Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,079 members, 7,880,374 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 05:00 PM

~ Jokers Offtopic Amusement Park - Jokes Etc (17) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ~ Jokers Offtopic Amusement Park (47305 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (101) (Go Down)

Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 11:54am On Aug 20, 2010
Idowuogbo:

@ sea hony
i gbadun u die
d ALBUM HAS ARRIVED !!!
BUY your COPY

come na poo u chop , or na cliiford orji u dey do wiv humans
na jeje i sidan dey watch u dey cough blood , i ask u na tuberculosis catch u ,
u sey no na d aristo u carry , use u do juju

dat na chorus , i wud b bckkkkkk
u hia mi sooo
lwkmd

lets yarn beta wen u start giving me beta yabbings

walahi,dis is unlike u,wat is this? yab?

abeg,go rest,u no dey try!!!

anyways im going to look for my bestgal here,

who has seen Efe!
bye idowu,nice knowing u sha

cheers grin kiss kiss grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:59am On Aug 20, 2010
Cbaby how now . U don't settle down wink
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 12:02pm On Aug 20, 2010
Lol . . . grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 12:04pm On Aug 20, 2010
Ileke-IdI:

lwkmd grin grin grin grin grin

Better go and buy your bullet proof vest. The ladies are coming after you next, I go help am finish you for womanizing around  angry

No need for any finishing . I know u want some juice .

Choney see how this babe dey disturb me

Na the same thing happen  yesterday
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 12:05pm On Aug 20, 2010
wetin u wan? angry angry angry

im really very upset wit u

i left u for just a day and u had to go servicing old pple's engines

shame on u!!!! angry angry angry
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 12:07pm On Aug 20, 2010
cynthoney:

wetin u wan? angry angry angry

im really very upset wit u

i left u for just a day and u had to go servicing old pple's engines

shame on u!!!! angry angry angry

Na devil cause am . Please no vex
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by cynthoney(f): 12:13pm On Aug 20, 2010
blacksta:

Na devil cause am . Please no vex

is that d best u can do?

if u really want me back,u need to apologise properly!!!
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 12:21pm On Aug 20, 2010
hmmmmm na wah oo c dignity
out d window na wah 4 some babes sha
wash and wear na hin den dey tek dem do
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by lysaa(f): 12:23pm On Aug 20, 2010
hi guys what's up? where's everybody
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 12:24pm On Aug 20, 2010
lysssssssssssa , hello my niggie
ages man
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by lysaa(f): 12:32pm On Aug 20, 2010
pleased to meet u a-again but my mind slips me. Er. .abeg, could u introduce yasef?
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 12:34pm On Aug 20, 2010
lysaa:

pleased to meet u a-again but my mind slips me. Er. .abeg, could u introduce yasef?


grin or u introduce yourself. lol
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 12:41pm On Aug 20, 2010
lysaa:

hi guys what's up? where's everybody

We dey jare, how u dey too? long time no see
Hope u are good sha and welcome back. smiley
Good say u no hail dem gals sha . . buncha market women. grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by lysaa(f): 12:44pm On Aug 20, 2010
the guys term there was used generically idiat. tongue lol

i'm good and u? wetin dey?

blacksta:



grin or u introduce yourself. lol
i know who i am. .who are u?
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 12:46pm On Aug 20, 2010
lysaa:

i know who i am. .who are u?

Haba - wetin do you memory - u travel or this jail sef - dem don release u - anyway welcome back

Efe don dey look for u - your beloved twin sista

grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by lysaa(f): 12:53pm On Aug 20, 2010
u seem to know much about me. .anyways, my memory is still updating. .i go catsh u soonest. embarassed
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 12:54pm On Aug 20, 2010
Pharoh:

We dey jare, how u dey too? long time no see
Hope u are good sha and welcome back.  smiley
Good say u no hail dem gals sha . . buncha market women.  grin
oga pharaoh, me  market woman
no quams bcus lysaa enter now u dey rain me wiv curse

@lisa
hey lssya u forgot , who i bees  angry
woorra shame neva mind , i aint no beg friend
wen u no hola ok , no hard feelins  cheesy cool
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 12:55pm On Aug 20, 2010
lysaa:

the guys term there was used generically idiat. tongue lol

i'm good and u? wetin dey?

Shuo u 4 cook cook man use giant men and ladies na.  grin
You know say i no go school but i get am 4 Ph.d certificate.  tongue

Not doing good since u left me all these while without care.  sad  grin
Wetin dey 4 hia now na yori yori oooo if u put ya eyes down well.  grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by lysaa(f): 12:59pm On Aug 20, 2010
wotever that means, I nor follow sha.

