Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,172,900 members, 7,886,437 topics. Date: Thursday, 11 July 2024 at 10:21 AM

Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? (826 Views)

Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M / Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Cricciautos(m): 11:14pm On May 28, 2020
I hear say many people gather for different police station? Why
Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Emmacolinho(m): 11:17pm On May 28, 2020
Altar boy go add weed for Reverend father incense now the whole church don high during mass nah the case we still dey settle since Sunday

2 Likes

Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Lilshorecords(m): 11:43pm On May 28, 2020
C
Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Cricciautos(m): 12:13am On May 29, 2020
Emmacolinho:
Altar boy go add weed for Reverend father incense now the whole church don high during mass nah the case we still dey settle since Sunday

Jesus
Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Emmyloaded: 11:50am On May 29, 2020
This one strong oo

Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Rejomar(m): 6:05pm On Jun 02, 2020
Junior put tramadol 4 tea his grandpapa carry the tea drink,nw the old man is snapping selfie with calculator,na d matter we dey settle since yesterday.

(1) (Reply)

No Pass Hear / 5 Nigerian Slangs That Have Different Meanings In Other Countries / ~ Who's Jack Schitt ?~

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.