Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,611 members, 7,929,995 topics. Date: Saturday, 24 August 2024 at 08:39 AM

How Do I Get A FWB - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How Do I Get A FWB (481 Views)

I Want To Meet a FWB In Ilorin / FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics / Fwb... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How Do I Get A FWB by Chuky7(m): 9:29pm On Nov 20, 2021
How una dey take run friend with benefits package abeg. they get this girl wey I dey nack steady but I no dey ready to commit and I go like keep her close

Pesin say make I break up with am then dey try friend am what of e no come work?

make una help eh. I Know say una dey run am everyday.
Re: How Do I Get A FWB by Sonnobax15(m): 9:34pm On Nov 20, 2021
lipsrsealed
Better tell her to steer clear from you now,as e dey hot before Belle go enter....And trust me, the moment belle don enter,the FWB wey you dey anticipate for now go automatically become your wife lipsrsealed
Re: How Do I Get A FWB by Bombastically00(m): 9:41pm On Nov 20, 2021
Bros u no get conscience, u dey nack am but u no ready to commit grin
Re: How Do I Get A FWB by Chuky7(m): 10:03am On Nov 22, 2021
Bombastically00:
Bros u no get conscience, u dey nack am but u no ready to commit grin

hahahaha wetin man go do
Re: How Do I Get A FWB by Chuky7(m): 10:03am On Nov 22, 2021
Lalasticlala

(1) (Reply)

What Does It Feel Like To Overcome Porn And Masturbation Addicition? / Nothing Matters To Me Right Now / A Lady Drag Out Store Owner After Skimpy Dress Bought From Them Ripped Open...

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.