Idowuogbo:

oga pharaoh, me market woman
no quams bcus lysaa enter now u dey rain me wiv curse

@lisa
hey lssya u forgot , who i bees angry
woorra shame neva mind , i aint no beg friend
wen u no hola ok , no hard feelins cheesy cool
chai! u know i kid naw. How far? I miss u 20 times 100 times zero times. kiss
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 1:00pm On Aug 20, 2010
@Blacksta - you nor try at all!! See d wahala u put for ground

how man go make serious babes fight like this - na war zone!!

anyways,

@Idowu - abeg my sis, no vex. . . I dey pursue my own husband - dey beg am make e nor vex. . .you nor see as studio wan crack my marriage

@C_baby same thing I tell Idowu I go tell you - Efe mind nor dey ground (yet) still licking my wounds

@Blacksta - no wonder, even as I dey pour my heart to you, dey cry on your shoulder for support. . .

everything I talk dey enter 1 ear commot the other!! anyways sha, I be wan return your hanky. . . I'm done wiff crying

**I go kill Mr stud if I catch am!!**
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 1:01pm On Aug 20, 2010
Idowuogbo:

oga pharaoh, me  market woman
no quams bcus lysaa enter now u dey rain me wiv curse

That one na force iquzashons ooo  shocked
A hole moi ya persin na persinet Pharoh.

You no let me complete my statement na.
I been one say except my idowuogbo na.

Oya come give me hug and 4give ya guy.  wink
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by lysaa(f): 1:04pm On Aug 20, 2010
Efemena_xy:

**I go kill Mr stud if I catch am!!**
gist pls. .so much to tell in this one piece
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 1:05pm On Aug 20, 2010
lysaa:

wotever that means, I nor follow sha.

I say make u read between the lines na . .
Well as u done come so . . sum of the losers
fit play that song come ya door but i trust u sha.

Hmm so u even get yim self?  wink
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 1:07pm On Aug 20, 2010
lysaa:

gist pls. .so much to tell in this one piece

You think say i dey joke when i tell u to read between the lines. grin
Okay take this hint from moi . . quickly go find the old off-topic thread.
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 1:08pm On Aug 20, 2010
lysaa:

gist pls. .so much to tell in this one piece

im gist full town throw-way

e nor get beginning or ending  lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

Pharoh:

You think say i dey joke when i tell u to read between the lines. grin
Okay take this hint from moi . . quickly go find the old off-topic thread.


Aproko!

snake in the green grass!!

Wolf in sheep's clothing!!!

erm. . .erm. . . embarassed embarassed embarassed
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 1:10pm On Aug 20, 2010
Pharoh:

That one na force iquzashons ooo  shocked
A hole moi ya persin na persinet Pharoh.

You no let me complete my statement na.
I been one say except my idowuogbo na.

Oya come give me hug and 4give ya guy.  wink
she gives pharaoh a chop knuckle as a proper aba gal
we dont do hugs dat queens mehn
,
u are forgiven sha

@lyssa
i tot u forgot about moi , i was about 2 sey wetin lisa chop dis afternoon oo
u gud sha abeg stay clear of sum people cus dey eat humans , i repeat dey eat humans lol

@efe
darlin no worries , go beta ur home
i dey pray make ur home mend sef, gud gal
its shall b well have faith kiss
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 1:12pm On Aug 20, 2010
A-fay

Hmm everybody know me here as a saint abeg
no soil my reputation . . it took me years to build it.  grin

Why all these name calling abi i do you any bad thing before?  cheesy
wetin u dey even suspect for self i no even know.
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by lysaa(f): 1:13pm On Aug 20, 2010
babes. .i know them like i know my unwanted nail length when they show up. lol. I'll deal with them.

hehehe. .efe when then would u fill me in?

Pharoh:

You think say i dey joke when i tell u to read between the lines. grin
Okay take this hint from moi . . quickly go find the old off-topic thread.

too much stress. .okies, i rest my case.  embarassed
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 1:16pm On Aug 20, 2010
@Idowu - thanks babes, I know say you go understand

@Pharoh - nor be today you start sha lipsrsealed lipsrsealed

@Lysaa - ur right too much stress. . .just roll with the flow and small-small you go grab am. . .u just return - make you settle down wella 1st wink
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by makajibbz(m): 1:19pm On Aug 20, 2010
passing by. . . . . *whistles silently*
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 1:23pm On Aug 20, 2010
^welcome my granbaby ,how dubalantic
shey on fi swagga gbomo jo grin grin grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by lysaa(f): 1:23pm On Aug 20, 2010
Efemena_xy:

@Lysaa - your right too much stress. . .just roll with the flow and small-small you go grab am. . .u just return - make you settle down wella 1st wink
my well being is always paramount, in't it? thanks for caring, But i nor send u and anybloodybody. .u are capable. .10in1, 1in10, any way na way!

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (101)

Weirdest Wedding Pix I've Ever Seen (photo) / How Many Used This Baby Doll (pics) / Ben20001 Aplication

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.