Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,204,153 members, 7,988,001 topics. Date: Monday, 28 October 2024 at 10:02 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband (51587 Views)
Nigerian Lady Fights Her Friend For Telling Her Boyfriend She’s Cheating (Photo) / Woman Who Attacked Best Friend For Sleeping With Her Husband, Arrested. Photos / Man's Joystick Cut Off For Sleeping With A Married Woman. Photos (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (Reply) (Go Down)
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by Nobody: 6:04pm On Feb 19, 2019 |
CreamyBanana: The time wey I dey una place, na so I see even una married women dey visit married men for their office dey beg for money Na so una women be oo....you sabi dem well to dey give us explanation as e dey take happen. No shame at all...e dey una blood I no just dey make mouth...infidelity between single/married men and married women na normal thing for una side. Na una start am self. Any time I see una men dey carry una women up and down both married and single, I go just dey laugh |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by CreamyBanana(m): 6:24pm On Feb 19, 2019 |
koyyes: koyyes, you still dey here |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by Nobody: 6:32pm On Feb 19, 2019 |
CreamyBanana:I think say we dey do background history and story story before. You dey run? Ashawo people. |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by CreamyBanana(m): 6:38pm On Feb 19, 2019 |
koyyes: but you no dey do anything na. you just dey buzz like bee. only madman go dey converse with bee. make i ask you one question? |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by Nobody: 6:42pm On Feb 19, 2019 |
CreamyBanana: No, na una nyash I dey open... No need to code. Every body don know. Na em make una no like strangers for una town.... If person wan know una secret, una go use afonja language block the person out... |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by CreamyBanana(m): 6:52pm On Feb 19, 2019 |
koyyes: na afonja you go marry last last. |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by Nobody: 6:58pm On Feb 19, 2019 |
CreamyBanana:I no go even wish that bad omen on my enemy sef. Because of how una be, no trust again for una marriage. Na so so magun dey for every corner. That one na life? |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by Nobody: 6:58pm On Feb 19, 2019 |
CreamyBanana:I no go even wish that bad omen on my enemy sef. Because of how una be, no trust again for una marriage. Na so so magun dey for every corner. That one na life? |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by CreamyBanana(m): 7:01pm On Feb 19, 2019 |
koyyes: na wetin you dey watch for tv you dey use form opinion about us. you don see magun attack before? |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by Nobody: 7:04pm On Feb 19, 2019 |
CreamyBanana: You no dey listen to all the things I dey talk. I say I don stay for una side. No be dem say....e dey happen you hear. |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by Ishilove: 7:08pm On Feb 19, 2019 |
Valerie47:So now that she has landed in prison because of him, where is this friend and I wonder how she will assist in the bail |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by CreamyBanana(m): 7:11pm On Feb 19, 2019 |
koyyes: so, you don see magun attack before? i no believe in that thing. dem dey talk am, but i no believe. you be Igbo? |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by Nobody: 7:17pm On Feb 19, 2019 |
CreamyBanana:You better believe ooo...as your banana dey cream so...make e no jam una village babalawo pikin. You go smell your nyash. Your people go tell you. I no be Igbo... I be Nigerian... |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by CreamyBanana(m): 7:21pm On Feb 19, 2019 |
koyyes: na chinyere get me. i no dey do other girls. but still, i no believe in magun. make i dey go. bye bye. |
Re: Woman In Jail After Attacking Friend For Sleeping With Her Husband by IamPlato(m): 7:41pm On Feb 19, 2019 |
JasonScolari:Thanks Bro... 1 Like 1 Share |
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (Reply)
Boyfriend Retrieves All He Bought For Girlfriend After He Saw Her With A Guy / Lady Dumps Her Boyfriend Who Bullied Her Online / Netizens Blast Lady Who Exposed Herself To Delivery Man For Content (video)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |