Stats: 3,230,961 members, 8,086,624 topics. Date: Monday, 24 February 2025 at 05:06 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (77788 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (91) (92) (93) (94) (95) (96) (97) ... (110) (Reply) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 7:01pm On Nov 10, 2011 |
abi now |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:11pm On Nov 10, 2011 |
now u jus dey show wen i don dey wait u since |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:24pm On Nov 10, 2011 |
since I don dey wait for u, u no wan come so mek u too sabi waiting game ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 9:46pm On Nov 10, 2011 |
Gem wey r231 dey tek in tri waif (abi gelfrend) play no bi smol mata |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 10:05pm On Nov 10, 2011 |
mata no b small o ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:18pm On Nov 10, 2011 |
o ma God. . . i jus dey enta house now |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 11:22pm On Nov 10, 2011 |
now I sabi why you don dey tek long to come enter house ![]() ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:24pm On Nov 10, 2011 |
babes ke nah me i like money pass btw na bible study i dey come from |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 11:37pm On Nov 10, 2011 |
from house of God you kuku land hia, u dey for Christ embassy sef? ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:38pm On Nov 10, 2011 |
sef no dey go dat church o. . i go invite u to my church one day |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 11:44pm On Nov 10, 2011 |
day I fit give ma life to Christ I sabi say na end times don near ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:51am On Nov 11, 2011 |
near me quick make i pray for you ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 12:56am On Nov 11, 2011 |
U no dey sleep segun? Lol. Xcuse me pass jare! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:08am On Nov 11, 2011 |
jare comot for road make i see fine babe ![]() ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 1:09am On Nov 11, 2011 |
Babe ke? I go report u to iyawo. ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:11am On Nov 11, 2011 |
iyawo don go dubai ![]() ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 1:16am On Nov 11, 2011 |
hahahaha Dubia no too far from home oo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:20am On Nov 11, 2011 |
oo na very far place o. . na like 6hrs journey |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 1:26am On Nov 11, 2011 |
Journey or not, I must do my aproko work wen she comes back. ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:30am On Nov 11, 2011 |
back on sunday make u no 4get ![]() ![]() ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 1:34am On Nov 11, 2011 |
4get ke? I'd rather 4get the church service ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 5:37am On Nov 11, 2011 |
Savis wey yu go do foram na to aproko di mata |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oyinlolami(f): 8:57am On Nov 11, 2011 |
Mata don end, I don miss oh |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 9:13am On Nov 11, 2011 |
oh boy wetin you dey do? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:27pm On Nov 11, 2011 |
do the thing wey i ask to do now |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 3:21pm On Nov 11, 2011 |
now wetin you dey yarn sef? ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:24pm On Nov 11, 2011 |
sef no dey see road |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 3:29pm On Nov 11, 2011 |
road wey get pot holes, sha how u dey so sef? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:33pm On Nov 11, 2011 |
sef for hia o. . . where you come dey since |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 3:42pm On Nov 11, 2011 |
since I jus dey for one class, soon I for enter house relax sha |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:44pm On Nov 11, 2011 |
sha no kill yourself o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 3:49pm On Nov 11, 2011 |
o wetin man pikin fit do |
(1) (2) (3) ... (91) (92) (93) (94) (95) (96) (97) ... (110) (Reply)
Will You Marry The Person Above You? / Who Can Interprete This Picture? / Four Letter Word Game: Start New Words With The Last Letter (reloaded)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |