Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,199 members, 8,001,876 topics. Date: Wednesday, 13 November 2024 at 05:54 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Na The Matter We Dey Settle. (11695 Views)
Na This Matter We Dey Settle Since / #na The Matter We Dey Settle Since! / The Matter We Are Settling (2) (3) (4)
Re: Na The Matter We Dey Settle. by AlphamaleTech1(m): 12:40am On May 30, 2020 |
Doctor don impregnate covid-19 patient for isolation center. Na the matter NCDC still dey settle 1 Like |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Gallant12: 8:18am On May 30, 2020 |
Funny though. What's the origin guys |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by TimT: 8:57am On May 30, 2020 |
-Army man slap Ifa high priest... Priest slap am back... Na the matter dem just come call me.. I dey go settle... - Landlord tell tenant to pack comot... Tenant say make landlord shift, observe social distance.. Landlord go call carpenter, dem don comot roof... Na the matter we dey settle so!! |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Benards(m): 10:28am On May 30, 2020 |
Person go to give statement for police station, e say make e charge him phone so that e fit comot evident. 2secs later phone lost for police station.... Wahala dey oo #Na the matter we dey try settle now..... |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Benards(m): 10:30am On May 30, 2020 |
Policeman go piss for wer dem write 'DO NOT URINATE HERE, FINE 10K'..... Na the matter we dey try settle since yesterday |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by DMPaulSr: 10:52am On May 30, 2020 |
https://www.youtube.com/watch?v=8EyF8gxZUt4 Na dis matter we dey settle.. Person go de masturbate fr zoom video call forgt to off webcam |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Ameboclassiq(m): 11:35am On May 30, 2020 |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Apostolate(m): 1:24pm On May 30, 2020 |
I no understand dis tinz...
e no just funny at all
I no understand dis tinz...
e no just funny at all |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by ghettokid1(m): 8:38pm On May 30, 2020 |
The girl wey im papa sell im kidney to send to school don commit suicide because of prick Na there we dey laidis dey settle the matter, i will come back and comment when we settle am. Fergie001, Perfecttouchade 1 Like |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Perfecttouchade: 8:42pm On May 30, 2020 |
ghettokid1: 1 Like |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Nuclear99(m): 9:39pm On May 30, 2020 |
oregan:Kuku kill me 1 Like
|
Re: Na The Matter We Dey Settle. by DaddyGngeess(m): 10:47pm On May 30, 2020 |
Oga sack madam tell gateman say madam no sabi nack gateman say na lie that madam dey nack well well. Na matter we dey settle since morning. |
Re: Na The Matter We Dey Settle. by Rejomar(m): 6:16pm On Jun 02, 2020 |
My friend won stone me d stone go hit one old woman,d woman cum pick d stone put inside her bag,we stll dey beg d woman since morning,evn SARS don land to settle d matter. |
The Bush Man And His Wife / Controversial Cartoon Of South Africa'a President. Verry Funny / Photos: Funny/fact.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |