Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,784 members, 7,882,714 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 12:19 PM

N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. (1716 Views)

Npower Batch C Beneficiaries Who Have Received October Stipend Should Post Here / Npower Batch C 2020 - How To Apply. / It Has Come To Our Attention That Existing Beneficiaries Are Refusing To Show Up (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by Unigrad: 2:46pm On Dec 24, 2021
I don't know what to call it, if it's weakness or not, N-power batch C Beneficiaries have not been paid October, November and December stipends. No money to even celebrate the Christmas. Is this not weakness?
Federal government, pay N-power batch C Beneficiaries their money.

4 Likes 1 Share

Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by samuel051: 3:21pm On Dec 24, 2021
Make we no hear peem from una,shey una dey ask wetin batches A and B use their stipends do,shey una don see as d stipend dey come early and regularly. Am even aware dey don pay una January and February just now.. people who live in glass houses shouldn't throw stones anyhow.

5 Likes

Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by Epistasis(m): 3:44pm On Dec 24, 2021
samuel051:
Make we no hear peem from una,shey una dey ask wetin batches A and B use their stipends do,shey una don see as d stipend dey come early and regularly. Am even aware dey don pay una January and February just now.. people who live in glass houses shouldn't throw stones anyhow.
Baba pack well abeg. The batch A are ingrates and hypocrites. Most of you got 3 months stipends before stepping your PPA, got tab and used 44 good months instead of 24 months. Comot here, na lubbish talk be this my guy.

15 Likes

Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by Mammangaddafi(m): 3:59pm On Dec 24, 2021
#payusourstipends
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by PUSSYHOE(m): 4:06pm On Dec 24, 2021
grin

Point of correction it is "N-PUSSY"

1 Like

Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by samuel051: 4:08pm On Dec 24, 2021
Epistasis:

Baba pack well abeg. The batch A are ingrates and hypocrites. Most of you got 3 months stipends before stepping your PPA, got tab and used 44 good months instead of 24 months. Comot here, na lubbish talk be this my guy.
Na d 3 months stipends,tab and 44 good,better and best months u dey enjoy so too,so why lamenting.. guy Fem dia and enjoy too like ur predecessors did. Ungrateful people. grin grin grin
NB: mumu I asked if una don see as d payment dey faster and regular,u dey breet from anus grin grin grin

2 Likes

Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by Epistasis(m): 5:13pm On Dec 24, 2021
samuel051:
Na d 3 months stipends,tab and 44 good,better and best months u dey enjoy so too,so why lamenting.. guy Fem dia and enjoy too like ur predecessors did. Ungrateful people. grin grin grin
NB: mumu I asked if una don see as d payment dey faster and regular,u dey breet from anus grin grin grin
shocked...
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by Emperoo: 5:27pm On Dec 24, 2021
samuel051:
Na d 3 months stipends,tab and 44 good,better and best months u dey enjoy so too,so why lamenting.. guy Fem dia and enjoy too like ur predecessors did. Ungrateful people. grin grin grin
NB: mumu I asked if una don see as d payment dey faster and regular,u dey breet from anus grin grin grin

The way you talk is embarrassing, pls talk like a graduate that you are..

2 Likes

Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by samuel051: 6:08pm On Dec 24, 2021
Emperoo:


The way you talk is embarrassing, pls talk like a graduate that you are..
undergraduate,una don see as e dey be,just only 3months stipends una don dey enter book of lamentations,wen una dey yab una predecessors una forget,batch b no see device,their program no complete 2years finish but wen Dem dey complain,una say dem be ungrateful people,free money without working etc,they should leave for u to enter. Una don enter d enjoyment wey una dey fine so una don begin dey read book of lamentations inside book of revelations. grin grin grin
Keep quiet there and enjoy the program and also save all your stipend for 44months too with your tab. Ensure u feed,fare,sub,pay rent and other expenses without owing debt o and still save at least 500k for the 44 months monthly because npower payment never exceeds 25th of every month according to u guys b4 u got in Nonsense!
grin grin grin
NB: some previous batches are still being owed 6months stipends till tomorrow and nothing is being done about it.

1 Like

Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by EmperorTolson: 7:58pm On Dec 24, 2021
This is really unfair.
At least, they should say something.
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by sukar886: 4:13am On Dec 25, 2021
samuel051:
Make we no hear peem from una,shey una dey ask wetin batches A and B use their stipends do,shey una don see as d stipend dey come early and regularly. Am even aware dey don pay una January and February just now.. people who live in glass houses shouldn't throw stones anyhow.
Mumu talk
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by samuel051: 4:40am On Dec 25, 2021
sukar886:

Mumu talk
wen una dey talk same rubbish,no be Mumu talk o,e don dey happen to una now,na mumu talk..mumu confused Nigerians,still vote APC again o.
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by sukar886: 7:50am On Dec 25, 2021
samuel051:
wen una dey talk same rubbish,no be Mumu talk o,e don dey happen to una now,na mumu talk..mumu confused Nigerians,still vote APC again o.
I vote for no fool, if u know how people struggle to survive, u no go post that shit there
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by UncleSnr(m): 8:10am On Dec 25, 2021
What were they doing before the job?
Why put all your eggs in one basket?
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by lereinter(m): 9:25am On Dec 25, 2021
Epistasis:

Baba pack well abeg. The batch A are ingrates and hypocrites. Most of you got 3 months stipends before stepping your PPA, got tab and used 44 good months instead of 24 months. Comot here, na lubbish talk be this my guy.

They voted buhari in 2019
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by mranova(m): 11:33am On Dec 25, 2021
Nawa o. These guys lock up no be small.
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by samuel051: 1:19pm On Dec 25, 2021
sukar886:

I vote for no fool, if u know how people struggle to survive, u no go post that shit there
if I no know say people dey suffer,u think say I go dey attack those wey been dey attack those wey dey fight for their survival back then but ignorant people like you think say na enjoyment them dey,now wen u don enter u don see wetin Dem dey see..u even get hope say dey go pay u but e go delay, what of those wey dem exit wey no get other means of survival?
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by samuel051: 1:26pm On Dec 25, 2021
Na like this them delay stipends regularly, sometimes 3months other times almost 4months no payment and many people owe debts,once Dem manage pay(maybe one or two months out of the 3 or 4 months owed) volunteers pay off Debts with almost all d money and are left with little or nothing to save from. But una think say d stipend dey come on time and them dey squander am so majority no fit save. Only those wey already get business,stay family house or northerners wey dey always do farm or into business nai d tin favor because dey already get wetin them dey do.. southerners nai suffer am pass,next time make una dey investigate something if people dey complain before concluding on their behalf.
Dey try reason before u dey talk.

1 Like

Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by Nobody: 2:10pm On Dec 25, 2021
Buhari de fear una
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by Nobody: 2:11pm On Dec 25, 2021
No go carry system or phone bomb get hope atleast e go pay big time or rather find menial job do
Re: N-POWER Batch C Beneficiaries Are Starving. by Osibajo2023: 4:54pm On Dec 25, 2021
Unigrad:
I don't know what to call it, if it's weakness or not, N-power batch C Beneficiaries have not been paid October, November and December stipends. No money to even celebrate the Christmas. Is this not weakness?
Federal government, pay N-power batch C Beneficiaries their money.
the woman is a witch, I only enjoy osinbajo era for Npower

(1) (Reply)

COPYWRITING FOR BEGINNERS / I Don't Know What To Do With My Life Anymore. / Chevron Test

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.