Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,553 members, 7,992,912 topics. Date: Sunday, 03 November 2024 at 07:51 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Taste Test (10702 Views)
When Ajebo Decides 2 Taste Oshogbo Weed. / Guys Is This True? Do They Taste The Same? Pics. / Nice Taste (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply) (Go Down)
Re: The Taste Test by EfemenaXY: 10:22pm On Jan 11, 2011 |
Element G: your kind of babes - abi? Kunbee: pls give am - if only to stop him from drooling 'n salivating over the pics. . . Element G: er. . .even so, it's all in the name of pleasure - abi you nor wan go heaven?? |
Re: The Taste Test by Kunbee: 11:37pm On Jan 11, 2011 |
Element G: Abeg abi na dis one u like
|
Re: The Taste Test by EfemenaXY: 12:00am On Jan 12, 2011 |
na alien be that but then again, Oga Element na strange alien too |
Re: The Taste Test by Kunbee: 12:09am On Jan 12, 2011 |
He likes skinny women I will soon start a war sef, all skinny women must go |
Re: The Taste Test by EfemenaXY: 12:33am On Jan 12, 2011 |
Lol!! Babes tackle both ends of the line all anorexic and all obese women must go |
Re: The Taste Test by Kunbee: 1:32am On Jan 12, 2011 |
I am overweight and i dont appreciate your comment |
Re: The Taste Test by EfemenaXY: 1:39am On Jan 12, 2011 |
OOPS!! Touche! - okay, I don modify the statement now don't you dare tell me say na dat group you fall into! |
Re: The Taste Test by Kunbee: 1:54am On Jan 12, 2011 |
I am not slim, trying to get slim anyways |
Re: The Taste Test by EfemenaXY: 1:55am On Jan 12, 2011 |
I didn't say slim I said Anorexic or Obese surely you're not one of those?? |
Re: The Taste Test by Kunbee: 2:16am On Jan 12, 2011 |
Nope but people tell me i should reduce Makes sense i guess |
Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 6:50am On Jan 12, 2011 |
Kunt bee so amala dey make people fat? No Ofience |
Re: The Taste Test by EfemenaXY: 8:40am On Jan 12, 2011 |
Kunbee: depends on your perception but if you're really that worried then check your BMI (Body Mass Index) here: http://www.halls.md/body-mass-index/bmi.htm let's catch up later in the evening girl - go to go now |
Re: The Taste Test by ElementG(m): 11:54am On Jan 12, 2011 |
wait, wait, i didnt say i like one type of woman, wat am just saying is dat theses ones u guys are showing me are far too u know, beyond any man's sexual imagination ok look at those fat chicks, those ones are already toxic to a man's health, then look at the skinny or watever u call it woman, aving intercourse with dat kind of woman is already d same thing as using rock for mast urbation, so wats d use? ABEG I NO WAN BECOME IMPOTENT, by d way sweet chicks like hmmmm , still dey Nland so wetin i dey find for this AIDS PATIENT body? |
Re: The Taste Test by Idowuogbo(f): 1:59pm On Jan 12, 2011 |
sweet chicks like thmmmmmm, |
Re: The Taste Test by shakara4u(m): 2:07pm On Jan 12, 2011 |
makle i hear, tell me u sweet too? Kunt bee y are u guys ignoring stud |
Re: The Taste Test by oweniwe(m): 2:10pm On Jan 12, 2011 |
Idowuogbo:Sweet chick like you |
Re: The Taste Test by ElementG(m): 3:46pm On Jan 12, 2011 |
Idowuogbo: u are not serious |
Re: The Taste Test by Idowuogbo(f): 4:08pm On Jan 12, 2011 |
oweniwe:awwh thanks owe , @element i no talk now haba make una dey enjoy ursef o , life is short o |
Re: The Taste Test by shakara4u(m): 4:13pm On Jan 12, 2011 |
awwh thanks owe , GAWD!!!!! wahala dey |
Re: The Taste Test by ElementG(m): 4:17pm On Jan 12, 2011 |
Idowuogbo:of course i agree, with u, life is short, and when u get involved with them, it will be shorter |
Re: The Taste Test by tanimz(f): 4:18pm On Jan 12, 2011 |
Re: The Taste Test by ElementG(m): 4:21pm On Jan 12, 2011 |
abi Taz, na lie i lie |
Re: The Taste Test by Idowuogbo(f): 4:26pm On Jan 12, 2011 |
Element G:hmm only if u decide to open ur yansh give dem o, but u b omo boi sharpen ur eye wella shakara4u:wetin do u , u like dat psquare song die o na y u jus dey write am up and own , wahala dey eee, wahala dey |
Re: The Taste Test by ElementG(m): 4:30pm On Jan 12, 2011 |
Na only ID go sabi all the lyrics, by d way ID, make a new year resolution na, CREATE A THREAD , I PROMISE U D HUNDRED PAGE OF THAT THREAD, ABEG, BIKO |
Re: The Taste Test by Idowuogbo(f): 4:34pm On Jan 12, 2011 |
^no mehn i remain a commentator , ha d money beta pass hehehe ask ur sweetness to create 1 now , abi wetin cum b my own now |
Re: The Taste Test by ElementG(m): 4:36pm On Jan 12, 2011 |
d sweetness wey u dash me? oya, no mind d haters, just vex and create one |
Re: The Taste Test by Idowuogbo(f): 4:45pm On Jan 12, 2011 |
^i no dey vex dat kind vex i don sign my commentating contract now , which levels i don have jokes , besides i wud do a veery dangerous job if i create one , den fit ban me u no oleku , tel me sumtin wey i no fit do |
Re: The Taste Test by tanimz(f): 4:46pm On Jan 12, 2011 |
^^ You fit wash im pata. |
Re: The Taste Test by Idowuogbo(f): 4:48pm On Jan 12, 2011 |
laye emi o le fo pata gigan o |
Re: The Taste Test by shakara4u(m): 4:49pm On Jan 12, 2011 |
na y u jus dey write am up and own , wahala dey eee, wahala dey na u even make me know say sond dey like dat, na ur pix wey i c here d freak me u d even sing more |
Re: The Taste Test by Idowuogbo(f): 4:51pm On Jan 12, 2011 |
^i dey ginger u abi , no b me na God hehehe |
Re: The Taste Test by ElementG(m): 5:00pm On Jan 12, 2011 |
Idowuogbo:See ur mouth, u dey talk as if say ur own better |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply)
I Want Nightnurse / 2012 Official Jokes Section Poster Of The Year / Laff Until U Re Tired.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |