Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,814 members, 7,872,719 topics. Date: Wednesday, 26 June 2024 at 08:39 PM

~ Jokers Offtopic Amusement Park - Jokes Etc (16) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ~ Jokers Offtopic Amusement Park (47255 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (101) (Go Down)

Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 11:13am On Aug 20, 2010
Idowuogbo:

oga pharaoh , abeg live me  make i tie my wrapper
bcus gals eyes dont dey chuk now , bobo no plenty like b4
even pastors are taken out of dier marriage bcus of the faminine season
omo abeg make i hold my tin cus scarcity has  taken over

Men really scarce ooo but erm i think sea-Hot
don leave ya husband for you lol.  cheesy
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Nobody: 11:15am On Aug 20, 2010
shooo, I didnt even know I landed in a fight shocked shocked shocked

blacksta still dey womanize up and down, I see. tchewww
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 11:18am On Aug 20, 2010
Idowuogbo:

@cythtnia
eyahh u try for your speech
are u related to Martin Luther King
wooow , u impressed me
shaaaaarapp dia . who give u akara
am warning u o , old bie

where d silly guy u dey drag like this for?

shey u say u don leave am,wetin con be your bad belle for this one now

chai,omo if u don tire dey go,if u still want am,take am disappear

dis ur sagged grandma body is really irritating me

i don tell u say my grandpa can manage u,u still dey do guy

abeg go kiss python make i see road

gbeboru!!! tongue tongue tongue
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 11:20am On Aug 20, 2010
Pharoh:

Men really scarce ooo but erm i think sea-Hot
don leave ya husband for you lol.  cheesy
na fear she fear na cus she no sey d babe no well at all
na aba dem do my baptism  grin grin cool

blacksta:

Make i join so he go become group hug  kiss
if i happy slap u , where did u go b4

Idowuogbo:


@efe
wassupi , wots d lingo sayin dis mornigo
u like my rap grin grin grin grin cool cool
Efemena_xy:

C_baby I'm right behind you   cheesy cheesy

wetin dey cause this big fight now??

abeg make u nor to vex with Blacksta - na good guy

at least im lend me im shoulder to cry  on last night - I don miss u die sha. . .

na partial u dey do abi , u answer sea Hot , u no answer me
and na rap i take greet u .ok Amadioha wud hia dis 1
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 11:21am On Aug 20, 2010
cynthoney:

gbeboru!!! tongue tongue tongue

Madam take am easy now abi u no see as u dey
spit for my fine boy face?  angry  angry
cmon gbeborun u no fit spell self,  na real wa 4u ooo.  grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:22am On Aug 20, 2010
Ileke-IdI:

shooo, I didnt even know I landed in a fight shocked shocked shocked

blacksta still dey womanize up and down, I see. tchewww

Who call u for matter Abi I toast u before

Lol
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 11:25am On Aug 20, 2010
Idowuogbo:

na aba dem do my baptism  grin grin cool

Imagine this small sea-Hot gal one put
leg for the same trousers with u a hole
Nwa Aba even lagos gals self dey bow
for aba babes. Abeg deal with she jare  grin

No wonder u can speak igbo and very streetwise.  wink  cheesy
Me likey lol.  grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Nobody: 11:26am On Aug 20, 2010
blacksta:

Who call u for matter Abi I toast u before

Lol

And here I was happy just because blacksta flashed me his tooth decay

LOL
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 11:26am On Aug 20, 2010
Pharoh:

Madam take am easy now abi u no see as u dey
spit for my fine boy face?  angry  angry
cmon gbeborun u no fit spell self,  na real wa 4u ooo.  grin

na because of d 'n' wey i no put na im dey gv u heart attack like this?

no be everybody be local like u,

plzzzz! talk to my fingers!!!

i c u c human being?
Efemena_xy:

C_baby I'm right behind you   cheesy cheesy

wetin dey cause this big fight now??

abeg make u nor to vex with Blacksta - na good guy

at least im lend me im shoulder to cry  on last night - I don miss u die sha. . .


tanx babes cheesy cheesy cheesy

u r my bestgal,no mind idowu wey d follow me drag for my own tin!!
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 11:28am On Aug 20, 2010
cynthoney:

where d silly guy u dey drag like this for?
shey u say u don leave am,wetin con be your bad belle for this one now
chai,omo if u don tire dey go,if u still want am,take am disappear
dis your sagged grandma body is really irritating me
i don tell u say my grandpa can manage u,u still dey do guy
abeg go kiss python make i see road
gbeboru!!! tongue tongue tongue
chai c dis babe i tink sey ur  kwashokor don go
so u dey spark , make i release album 4 u
i wud remix u now now ooo
so behave cus ,if i begin alujo , trust my people go dance(ileke idi are u ready , iboju come juru abeg )
cus my music na authentic
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 11:29am On Aug 20, 2010
she allowed blacksta spend last 9t wit her!!!

can u imagine? this morny now he don turn to her property

one night stand na marriage?!!!
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by googles: 11:30am On Aug 20, 2010
Ileke-IdI:

blacksta flashed me his tooth decay

cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 11:32am On Aug 20, 2010
plzzzz,if u wan u dance spiritual dance,

go back to ur village

i dont associate wit local and fetish pple plzzz

oniranu!!!
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:33am On Aug 20, 2010
Ileke-IdI:

And here I was happy just because blacksta flashed me his tooth decay

LOL

Abeg so I every time I smile it means I dey toast
See me see trouble  grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Nobody: 11:33am On Aug 20, 2010
@Idogbe

What is this I'm hearing about you and blacksta?

Na so so you dey date my gateman? O dun mi sha, I thought you had better taste.


This is joke section o. . . . you two should stop fighting . I say we all gang up on blacksta
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 11:34am On Aug 20, 2010
cynthoney:

she allowed blacksta spend last 9t wit her!!!

can u imagine? this morny now he don turn to her property

one night stand na marriage?!!!

Na who say make u tran-fool go ya yeye philliage  grin
You forget say u spend more than one night?. tongue
You know wetin go happen . . make we do am the moses way.
Eye for eye and teeth for teeth . .oya come inside my bedroom.  grin  tongue
Make u give blacksta the taste of his own medicine.  cheesy
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 11:35am On Aug 20, 2010
cynthoney:

she allowed blacksta spend last 9t wit her!!!

can u imagine? this morny now he don turn to her property

one night stand na marriage?!!!
direct d quote to d person u dey folow yarn u dey fear
i go discipline u now now .

cynthoney:

plzzzz,if u wan u dance spiritual dance,

go back to your village

i dont associate wit local and fetish pple plzzz

oniranu!!!
@sea honey  aka cythamania
chai u enter plane b4 , no b ontop escalator u dey wey u think na d airplane wey dey take  u go Edo
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Nobody: 11:35am On Aug 20, 2010
blacksta:

Abeg so I every time I smile it means I dey toast
See me see trouble  grin
grin grin grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:37am On Aug 20, 2010
Pharoh:

Na who say make u tran-fool go ya yeye philliage grin
You forget say u spend more than one night?. tongue
You know wetin go happen . . make we do am the moses way.
Eye for eye and teeth for teeth . .oya come inside my [b]bedroom. grin tongue[/b]Make u give blacksta the taste of his own medicine. cheesy

ol boy u don hear of " magun" - i say no more
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 11:38am On Aug 20, 2010
Ileke-IdI:

@Idogbe

What is this I'm hearing about you and blacksta?

Na so so you dey date my gateman? O dun mi sha, I thought you had better taste.


This is joke section o. . . . you two should stop fighting . I say we all gang up on blacksta

talk to ur fetish dancer!

i told her lets leave d matter

but she insist say she sabi talk, i no sabi talk ko

just tell her make i no see her two left left legs near blacksta again if she no wan kw wetin happen to Adolph Hitler!!! wink wink cheesy
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 11:39am On Aug 20, 2010
Ileke-IdI:

@Idogbe

What is this I'm hearing about you and blacksta?

Na so so you dey date my gateman? O dun mi sha, I thought you had better taste.


This is joke section o. . . . you two should stop fighting . I say we all gang up on blacksta
omo ni now , emi ole shomo ti ko fine
na sea horney, jus dis murning d pikin dey open mouth anyhow
so i could down small but she overmisbehave , u no worra i mean
dats y my socket explode
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:39am On Aug 20, 2010
googles:

cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy grin

You  - I go deal with u later - make i first sort out the kata kata wey dey ground first  tongue
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Nobody: 11:40am On Aug 20, 2010
cynthoney:

talk to your fetish dancer!

i told her lets leave d matter

but she insist say she sabi talk, i no sabi talk ko

just tell her make i no see her two left left legs near blacksta again if she no wan kw wetin happen to Adolph Hitler!!! wink wink cheesy
Idowuogbo:

omo ni now , emi ole shomo ti ko fine
na sea horney, jus dis murning d pikin dey open mouth anyhow
so i could down small but she overmisbehave , u no worra i mean
dats y my socket explode

Oya, you two are both wrong. Fighting on that dudu yemi called blacksta.

I say let's pour all our frustration on him grin grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 11:42am On Aug 20, 2010
^lmaoooo
dudu yemi, haba iyen bad oo
but i no dey fight 4 man , but dat chicken head jus dey shout na hin vex me
me and dudu yemi no get quanta
u and seahorney showerv am mi i no do oo
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:43am On Aug 20, 2010
Ileke-IdI:

Oya, you two are both wrong. Fighting on that dudu yemi called blacksta.

I say let's pour all our frustration on him grin grin

Make una no listen to am  - she wan use style collect blacksta from una hand ooo

i dey u warn lot   grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 11:43am On Aug 20, 2010
Idowuogbo:

direct d quote to d person u dey folow yarn u dey fear
i go discipline u now now .
@sea honey  aka cythamania
chai u enter plane b4 , no b ontop escalator u dey wey u think na d airplane wey dey take  u go Edo

i no fear discipline oh cos na my second name

no body talk plane join d matter,

if u wan yarn me babes,gv me beta yabs

no dey yarn like secondary school pikin

wait oh,abi na secondary school u still dey?!!!

chai! dis is wicked!!!

and i was thinking black was servicing grandmama abi na child abuse e dey do? wink
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 11:46am On Aug 20, 2010
blacksta:

Make una no listen to am - she wan use style collect blacksta from una hand ooo

i dey u warn lot grin

ode! sharrap make human beings talk

wen i settle wit idowu,i ll show u d stuff im made of

@idowu, i no get ur time,

go chop maggot,then come make we yarn

love u anyways sha wink cheesy wink
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 11:49am On Aug 20, 2010
@ sea hony
i gbadun u  die
d ALBUM HAS ARRIVED !!!
BUY UR COPY

come na shit u chop , or na cliiford orji u dey do wiv humans
na jeje i sidan dey  watch u dey cough blood , i ask u na  tuberculosis catch u ,
u sey no na d aristo u carry , use u do juju

dat na chorus , i wud b bckkkkkk
u hia mi sooo
lwkmd
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:49am On Aug 20, 2010
I need a vacation  grin

Anybody going east
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 11:49am On Aug 20, 2010
blacksta:

ol boy u don hear of " magun" - i say no more

You done here of " anal "before?  grin I say no more too.
Abeg no let us take am to the raw level ooo.  grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 11:50am On Aug 20, 2010
blacksta:

I need a vacation  grin

Anybody going east

i fit follow you like this? grin

Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Nobody: 11:50am On Aug 20, 2010
blacksta:

Make una no listen to am  - she wan use style collect blacksta from una hand ooo

i dey u warn lot   grin

lwkmd grin grin grin grin grin

Better go and buy your bullet proof vest. The ladies are coming after you next, I go help am finish you for womanizing around  angry

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (101)

Funny Picture Of A Man Riding A Motorcycle Filled With Fowl(chicken) / Weirdest Wedding Pix I've Ever Seen (photo) / How Many Used This Baby Doll (pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 57
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.