Stats: 3,171,223 members, 7,880,820 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 07:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (4696181 Views)
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 / FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6026) (6027) (6028) (6029) (6030) (6031) (6032) ... (6240) (Reply) (Go Down)
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:35pm On Sep 23, 2023 |
i think xavi shld have his 1st eleven and allow dem to blend |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:38pm On Sep 23, 2023 |
abeg where alonso dey run enter...tell dat idiot to come bak |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:44pm On Sep 23, 2023 |
aspas na player abeg |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:48pm On Sep 23, 2023 |
see wetin i dey talk |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:50pm On Sep 23, 2023 |
thank u mats |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:51pm On Sep 23, 2023 |
i talk am |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:56pm On Sep 23, 2023 |
na thunda go faya lewa |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:59pm On Sep 23, 2023 |
lewa na fool |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by oliverano: 6:00pm On Sep 23, 2023 |
OkpaNsukkaisBae: My thoughts exactly. But na wah oo. Ferran can't dribble a cone. Cancelo allowing free chances. |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:04pm On Sep 23, 2023 |
oliverano:Ferran case dey useless |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:05pm On Sep 23, 2023 |
idiot control ur damn ball. fraudster 4 a reason |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by oliverano: 6:06pm On Sep 23, 2023 |
OkpaNsukkaisBae: I think he's a super sub. No pace, no skill, can't dribble. Either he's played as a striker or he comes in as a sub. Man is a training cone on the wing. Damm |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:06pm On Sep 23, 2023 |
anonso dey useles |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:08pm On Sep 23, 2023 |
FDJ injury |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:12pm On Sep 23, 2023 |
now wey u enter u don collect yellow |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:13pm On Sep 23, 2023 |
omo celta wan kill us |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:13pm On Sep 23, 2023 |
alonso ur papa |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by oliverano: 6:15pm On Sep 23, 2023 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Get Torres out, man is a freakin cone on the wing. |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:17pm On Sep 23, 2023 |
dat right wing just dey waste.. |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:19pm On Sep 23, 2023 |
gavi shld be calming down. we no need red card here |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Geld(m): 6:22pm On Sep 23, 2023 |
Walaiiiii This Xavi na Mumu... Play your First 11 nah... wetin be all this nah... Alonslow should Bleep off my club abeg ![]() |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by oliverano: 6:26pm On Sep 23, 2023 |
Geld: Alonso is actually doing okay. The problem is Torres on the right wing. He's offered zero threat, basically playing a training cone in this game. Either he's played as a striker or super sub. In no world is Ferran a winger. |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by a4turitoroman: 6:36pm On Sep 23, 2023 |
![]() |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by oliverano: 6:50pm On Sep 23, 2023 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Man Xavi is a pure rookie. You took off Romeu to play 3:5:2 with Yamal as one of the wing backs. Culer was right, Gundo doesn't look as important so far, so good. Too passive |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:52pm On Sep 23, 2023 |
abeg which position kounde dey play now? |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:54pm On Sep 23, 2023 |
why ferran still dey pitch? |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by oliverano: 6:54pm On Sep 23, 2023 |
Xavi wants to attack, he takes a Xtensen off and introduces Balde to play as one of the CB Hahahah 🤣🤣🤣🤣🤣 Rookie!!! |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:55pm On Sep 23, 2023 |
hahahahaha fraudster |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by oliverano: 6:56pm On Sep 23, 2023 |
See wetin shark 🦈 🦈 🦈 🦈 miss, this one no be fish, nah meat.... Fraud player! |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by oliverano: 6:57pm On Sep 23, 2023 |
OkpaNsukkaisBae: We must respect the shark 🦈🦈🦈🦈 |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:57pm On Sep 23, 2023 |
idiot go score two goals against cyprus..firstborn no allow me hear word |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:58pm On Sep 23, 2023 |
remove dis idiot pls. am tayad |
(1) (2) (3) ... (6026) (6027) (6028) (6029) (6030) (6031) (6032) ... (6240) (Reply)
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |