Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,173,251 members, 7,887,716 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 12:45 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (70844 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (93) (94) (95) (96) (97) (98) (99) ... (110) (Reply) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 10:40pm On Nov 11, 2011 |
shele for your side everytime i come dat side i get bored |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 10:44pm On Nov 11, 2011 |
bored na bcus u never sabi correct owanbe pips dont dul |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 10:50pm On Nov 11, 2011 |
dul ke. all d owanbe dey London. . . everytime i come Birmingham na dulling |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 10:52pm On Nov 11, 2011 |
dulling ke , i no dey birmz oga . na my fans dey dia |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 10:54pm On Nov 11, 2011 |
dia? na which side u dey |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 10:55pm On Nov 11, 2011 |
dey as in postcode moi , egbon i dey longiri dey jaye omo alaye |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 10:57pm On Nov 11, 2011 |
alaye too dey enjoy for dis side. . . i be think say na dat side you dey |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 10:58pm On Nov 11, 2011 |
Dey ke , i jus get fomilick for dat side .so i dey frequent wella |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:00pm On Nov 11, 2011 |
wella wella. . so how come i no dey see you for outside wen i comot |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:01pm On Nov 11, 2011 |
commot no b evrytime agenda for me , na yo lo , yo wole i dey do |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:03pm On Nov 11, 2011 |
do am well well na everytime i dey comot |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:08pm On Nov 11, 2011 |
comot na your specialization na ,no b u suppose organize for us last year meetup wey u no show If u see wetin bado wear henn , i wan rock i go wear fa mi sile ibadi han |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:15pm On Nov 11, 2011 |
han i dey communicate wit organisers through email nau and i spoke to chamo and jaybee for football field. . na becos i get double engagement for dat day and saga too no wan comot so a lot of craziness for dat day |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:16pm On Nov 11, 2011 |
day wey we jus dey look like Boli , but it make sense last sha but u wan see debosky dey dance takasufe |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:19pm On Nov 11, 2011 |
takasufe don old lol i dey organise one event for somebody else dat day so i no fit run, , , na south u dey or other side |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:21pm On Nov 11, 2011 |
side no oo , all postcode sir . i dey represent |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:22pm On Nov 11, 2011 |
represent all postcode hmmmm dat one good wen i grow up i wan be like you |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:37pm On Nov 11, 2011 |
you dey run all areacodes , na u inspire me na |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:38pm On Nov 11, 2011 |
na you o. . me i jus be area father for dis side |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:39pm On Nov 11, 2011 |
side ko side ni , no b u ksb dey chant alaye mi o alaye mi o , alaye wa o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:42pm On Nov 11, 2011 |
o you don dey make laugh for midnite |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:45pm On Nov 11, 2011 |
midnight wey u suppose dey te na lo non stop |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:54pm On Nov 11, 2011 |
stop o tuday na friday. . i no dey sitdown for house 4 wknd i still dey go woolwich go shayo with ma boyz |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 12:03am On Nov 12, 2011 |
boyz still dey dat yaba left corner , egbon u suppose dey pop pikin u dey pop guilder easy oooo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:10am On Nov 12, 2011 |
oooo u no say madam don go dubai |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 12:16am On Nov 12, 2011 |
dubai oo , abalajo wey ur eye open like wey dem free |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:18am On Nov 12, 2011 |
free like person wey jus reach outside ;Dshe knw say i dey comot every wknd |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 12:20am On Nov 12, 2011 |
weekend na for nackson , reduce am small joor .Mr arinkajabata |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:22am On Nov 12, 2011 |
arinkajabata ke. . . wetin man pikin go do nau after u don wrk all wk |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 12:27am On Nov 12, 2011 |
work sef dey drive persin to stupor , alaye do sofri wiv all ur ariya sha baba miliki |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:31am On Nov 12, 2011 |
miliki plenti ojo iku lo jo isi mi, na oly one life nau |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 1:01am On Nov 12, 2011 |
nau u go talk say i no tell u , jus dey shaye gently so ole jaye plenty |
(1) (2) (3) ... (93) (94) (95) (96) (97) (98) (99) ... (110) (Reply)
♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / What Song Are You Really Feeling Now? / Brain Teaser
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |