Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 1:59pm On Nov 18, 2011 |
Oo I dey hungry. Who go fit borrow me bread and fanta?I go pay back next year november. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Abbeycity4(f): 2:18pm On Nov 18, 2011 |
November na better month |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 4:56am On Nov 19, 2011 |
Mont don dey finish |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 6:54am On Nov 19, 2011 |
Finish wetin? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 7:16am On Nov 19, 2011 |
Wetin you dey find for nairaland dis early morning? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 7:34am On Nov 19, 2011 |
Morning,you no dey greet person? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 7:39am On Nov 19, 2011 |
Person wey dey drag guys with him old sista? I no dey greet dat kind person! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 7:45am On Nov 19, 2011 |
Person no even understand u sef,which guys? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 10:09am On Nov 19, 2011 |
Guys ko, wey u dey yestiday wey katakata burst for fickle thread |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 11:03am On Nov 19, 2011 |
thread,i just see am a while ago,i see you and cuddle handwork,and besides check your yim. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:53am On Nov 19, 2011 |
YIm ooo,I don reply u na omo comot dat ur screw face jare |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by jamace(m): 12:55pm On Nov 19, 2011 |
Jare, leave me jare. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 9:25pm On Nov 19, 2011 |
Jare(Name of a person), craze dey for your head colony? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 9:35pm On Nov 19, 2011 |
Colony of who? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 4:53am On Nov 20, 2011 |
who is dis who sef ? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Ajibel(m): 10:56am On Nov 20, 2011 |
sef, na person name? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 1:51pm On Nov 20, 2011 |
Nem of hu? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 3:04pm On Nov 20, 2011 |
Who you think say e be? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Xionez(m): 3:36pm On Nov 22, 2011 |
be wetin he wan be, abi you go kill am? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 6:53pm On Nov 22, 2011 |
Am no be correct person to kill, na you |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mcnepow(m): 7:50pm On Nov 24, 2011 |
You don dey form bad guy?? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 8:07pm On Nov 24, 2011 |
Gai wey dey mek maut |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 8:39am On Nov 25, 2011 |
Mouth na for small boys |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 10:31am On Nov 25, 2011 |
boys wey dey fear face |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 9:42pm On Nov 25, 2011 |
Fes wey wöwö |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by VoodooDoll(m): 12:33am On Nov 26, 2011 |
wowo? you don fall my hand. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 3:15pm On Nov 26, 2011 |
Hand wey don föl tey tey |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 11:16pm On Nov 26, 2011 |
Tey tey for when? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Xionez(m): 1:08am On Nov 29, 2011 |
when dat one come start? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 11:46pm On Nov 29, 2011 |
Start where? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mcnepow(m): 12:25pm On Nov 30, 2011 |
Where u want make him start from? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emmke(m): 12:31pm On Nov 30, 2011 |
from today na to dey read nl posts dey go |