Stats: 3,171,848 members, 7,882,971 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 08:22 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. (7101 Views)
You Know You Grew Up In Benin City When: / ** You Know You Grew Up In Naija Hoodies If U Rmbr This** / Hands Up (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Go Down)
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 5:05pm On Jan 02, 2011 |
Guy shift go left make i pass |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by tayoast(m): 5:21pm On Jan 02, 2011 |
wetin dey do ds 1 |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by eldav(m): 5:40pm On Jan 02, 2011 |
lol. |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 6:05pm On Jan 02, 2011 |
lol |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by eldav(m): 6:50pm On Jan 02, 2011 |
scarface y u dey comment afta me? abeg stop am. |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by oweniwe(m): 7:14pm On Jan 02, 2011 |
Idowuogbo: E be like say u still de vex say u no win poster ov d year award. But why u come de mete out ya frustration on me? Shebi i voted for you Studio CFR:I beg you in Jesus and Allah names combined, take studio's advice. Kolo mentality is not good |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by tanimz(f): 7:15pm On Jan 02, 2011 |
Wetin I no go see for Nairaland? ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Idowuogbo(f): 8:46pm On Jan 02, 2011 |
oweniwe:seriously did u pass ur waec, wetin u dey analyse , dis section has notin do wiv dat section , stop actin like a malu mehn , vexin enu e lon wa rufff , u talk my baba na danfo driver , and i talk sey ur pupsi na d conductor , i wrong do me i do u ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 3:12am On Jan 03, 2011 |
I trust u Area Mama lol |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by oweniwe(m): 7:39am On Jan 03, 2011 |
@ badosky: na you sabi ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 7:27pm On Jan 04, 2011 |
Hey why all the noise now all this Ajepako brought up self i tire, **Swag out quietly ** |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by latogng: 1:01pm On Jan 10, 2011 |
Idi -oro,idi -araba,Akala,Olosha, Fadeyi…. |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Kunbee: 12:44am On Jan 11, 2011 |
^^na correct mushin pikin olosha, pako, itire road,bakare, olorunnisola, alafia ![]() ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 12:52am On Jan 11, 2011 |
wowww Kunbee just show where she is really from |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Kunbee: 1:22am On Jan 11, 2011 |
Sharrap i am a spainard |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 7:48am On Jan 11, 2011 |
LOL so all those places are from Mushin in Spain abi you funny |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by tayoast(m): 10:42pm On Jan 11, 2011 |
mushin thugs |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 11:24pm On Jan 11, 2011 |
Tayo where have you been long time were you deny access to PC ? |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by tayoast(m): 11:32pm On Jan 11, 2011 |
I've been everywhere, trying to stabilize d country. Hw av u been? |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Kunbee: 11:38pm On Jan 11, 2011 |
bashy_demy: Abeg no beef me jare, spain na my country of birth o ![]() ![]() ![]() Nepa, ishaga close, awawu, ogun, bishop aggey, ilasa, owo, morgan, omowo |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 12:16am On Jan 12, 2011 |
Oh, ok the original Mushin girl |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Kunbee: 12:41am On Jan 12, 2011 |
I know your area well too o Power of Google ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 12:50am On Jan 12, 2011 |
Well am not from Mushin so maybe you using fake google |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Mobinga: 1:22am On Jan 12, 2011 |
She's using my google ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Idowuogbo(f): 1:26am On Jan 12, 2011 |
^last i checked ur google was outdated ![]() ![]() ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 1:28am On Jan 12, 2011 |
Mobinga:I see reason why she is seeing Mushin in spain LWKMD |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Kunbee: 1:53am On Jan 12, 2011 |
See yawa ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 7:57am On Jan 12, 2011 |
I lie? |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Nobody: 11:50am On Jan 12, 2011 |
guyz pls i wuldnt tolorate it, why should you not talk of my resident well ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 12:07pm On Jan 12, 2011 |
LOL Mushin i fear the unborn child of Mushin |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Idowuogbo(f): 4:10pm On Jan 12, 2011 |
Dharniel:hehehehhe , ki fun won joor tell dem igboroo is not smiling lmao ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Nobody: 5:23pm On Jan 12, 2011 |
whish par 4 mushon ![]() ![]() ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9)
Sister Deborah!!! / Ok Wtf / Very Funny, Say No To Weed.
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |