Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,868 members, 7,872,884 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 02:06 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 - Forum Games (103) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (70373 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (100) (101) (102) (103) (104) (105) (106) ... (110) (Reply) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 12:18pm On Nov 15, 2011
them emofine sef don dey road to nairaland. i jam am for junction.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:31pm On Nov 15, 2011
junction wey i don dey stand since and i no see nobody
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 12:41pm On Nov 15, 2011
nobody dey the junction at that time, emofine molue too slow, she for don land
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 3:32pm On Nov 15, 2011
land for where?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 4:11pm On Nov 15, 2011
where my Brazilian hair,emofine na you thief am? angry
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 4:13pm On Nov 15, 2011
am come put am for sale . . .you wan buy am? tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 4:16pm On Nov 15, 2011
am on charity/humanitarian work today make una chk your msgs
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 4:20pm On Nov 15, 2011
msgs i get am,how the process dey work?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 4:21pm On Nov 15, 2011
Work am by yourself now
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 4:22pm On Nov 15, 2011
now no easy but we dey try get as many pple as we can get so dat we fit rent them a place b4 xmas
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 4:25pm On Nov 15, 2011
Xmas don dey come, time to get stuffs for dem babes
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 4:26pm On Nov 15, 2011
babes na de only pipo u sabi fit dash gift before?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:26pm On Nov 15, 2011
before xmas? na correct babes na him dat man under brigde need jare r231 cheesy cheesy cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 4:28pm On Nov 15, 2011
r231 dey try get pple together to put money down help dat man get a place for hin family
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 4:28pm On Nov 15, 2011
family na good one,especially the wife
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 4:40pm On Nov 15, 2011
wife dey pregnant sef
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:44pm On Nov 15, 2011
goldiesef no dey sabi greet persin again abi? angry angry angry
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 5:06pm On Nov 15, 2011
abi you wan make she knee down for hia
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 5:36pm On Nov 15, 2011
hia still I dey sha now now I for comot
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 5:45pm On Nov 15, 2011
comot for road make i see front grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 8:01pm On Nov 15, 2011
Front ke which levels, jamo gal go think odawise o grin

How body my egbons smiley
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:09pm On Nov 15, 2011
egbons dey o how u dey. . . na wia u come dey since
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 8:26pm On Nov 15, 2011
Since ke I dey ya dey form congregation
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:39pm On Nov 15, 2011
Congregation with how many member
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 9:08pm On Nov 15, 2011
Member boku na dem reach 3000000
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 9:18pm On Nov 15, 2011
3000000 for where?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:25pm On Nov 15, 2011
where una wan go dis wknd i get money to spend grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:48pm On Nov 15, 2011
Spend ke ope oo, oya bros u go buy me alexandra mcqueen stiletto wey I go wear paint town dis weekend cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:57pm On Nov 15, 2011
wknd go sweet be dat i don xfer money to ya acct grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 12:11am On Nov 16, 2011
Idowuogbo:

Spend ke ope oo, oya bros u go buy me alexandra mcqueen stiletto wey I go wear paint town dis weekend cheesy
Shuoo you no start with dunlop slippers and you go fall with thing for naija road o cheesy

@op
Account wey money never enter, send more make she go use confirm
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:13am On Nov 16, 2011
confirm say i be correct man for dis side
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 1:32am On Nov 16, 2011
Side pattern na hin go fit u o, u berra tel Uchenna make he barb correct give u

(1) (2) (3) ... (100) (101) (102) (103) (104) (105) (106) ... (110) (Reply)

♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / What Song Are You Really Feeling Now? / Brain Teaser

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.