Stats: 3,173,100 members, 7,887,187 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 12:26 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Kolomental (1569 Views)
Kolomental ;D / Kolomental Crib / Kolomental (2) (3) (4)
Re: Kolomental by EfemenaXY: 2:49pm On Aug 25, 2010 |
^^ Really? ![]() ![]() ![]() Na lie jor!! - you nor fit renounce anything man! ![]() ![]() the thing too dey sweet u for body ![]() |
Re: Kolomental by blacksta(m): 2:53pm On Aug 25, 2010 |
Efemena_xy:Why u dey pour petrol for my dying fire. I say my eye don clear |
Re: Kolomental by EfemenaXY: 3:16pm On Aug 25, 2010 |
okay but what about your French love? or dinner on top of the Eiffel Tower? or. . .or. . . ![]() |
Re: Kolomental by blacksta(m): 3:34pm On Aug 25, 2010 |
Efemena_xy:Na wa o Wetin be your own. So u dey judge pesin by old actions |
Re: Kolomental by Nobody: 3:57pm On Aug 25, 2010 |
pls stop posting 1995 jokes |
Re: Kolomental by skyndyp(f): 4:19pm On Aug 25, 2010 |
Backie report to the room now,i have a package for you ![]() |
Re: Kolomental by blacksta(m): 4:29pm On Aug 25, 2010 |
skyndyp:My bread don butter today. I don arrive. I am sorry if I hurt u I be changed person now |
Re: Kolomental by jokingmary(m): 5:33pm On Aug 25, 2010 |
sting_224: Help us to post the latest jokes please ![]() |
Re: Kolomental by zenus(m): 3:05pm On Aug 26, 2010 |
hmmmm |
Re: Kolomental by skyndyp(f): 3:09pm On Aug 26, 2010 |
^^^^^ ur screen name sounds like anus ![]() ![]() |
Re: Kolomental by zenus(m): 3:28pm On Aug 26, 2010 |
^ You better mine yourself o Idong |
Re: Kolomental by skyndyp(f): 3:35pm On Aug 26, 2010 |
That was uncalled for. Pls modify that |
Re: Kolomental by zenus(m): 3:40pm On Aug 26, 2010 |
you beta learn pronunciation very well. |
Re: Kolomental by skyndyp(f): 3:42pm On Aug 26, 2010 |
Remove that name ![]() |
Re: Kolomental by sledge406: 2:25am On Aug 27, 2010 |
C wrinkles for ur forehead with your dry and highly overrated jokes wen I nor find amusing |
Top 20 Things You Don’t Want To Hear During Surgery / Stupid Aboki / Queen'b Didnt Keep To Her Promise: *hot Joke* (projan)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |