Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,585 members, 8,003,039 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 04:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / What If? (3310 Views)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: What If? by mykhel995: 1:00am On Nov 07, 2010 |
efe my love. before this oloshi derail me, see i need yu o.i go jst commit susideshebi na lyk dat dem dey spell am |
Re: What If? by EfemenaXY: 1:04am On Nov 07, 2010 |
Okija_juju: so business is booming - me likey!! maybe ex-wife or not, you go take me on that mediterranian cruise mykhel995: hey! I dey seriously suspect say u be old timer newbie nor go bold reach to post half of the things u don post dis night and er. . .sorry for the offer, but I decline am - Efe nor be lesbo |
Re: What If? by EfemenaXY: 1:05am On Nov 07, 2010 |
mykhel995: shior??!! I jump am pass - oya, reval your true identity! |
Re: What If? by mykhel995: 1:13am On Nov 07, 2010 |
no underratee me. i be crios newbie. but fbook don ovver train me i don become proff. ps wich one be lesbo i be man o. i get dkoko. so wetin yu say now. i no fit axsept no. |
Re: What If? by EfemenaXY: 1:16am On Nov 07, 2010 |
<raised eyebrows> u nor fit accept no for answer? okay try this one: **shakes head** ma answer is: negative |
Re: What If? by mykhel995: 1:19am On Nov 07, 2010 |
dkoko is hard i need to Bleep. now. i go soon finish if yu fit wait |
Re: What If? by StudioCFR(m): 1:21am On Nov 07, 2010 |
Tanimz U better respect yourself before i begin borrow u knock for head |
Re: What If? by EfemenaXY: 1:27am On Nov 07, 2010 |
mykhel995: r u ill or something?? u nor get respect for peeps?? |
Re: What If? by mykhel995: 1:36am On Nov 07, 2010 |
sharrap jor yu wnt do it so sm1 else wll |
Re: What If? by StudioCFR(m): 1:39am On Nov 07, 2010 |
My god |
Re: What If? by EfemenaXY: 1:50am On Nov 07, 2010 |
mykhel995: okay |
Re: What If? by Okijajuju1(m): 2:26am On Nov 07, 2010 |
@ Efe Abeg run commot for wia crase man dey operate before people go mistake una as relatives. |
Re: What If? by mykhel995: 4:38pm On Nov 07, 2010 |
@okija LOL. abeg i av to 'pologise 4 yestaday. na sleep dey do me. i no be krazeman o. i just dey joke abi no be jokes section i dey. goes on his knees please forgive me{especially efemena) ps @efe my offer still stands for when yu change yur mnd. |
Re: What If? by tanimz(f): 5:40pm On Nov 07, 2010 |
Studio, metala e o to bee. |
Re: What If? by EfemenaXY: 6:06pm On Nov 07, 2010 |
mykhel995: you were bang out of order yesterday and you know it! now just go away and leave me along jor |
Re: What If? by mykhel995: 7:26pm On Nov 07, 2010 |
HARSH. buh i gess i deserve tht. I gess i wsnt finkin straight. |
Re: What If? by EfemenaXY: 7:33pm On Nov 07, 2010 |
^^ No you weren't but you're not a newbie are you?? You're an old timer in disguise - abi?? |
Re: What If? by mykhel995: 7:27pm On Nov 08, 2010 |
old timer ke? im a newbie o. im a nairaland virgin. well i was till 2 days ago when yu guys took my virginity. Rapists. lol. |
Re: What If? by StudioCFR(m): 8:28pm On Nov 08, 2010 |
Whatevs |
Re: What If? by fASHiam(m): 6:52pm On Nov 11, 2010 |
i ve been enjoying myself 4 d past 30 min reading all of your posts, u guyz , but what if EFE decides to leaves her PRIDE [/b]and [b]EGO and just say YES! to mykhel995's offer. husband no dey 4 market ooooo |
Re: What If? by EfemenaXY: 2:07am On Nov 12, 2010 |
fASH-i-am: ha!! what IF I say, free me jor! I nor want? |
Akpos Jokes / Who Is Taking The Injection? The Child Or The Mom? / Popular Facebook Page Correct Bae Got This Reply After Posting This
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |