes through the back door |
Re: Why I Love Nairaland by Cheiii: 4:02pm On Jul 28, 2010 |
Cheiii |
Re: Why I Love Nairaland by Dyt(f): 4:03pm On Jul 28, 2010 |
grabs studio n fell on eachother sooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 4:03pm On Jul 28, 2010 |
hmmm I'm on my own |
Re: Why I Love Nairaland by skyndyp(f): 4:04pm On Jul 28, 2010 |
Dyt go get a room,not on my front door pllllllllssssssssssssss!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Re: Why I Love Nairaland by blacksta(m): 4:04pm On Jul 28, 2010 |
Nonsense - Dyt it is over - I dey go Ashi Joint ![]() |
Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 4:05pm On Jul 28, 2010 |
^^Make I follow u? |
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:06pm On Jul 28, 2010 |
Tehehehe I'm the happiest dude on earth man- walahi lol Elepa mi'layo |
Re: Why I Love Nairaland by skyndyp(f): 4:06pm On Jul 28, 2010 |
blacksta wetin be ashi joint ![]() |
Re: Why I Love Nairaland by Dyt(f): 4:07pm On Jul 28, 2010 |
cheii b ya boyfrnd ehn dickele? |
Re: Why I Love Nairaland by blacksta(m): 4:09pm On Jul 28, 2010 |
If you wanna follow - you are more than welcome - but na at your risk - I hear say those girls tough - dem go finish u - so if u know dey body build abeg stay house. |
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:11pm On Jul 28, 2010 |
Spewing yet another rant' |
Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 4:11pm On Jul 28, 2010 |
blacksta: As per u be my guy. . . plus u be ajepako, u no go watch my back? The thing na fight for the joint? ![]() |
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:16pm On Jul 28, 2010 |
Thank god i no dey follow una go see Ashi |
Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 4:18pm On Jul 28, 2010 |
Shattap Studio! I suppose shoot u. . . but i no get bullet |
Re: Why I Love Nairaland by skyndyp(f): 4:19pm On Jul 28, 2010 |
Who is Ashi. D1 is she ur new gf ![]() |
Re: Why I Love Nairaland by blacksta(m): 4:19pm On Jul 28, 2010 |
Studio CFR:What is difference btw the one wey u get . At least Ashi don make up their mind? ![]() |
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:20pm On Jul 28, 2010 |
Ehen- now face it hard tough guy |
Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 4:20pm On Jul 28, 2010 |
skyndyp: I don't know, I just wan follow blanksta. . . e be like say he get plan |
Re: Why I Love Nairaland by Ben13: 4:21pm On Jul 28, 2010 |
Thread will soon be locked. |
(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13)
Jokes about Love and Romance / Shocking News: Frustrated Rat Commits Suicide / Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |