Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,176,291 members, 7,897,400 topics. Date: Monday, 22 July 2024 at 01:23 PM

The Taste Test - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Taste Test (10439 Views)

When Ajebo Decides 2 Taste Oshogbo Weed. / Guys Is This True? Do They Taste The Same? Pics. / Nice Taste (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply) (Go Down)

Re: The Taste Test by ElementG(m): 5:33pm On Jan 04, 2011
see her mouth, shey u no be yoruba girl cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: The Taste Test by tanimz(f): 5:34pm On Jan 04, 2011
Wetin I do na? sad
Re: The Taste Test by ElementG(m): 5:34pm On Jan 04, 2011
nothing sweerie, just complementing you kiss kiss kiss kiss wink wink wink
Re: The Taste Test by tanimz(f): 5:49pm On Jan 04, 2011
Okay. cheesy
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 6:00pm On Jan 04, 2011
Eldav

Lol

U still come dey tell us here sey girl dey take u do anyhow for yo area.

*ugly thing*


lol
Re: The Taste Test by eldav(m): 6:13pm On Jan 04, 2011
stewdio

abeg behave urself

u dey embarass urself.
Re: The Taste Test by tanimz(f): 6:52pm On Jan 04, 2011
grin grin grin

Choi!
Re: The Taste Test by ElementG(m): 2:23pm On Jan 05, 2011
tanimz:

grin grin grin

Choi!
na ur new slang for the year be dat abi? cool cool cool
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 2:35pm On Jan 05, 2011
Dat local thing

Mtchew
Re: The Taste Test by ElementG(m): 2:39pm On Jan 05, 2011
as if say u wey dey talk na international grin grin grin
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 2:43pm On Jan 05, 2011
Wanna know my 'P"
Hard tough guy?


No downgrade me o

God na my witness

lol
Re: The Taste Test by ElementG(m): 2:47pm On Jan 05, 2011
na so im go dey talk cool cool cool

by d way stud, how far, e don tey since i don see u dey sip moet, diet coke and watever else u dey drink grin grin grin

wetin happen na? i sure say my man Stud no fit wreck grin grin grin
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 2:49pm On Jan 05, 2011
U dey pray make i wreck?


See your head like terry g own
Re: The Taste Test by ElementG(m): 2:52pm On Jan 05, 2011
wreck ke? ur levels don pass dat one wink wink wink grin grin grin,

anyway i pity u, all those girls wey u pack 4 house like koko mansion, na dem go still twist ur neck, kill you like fowl grin grin grin
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:03pm On Jan 05, 2011
Hehehehehe

Dis na new year and i no wan take gurl matter start the new year abeg.

Soji yourself jor

Nothing dey shack me again

Nothing dey dia again
Re: The Taste Test by ElementG(m): 3:05pm On Jan 05, 2011
i don hear u, na so dem go dey talk cheesy cheesy cheesy
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:10pm On Jan 05, 2011
No take toto start new year o
I dey save myself for my gf


Love is beautiful my brother
Re: The Taste Test by ElementG(m): 3:13pm On Jan 05, 2011
this is incredibly unbelievable,

these type of words coming out of the game master himself shocked shocked shocked shocked
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:32pm On Jan 05, 2011
Before


lol
Re: The Taste Test by ElementG(m): 3:34pm On Jan 05, 2011
dis one wey u don change, jist me na, wetin do u wey ur life turn around because i know say ur own level don pass preaching

as they say, experience (partial or not) is d best teacher grin grin grin
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:46pm On Jan 05, 2011
What do u want to know?
Re: The Taste Test by ElementG(m): 3:53pm On Jan 05, 2011
how ur life changed around cheesy cheesy
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:57pm On Jan 05, 2011
no more interview


U suppose' pay me for the little time i spent answering your questions as a celebrity


Mtchew
Re: The Taste Test by ElementG(m): 4:47pm On Jan 05, 2011
see im mouth, na God fit save u grin grin grin
Re: The Taste Test by tanimz(f): 7:16pm On Jan 05, 2011
Element G:

na your new slang for the year be dat abi? cool cool cool

I don dey talk am since last year. cool
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 7:39pm On Jan 05, 2011
Sweet Potato'

U don land wit your razor blade mouth

Mtchew
Re: The Taste Test by tanimz(f): 7:49pm On Jan 05, 2011
Wetin do my mouth? sad
Re: The Taste Test by ElementG(m): 7:50pm On Jan 05, 2011
dont mind him, he's just scared of it wink wink grin grin
Re: The Taste Test by tanimz(f): 7:54pm On Jan 05, 2011
Na why he always dey insult my mouth? sad
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 7:57pm On Jan 05, 2011
Yo mouth sharp reach to cut cable wire

Sweet potato how u dey?

Personal treat
Re: The Taste Test by ElementG(m): 7:59pm On Jan 05, 2011
Naughty boy cheesy cheesy cheesy
Re: The Taste Test by tanimz(f): 8:04pm On Jan 05, 2011
Studio CFR:

Yo mouth sharp reach to cut cable wire

Sweet potato how u dey?

Personal treat

grin grin grin

I dey jare. You nko? How business? cool

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply)

Funny Jokes, Try Not To Laugh � / Man With A Very Big Cock / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.