Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,223 members, 7,880,834 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 07:44 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 - Forum Games (99) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (70637 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (96) (97) (98) (99) (100) (101) (102) ... (110) (Reply) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 1:19am On Nov 13, 2011
section wey dem wan bury me due to d shots wey i don fire
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 1:21am On Nov 13, 2011
fire dey burn u for dia?, na who set u on fire,  make i come fight them
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 1:24am On Nov 13, 2011
Them don run comot, make we chase them?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:26am On Nov 13, 2011
them go wia, me i no fit run
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 1:28am On Nov 13, 2011
Run? Na okada we go carry
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 1:33am On Nov 13, 2011
carry me join mek I follow, I sabi ride okada well well cool
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:34am On Nov 13, 2011
well i fit lap u ontop okada
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 1:34am On Nov 13, 2011
okada ke ,well it b like say me go liv una go crash o , my chika bonita don dey frown  grin grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 1:35am On Nov 13, 2011
i get wheelbarrow, who wan join me in my ride make we chase them together?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 1:37am On Nov 13, 2011
together ke? u no wan p[i]i[/i]m[i]p[/i] your ride first? grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:39am On Nov 13, 2011
first of all i wan ask emofine if she don dey cheat on me cus you jus dey disappear all d time
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 1:40am On Nov 13, 2011
time na money o, so she dey use her time do better thing
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 1:42am On Nov 13, 2011
thing wey I no understand, na be him wey cheat pass but hin wan suspect pesin lipsrsealed
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:44am On Nov 13, 2011
persin wey donate all hin time to you
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 1:44am On Nov 13, 2011
you deserve am?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 1:45am On Nov 13, 2011
Am ke, e no deserve am abi
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 1:46am On Nov 13, 2011
abi? am going to report someone ooooooooooooooo hmm. .
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 1:46am On Nov 13, 2011
hmmm u b amebo abi?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:47am On Nov 13, 2011
abi u too don notice say amebo don reach hia cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 1:47am On Nov 13, 2011
Hia emofine u wan follow person husband faka fuku b4?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 1:48am On Nov 13, 2011
before e consen you?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:48am On Nov 13, 2011
you be correct babe
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 1:50am On Nov 13, 2011
Babe, make I carry you comot?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 1:51am On Nov 13, 2011
Comot the 2 posters b4 you so they no fit faka fuku again.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 1:53am On Nov 13, 2011
again aproko don strike angry xcuse me pass joor angry grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:54am On Nov 13, 2011
joor come make we meet for corner
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 1:57am On Nov 13, 2011
Corner no good o, for floor cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 1:59am On Nov 13, 2011
floor? corner? shey anywia u fit na im I go follow
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 2:00am On Nov 13, 2011
Follow follow, make una leave R231 alone oo, he's taking. tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:01am On Nov 13, 2011
taking ke. . abeg no throw sand for my garri o
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 2:03am On Nov 13, 2011
o no mind dat aproko
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:04am On Nov 13, 2011
aproko make una leave us alone

(1) (2) (3) ... (96) (97) (98) (99) (100) (101) (102) ... (110) (Reply)

♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / What Song Are You Really Feeling Now? / Brain Teaser

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.