Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,170,887 members, 7,879,710 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 04:29 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Office Happenings (4941 Views)
True Life Crazy Happenings!!! / Bizzare Happenings In My Room!!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Go Down)
Re: Office Happenings by tanimz(f): 2:41pm On Nov 19, 2010 |
Element, good jare. How Friday go be na? |
Re: Office Happenings by ElementG(m): 2:43pm On Nov 19, 2010 |
d day just dey ooo, things are pumping wella |
Re: Office Happenings by tanimz(f): 2:47pm On Nov 19, 2010 |
Sha no forget my side. Remember say I wan buy Lamborghini for Christmas. |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 4:00pm On Nov 19, 2010 |
hhmm |
Re: Office Happenings by ElementG(m): 6:52pm On Nov 20, 2010 |
Stud wetin dat ur hmmmm mean |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 6:54pm On Nov 20, 2010 |
tanimz and lamboghini dream' sef she dey dream big |
Re: Office Happenings by ElementG(m): 6:56pm On Nov 20, 2010 |
u better be thinking dat. Anyway how ur life na? by the way u know say na ur responsibility to get her the lamboghini |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:13pm On Nov 20, 2010 |
sorry, but i no be the type wey dey too spoil woman with material things tanimz dey live comfortable life. that yeye girl (i'm in love) but why is she not light skinned? cant she bleach? no ofience |
Re: Office Happenings by ElementG(m): 7:22pm On Nov 20, 2010 |
Stud y u go talk say make she bleach, dat thing no good ooo, man u gotta change ur style and taste if u wanna get a good one |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:34pm On Nov 20, 2010 |
i know whats gud for me bro, |
Re: Office Happenings by ElementG(m): 4:30pm On Nov 21, 2010 |
ok ooo, oga perfect, na u sabi, when u end up with ogbanje, dont say i didnt tell u |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:14pm On Nov 21, 2010 |
Na your e-wife be ogbanje i dey select - and na only babes wey get class i dey roll with. No ofience |
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 7:18pm On Nov 21, 2010 |
thank God am his for real wife sha , bcus if not u 4 realize sey mugabe na my uncle |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:30pm On Nov 21, 2010 |
Bla bla bla U too dey run mouf like your e-hubby Wia dat guy wakka go sef |
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 7:31pm On Nov 21, 2010 |
He is stuck in my imole |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:39pm On Nov 21, 2010 |
Wahala wa oh Lol Doing what? |
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 7:47pm On Nov 21, 2010 |
wait till after 9pm na kids are online , abit xrated but he looking for his treasure |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 8:01pm On Nov 21, 2010 |
Cool |
Re: Office Happenings by tanimz(f): 3:29am On Nov 22, 2010 |
Dogoyaro. |
Re: Office Happenings by tanimz(f): 3:29am On Nov 22, 2010 |
Studio CFR: |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 8:27am On Nov 22, 2010 |
lol Office Happenings |
Re: Office Happenings by tanimz(f): 3:43pm On Nov 22, 2010 |
God forbid bad thing!! Me and you no fit work in the same office. |
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 4:06pm On Nov 22, 2010 |
I go tender my resignation letter if dem ever post me and u in the same office |
Re: Office Happenings by tanimz(f): 4:46pm On Nov 23, 2010 |
No worry, e no fit happen. |
Re: Office Happenings by Ben13: 6:17pm On Nov 23, 2010 |
Please, where is the direction of this thread now? Thread is filled with offtopic posts. |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8)
Big Boys Bathing Naked In A River / A Problem Of Problems: Rib Cracker / How I Dumped Uche Jumbo
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |