Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,851 members, 7,952,437 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 03:25 PM

KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? (964 Views)

****BENJAMZ BEEF TO LALABOI PART 2(featuring Lalaboi's Niece Olamide )****** / Lalaboi Diss By BENJAMZ / Lalaboi's Naija Top 10 On Radiopalmwine. . . .8PM Thurs night!! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 6:48pm On Jul 15, 2010
Guys, I heard dat terry g and durella dey studio dey do remix of 'my life-durella'aka enemies! Abeg as soon as una get am make una fill me in!!!
Una hear?
Ok! No be fight na beg I dey beg. . .lol
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by mmomentum: 8:04pm On Jul 15, 2010
@djswagg
shebi u be dj, abi u no get dj network?
are you a baby dj?
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Genuflect(m): 12:44am On Jul 16, 2010
Na Khanye you suppose dey ask. Na Khanye be Mr. Terry G exclusive. Igbe Igbe. Praaaaahhh!!!
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by bjmighty(m): 4:46am On Jul 16, 2010
Why so much anticipation You be alaba "big boss jigga man"
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 8:01am On Jul 16, 2010
@m.momentum. . . No let me swear for you o!!! grin grin Haba werin happen sef? The truth is that some ye peeps definitely get songs before even DJs get them. I just wan ensure say as two of me fav 'club banging hits' artists get together, na me go be part of the first set of DJs to bang the hit in da club! U dig?

If u comment any further, na fight!


@Genu, U serious? no lele I go change the topic and include im name. . .

@bjmighty, Like said to MM. . .''I just wan ensure say as two of me fav 'club banging hits' artists get together, na me go be part of the first set of DJs to bang the hit in da club! U dig?'' cool cool cool. Big boss jigga man ko, small sis jacker woman ni!
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by bjmighty(m): 10:58am On Jul 16, 2010
Djswaggz:

@m.momentum. . . No let me swear for you o!!! grin grin Haba werin happen sef? The truth is that some ye peeps definitely get songs before even DJs get them. I just wan ensure say as two of me fav 'club banging hits' artists get together, na me go be part of the first set of DJs to bang the hit in da club! U dig?

If u comment any further, na fight!


@Genu, U serious? no lele I go change the topic and include im name. . .

@bjmighty, Like said to MM. . .''I just wan ensure say as two of me fav 'club banging hits' artists get together, na me go be part of the first set of DJs to bang the hit in da club! U dig?'' cool cool cool. Big boss jigga man ko, small sis jacker woman ni!

OK. . . .i don understand u now. But make u give us download link oo if u don slam am finish "small sis jacker woman" hehehe grin grin grin grin
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 11:04am On Jul 16, 2010
@BjMighty,

No Lele. . . Fellow SSJW. . . wink
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Genuflect(m): 5:14pm On Jul 16, 2010
Djswaggz, leave momentum alone. He is not a Spiritual. He is what the Yorubas call 'Ogberi', he is not 'Awo'
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 9:41am On Jul 26, 2010
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by khanye(m): 10:16am On Jul 26, 2010
The traq is hoooooooooooot! . . . . .I will be back with the download link soon cool
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 10:19am On Jul 26, 2010
KHANYE!!!! nice one dude!!! dem talk am say u go come correct and u did! I don dey hear am since o!!! can't wait to hit the cub with this mayn!!! my ear just dey do "tuin tuin . . tuin"  praaaaaaaaaaaaaaa!!!

Upload am and share the link ASAP!!! thanks dude
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by khanye(m): 10:47am On Jul 26, 2010
^^^Mehn Genuflect dey think say na me be you grin . . . . .Who u be abeg wink
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 11:03am On Jul 26, 2010
@ Why dem go even think say I be Khanye sef? undecided cry Anyway I used to be Milkan05 before dem ban me. since I dey do Dj work part time. . . I say make I kuku dey use Dj swaggz dey go. I could pretty much be a troublemaker but choose not to these days. Man don dey old so I dey leave for the next generation. I heard dt u r a legend hear on NL. Na so?
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by khanye(m): 11:08am On Jul 26, 2010
Djswaggz:

@ Why dem go even think say I be Khanye sef? undecided cry Anyway I used to be Milkan05 before dem ban me. since I dey do Dj work part time. . . I say make I kuku dey use Dj swaggz dey go. I could pretty much be a troublemaker but choose not to these days. Man don dey old so I dey leave for the next generation. I heard dt u r a legend hear on NL. Na so?


Alrite . . .Me legend ke . . .no ooooo grin
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 10:06am On Jul 27, 2010
Now we r talking. . . Good one dude.
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by 04kaa: 10:55am On Jul 27, 2010
Djswaggz:

@ Why dem go even think say I be Khanye sef? undecided cry Anyway I used to be Milkan05 I could pretty much be a troublemaker but choose not to these days.

if u dey find trouble , no find trouble come o4ka side o, because i see say u don dey misyarn small small
stick to ur dj career, jeje grin grin
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 8:57am On Jul 28, 2010
04ka ,why u dey pursue me up and down naaaa? na bad thing to say the truth? tongue So u no know say u get bad mouth before? 04ka=HARSH!!! WORD!!! cheesy cheesy cheesy
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by tosinaded(m): 1:37pm On Aug 05, 2010
that song is arant nonsense!
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Mobinga: 9:26pm On Aug 05, 2010
^^ U Sef. angry
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by showbobo(m): 12:22am On Aug 06, 2010
tosinaded@:

that song is arant nonsense!
Blatant mumbo-jumbo smiley smiley smiley smiley
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 12:35pm On Aug 06, 2010
at tosin and showbobo na una knw!!!


TO my fellow TGA -Khanye

here u go. . .


http://www.4shared.com/audio/7yCgqt_U/Durella-ft-Terry-G-My-Liferemi.html
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Genuflect(m): 2:04pm On Aug 06, 2010
Djswaggz:

at tosin and showbobo na una knw!!!


TO my fellow TGA -Khanye

here u go. . .


http://www.4shared.com/audio/7yCgqt_U/Durella-ft-Terry-G-My-Liferemi.html


Ooooooooooooche
Re: KHANYE(recommended Terry G Advocate),Tosin, Lalaboi And Wizzy Where Una Dey? by Djswaggz(m): 3:01pm On Aug 06, 2010
no lele mayn!!!

(1) (Reply)

Listen - Isimgbaka - Duncan Mighty / Video - Jaywon - Tinko Angel / Where Can I Download Christmas Carol?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.