Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,139 members, 7,916,340 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 08:52 PM

Why I Love Nairaland - Jokes Etc (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why I Love Nairaland (8094 Views)

I Love Nairaland Forum. You Know Why?. / 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland / Clemcykul! I Love You! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (Go Down)

Re: Why I Love Nairaland by lbotus(f): 11:51pm On Jul 30, 2010
yeah sis wink
Re: Why I Love Nairaland by Kunbee: 11:53pm On Jul 30, 2010
U feel me sey
Re: Why I Love Nairaland by lbotus(f): 11:56pm On Jul 30, 2010
cool
Re: Why I Love Nairaland by Kunbee: 12:11am On Jul 31, 2010
wetin happen shocked
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 5:19pm On Jul 31, 2010
Kunbee u be Ashi?
Which one be the magga wey u like wey dey come patronise u on daily basis?
Re: Why I Love Nairaland by lbotus(f): 5:41pm On Jul 31, 2010
tafia ,wetin concern u?
Re: Why I Love Nairaland by larayat(f): 6:02pm On Jul 31, 2010
quiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 7:56pm On Jul 31, 2010
Igbotus - how many times i don tell u i no be yo mate?
Re: Why I Love Nairaland by Kunbee: 11:55pm On Jul 31, 2010
Studio CFR:

Kunbee u be Ashi?
Which one be the magga wey u like wey dey come patronise u on daily basis?

I am and am proud cool
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 11:30am On Aug 01, 2010
I'm happy for you.
Good riddance to bad rubbish
Re: Why I Love Nairaland by sledge406: 3:02pm On Aug 01, 2010
So na here most of the block heads con hide

Just as Okija_juju don talk, dis section don get K-leg and Bow-leg.

@SkinnyDeep. . . moro moro Your papa don catch you I nor go surprise say ur Cow-boy papa don even dey cut eye for you.

@Ben-10. . . Becos dem give u admin privilege, u want lock ur head wit sheke sheke instead wen u go put d topic for homepage make Skinnydeep cabke jst burn.

@D1ckless. . .So na Ben-10 u dey show love now Hope dem dey ban gays
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:12pm On Aug 01, 2010
Lol dem no dey ban gays for here.
Na only correct guys dem dey ban cuz we no be member
Re: Why I Love Nairaland by sledge406: 4:31pm On Aug 01, 2010
Studio CFR:

Lol dem no dey ban gays for here.
Na only correct guys dem dey ban cuz we no be member
I feel u jare!
Dem suppose tag am GAY-NAIRALAND!!!
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 5:34pm On Aug 01, 2010
GAY SECTION u meant brother lol
Re: Why I Love Nairaland by larayat(f): 6:35pm On Aug 01, 2010
quiiiiiiiiiiiiiiiiii
Re: Why I Love Nairaland by Kunbee: 1:58am On Aug 04, 2010
Studio CFR:

I'm happy for you.
Good riddance to bad rubbish

Like u no want
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 7:06am On Aug 04, 2010
Comot!
Even for free i no want
Re: Why I Love Nairaland by skyndyp(f): 11:31am On Aug 04, 2010
Ben-10 never lock dis thread shocked shocked
Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 11:36am On Aug 04, 2010
all na mouth
Re: Why I Love Nairaland by skyndyp(f): 11:42am On Aug 04, 2010
D1 'sup wink
Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 11:46am On Aug 04, 2010
Not much. . . what's good?
Re: Why I Love Nairaland by Kunbee: 12:08am On Aug 05, 2010
Studio CFR:

Comot!
Even for free i no want

Oniranu
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 6:31am On Aug 05, 2010
Why- cos i no want?
Re: Why I Love Nairaland by tanimz(f): 3:46pm On Aug 05, 2010
You get liver to do shakara. angry
Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:54pm On Aug 05, 2010
Lol u don cu.m again abi?
Re: Why I Love Nairaland by tanimz(f): 3:57pm On Aug 05, 2010
Yes, I disturb you? angry
Re: Why I Love Nairaland by Ben13: 4:54pm On Aug 05, 2010
Please us the chat thread for chatting and offtopic posts.

~Thread Locked!
Reason: It has gone totally offtopic,
A first time visitor to the thread wouldn't understand the bearing of the thread.

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13)

Weird Baby! / The Unborn Baby & The Pregnant Woman..laugh Wan Kill Me O!!! / Guess What's Written In Dis Picture

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.