Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,342 members, 7,971,208 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 05:03 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Which Matter Have You Settled Today? (799 Views)
Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M / Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? / Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? (2) (3) (4)
Which Matter Have You Settled Today? by Emmaskill(m): 12:06am On May 29, 2020 |
Albino don go throw person pikin up e no know when pikin land for ground Na the matter we dey settle for Jakpa Junction since morning... I just dey enter house now o. Pls add urs. 1 Like
|
Re: Which Matter Have You Settled Today? by Officialgarri: 12:28am On May 29, 2020 |
Oga sack gateman, tell am make he pack all im properties. Na so Gateman enter main building go carry Junior. We plenty for the compound now dey try settle the matter |
Re: Which Matter Have You Settled Today? by Vyzz: 1:14am On May 29, 2020 |
Re: Which Matter Have You Settled Today? by Emmaskill(m): 10:12am On May 29, 2020 |
Officialgarri:Mad ooo |
Re: Which Matter Have You Settled Today? by Emmyloaded: 11:49am On May 29, 2020 |
This one strong oo
|
(1) (Reply)
Drummers Memes (III) / Can You Actually Prove Money Is Not Everything / A Lawyer
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |