Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,617 members, 7,975,390 topics. Date: Tuesday, 15 October 2024 at 03:18 AM

Lulzzz - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lulzzz (1397 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Lulzzz by Idowuogbo(f): 9:31pm On Sep 21, 2010
lol u dis pikin , i go sun use dummie train u
ur mouth nid blockage
my husy is sound he don travel , he sey make i hail for ekiti dem no get internet
Re: Lulzzz by EfemenaXY: 9:35pm On Sep 21, 2010
Yeah Right!! - I believe you! wink wink

so, what about im farm thread? you wan tell me say, e just waka like dat without even looking back??

Oya talk true & put the devil to shame - shebi dem don ban am??

'ope you dey feel small guilt sha tongue tongue
Re: Lulzzz by Idowuogbo(f): 9:42pm On Sep 21, 2010
no dey dint am sseriousss, my honet is cul , if dem ban am, i go don ban mysef join
u no na do or butno follow& die let no man put aspanda me dey do , no b film trick mai dia
Re: Lulzzz by EfemenaXY: 9:51pm On Sep 21, 2010
okay then baby girl

so, how you dey now? how body? kiss kiss kiss

(1) (2) (Reply)

Boss Wants Too Much / Beer Parlour Joke! / Lets Play Ball!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.