Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,206 members, 7,998,201 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 09:44 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time (214605 Views)
Nigeria Vs South Africa AFCON 2023 Semi-Finals (4 - 2)pens On 7 Feb 2024 / Egypt Vs Morocco : AFCON 2021 Quarter-final (2 - 1) On 30th January 2022 / Cameroon Vs. Nigeria: 2018 AWCON Semi-Final - 2 - 4 - Penalties (Full Time) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (82) (Reply) (Go Down)
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by naijaschoolguru(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Ahhh |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by prinsam30: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
dem say south Africa dem dey press and skillful but na naija dey do the opposite opo |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by splendour7(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
i love supper eagle mode of football! so calm and cool. 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by DBlackCeazer(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Musa na abo..... |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Mizwisdom(f): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Nig 4: SA 0 |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Unlimited22: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
sisipelebe:Lol. Fine woman, ball no be maths o. Also, game never finish. 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by YoungAncient1: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Poor pass from Musa |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by DeWisedon(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Musa play directoooooooooooooo |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by WHITELIGHTER: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Na only for this AFCON I for see say ref dey blow foul against person wey hold ball.... Shameless officiating all thru the tournament 12 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Their father!!! |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Topmaike007(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
fergie001:you so you follow dey Ojo me na Otto I dey |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Naija are taking over south Africa economy that's why they hate us, we are basically everywhere in the world, Igbo, Hausa, Yoruba, Edo, Fulani it doesn't matter. Nigerians terrified them 4 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by ReeLoaDead(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Angelfrost:A lil whiskey in that zobo will help you watch the game even more calmly 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by advocate666: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
DBlackCeazer:i |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by fergie001: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Please, who offend Omeruo today.... Abi Van Diyk play for us.? 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by LeoFish92(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Musa and his shambolic end product 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by otokx(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Lawson081: It is to have both startimes and gotv decoder. |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by BankyGee(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
OdefaGirl:No problem na... We dey here |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by camoncx2019: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
This match sweet die...... Nigeria vs South africa Watch am here http://www.sportdude.xyz/2019/06/fc-barcelona-transfer-news-blaugrana-to.html?m=0 |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Pidginwhisper: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Musa should learn to be selfish sometimes 2 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by wizod(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Proudly Biafran. If you knw you knw |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Bomi(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Anybody, somebody please share the link please |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by BankyGee(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
OdefaGirl:No problem na... We dey here |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by EvieP(f): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
So iwobi will not be stoned and beefed tonight hahaha |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by kiddkash(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
9ja 3 0 |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Burger01(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Oh no, MUSA! Shooooot buddy |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Knox123(m): 8:35pm On Jul 10, 2019 |
gagzee: Download live football TV app on play store.. N stream 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by BankyGee(m): 8:35pm On Jul 10, 2019 |
OdefaGirl:No problem na... We dey here |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Weathered: 8:35pm On Jul 10, 2019 |
Nigeria officials should talk to the referee and match officials after the first half. The officiating is suspicious! South Africa is the most corrupt country on the continent. Our last group match during the qualifier should tell you. 5 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Unlimited22: 8:35pm On Jul 10, 2019 |
ahnie:Able isoko woman, I hail o. Long time indeed. Life is still the same turbulent sea in which we refuse to be drowned by, and are having a great time trying to keep afloat. How're you? |
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (82) (Reply)
Argentina Vs Nigeria: International Friendly - 2 - 4 (Full Time) / Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! / Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |