Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,878 members, 7,872,898 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 03:13 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 - Forum Games (100) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (70375 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (97) (98) (99) (100) (101) (102) (103) ... (110) (Reply) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 2:05am On Nov 13, 2011
Alone ke, he no fit leave una
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 2:06am On Nov 13, 2011
Una 2 go soon tire 4 the faka fuku sef grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:07am On Nov 13, 2011
sef no say we get long wey to go
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 2:10am On Nov 13, 2011
go reach till dawn sef
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:11am On Nov 13, 2011
sef knw say we need to make anoda thread as dis one don reach 100
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 2:13am On Nov 13, 2011
100 pg be limit for dis game? I wan b de last to post hia sha grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 2:14am On Nov 13, 2011
sha, u be liar, na me go be the last cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 2:14am On Nov 13, 2011
last na my position, oya flee angry
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:15am On Nov 13, 2011
flee o abi stay e no matter u fit srt anoda one
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 2:16am On Nov 13, 2011
One down, who's next?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 2:17am On Nov 13, 2011
Next fot this thread abi where?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:18am On Nov 13, 2011
where una dey go dis nite
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 2:19am On Nov 13, 2011
nite gown abi wetin u dey yarn ??
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 2:21am On Nov 13, 2011
Yarn na wetin be dey do everytime
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:22am On Nov 13, 2011
everytime i turn una don show
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 2:22am On Nov 13, 2011
show ya colour, i wan see
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:29am On Nov 13, 2011
see for dis side e cold small
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 2:35am On Nov 13, 2011
small na hin u get? shocked
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:57am On Nov 13, 2011
get the big one too cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 3:00am On Nov 13, 2011
too dey make me fear, tank God u get the big one o grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:01am On Nov 13, 2011
o God i no jus like to dey show for outside
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 3:04am On Nov 13, 2011
outside na bad place to show o, u fit show everything for inside grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:07am On Nov 13, 2011
inside dey cold small but i don put heater on
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 3:08am On Nov 13, 2011
on that heater o cuz i dey freeze gani
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:11am On Nov 13, 2011
gani? dat one na yoruba sef
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 3:11am On Nov 13, 2011
sef no be yoruba too?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:14am On Nov 13, 2011
too knw say i still dey hungry
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 3:15am On Nov 13, 2011
hungry dey catch u? go chop nw
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:19am On Nov 13, 2011
now too late to eat
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 3:22am On Nov 13, 2011
eat keh, hin never too late o. wetin be the time?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:23am On Nov 13, 2011
time na 2.23am for hia
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 3:25am On Nov 13, 2011
hia na just 7:26 PM o,  go sleep nw and if u dey hungry, chop something light n' brush ur teeth before u sleep o grin no be like me o tongue

(1) (2) (3) ... (97) (98) (99) (100) (101) (102) (103) ... (110) (Reply)

♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / What Song Are You Really Feeling Now? / Brain Teaser

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.