Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,757 members, 7,875,896 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 01:06 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (340) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1986638 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (337) (338) (339) (340) (341) (342) (343) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by BBM: 11:57pm On Jul 29, 2022
Chiefheywhy:
Phyna fine , no cap cool cheesy wink
Yeah she fine true true
But I will choose the ugliest girl in that house before her

The girl be like person wey don cast

Forget fine face

4 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:57pm On Jul 29, 2022
Dannyxy:
gone goner, ilebaye is a bad bish that’s spoiling her market sha grin

That one sef dey do her own coded movement


Earlier, Bryann and her were sharing bed, she told him he couldn't touch her, but she wanted him to remain in bed with her. He now told her consent is key, minutes later, he take style comot from the bed, go lie down for Daniella bed.

I no sure say e reach 10 minutes, Ilebaye don show for the boy corner, hold him hand, next thing, she don siddon for bed dey collect massage from the same guy wey she been talk say make he no touch her.


I no even dey understand the two girls again. Maybe Bryann smells nice.

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:59pm On Jul 29, 2022
Tatiana4u:
Beauty has reduced herself to an insecure person just because of one insignificant pink haired guy!
Tueh!
Thank God say I no Stan fine girl wey no get sense this season!

Erica do u strong thing ba....loool...

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 11:59pm On Jul 29, 2022
safarigirl:
See Groovy expressing exhaustion

He say he no wan do family man again, he just wan vibe and explore. He said it's too early to be attached to the hip with someone.

Na wa o, make he try advice him roommate too tomorrow, make that one no dey follow woman up and down
Leave our ashawo bryann ooo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:02am On Jul 30, 2022
See as Bryan push Daniela away as the babe dey sleep on him body grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:03am On Jul 30, 2022
Chai! See tackle wey Doyin gave to Chichi grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 12:03am On Jul 30, 2022
Sylviaunusual:
Phyna just said Hermes is her crush....

Are we going to have Herna? grin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:03am On Jul 30, 2022
Groovy don dey shalaye , I dey like this BBNaija love sha . Under one week una don love up die dey do like mumu . I can’t relate abeg grin grin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:04am On Jul 30, 2022
All Sheggz knows how to do is give excuse


See him saying that his rap was not as good as Bryann's own because Bryann is a performing artiste and he just raps for fun. He then went on to say the rap he did was just ABC, he did not think he needed to do much for a fashion show


LOL.

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:05am On Jul 30, 2022
This Doyin wey resemble blind rat dey talk about trenches boys wey no fine. Na wa o angry

7 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 12:05am On Jul 30, 2022
Titaniumental:

The only top notch mumu here is you,,,,,since you can take your time to talk about a mumu
And its takes a mumu like you to Stan a glorified MUMU... grin grin grin
Keep staning Kiddwaya's clone,you go shalaye tire this season..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:06am On Jul 30, 2022
Clement1111:

Leave our ashawo bryann ooo

No be Bryann I mean O, Bryann dey control him constituency wella

I mean Sheggz, his lockdown roommate and fellow married man
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 12:06am On Jul 30, 2022
Oshokhai69:
This Doyin wey resemble blind rat dey talk about trenches boys wey no fine. Na wa o angry
I swear long mango mouth

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:08am On Jul 30, 2022
ThierryJay:


I understand extreme pain can be blinding and induce ignorant bliss. Please seek therapy for your devastation at Laycon's win and continued success.

You can put in another loser's comment.
Go and cry more.. ntoor failed musician

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 12:17am On Jul 30, 2022
safarigirl:


No be Bryann I mean O, Bryann dey control him constituency wella

I mean Sheggz, his lockdown roommate and fellow married man
Sheggz ke

Bella don tie him spirit for bottle
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:19am On Jul 30, 2022
This Shege head shape take style funny o grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 12:19am On Jul 30, 2022
Aguwanyi:

And its takes a mumu like you to Stan a glorified MUMU... grin grin grin
Keep staning Kiddwaya's clone,you go shalaye tire this season..
Well only a dumbo like you develop migraine cos of a glorified mumu......and that glorified mumu will continue to give you sleepness night,

Same way you have time by this hr to type jabala about dat same glorified mumu.

If stupidity is a person,then you perfectly fit the picture

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dumininu01(m): 12:21am On Jul 30, 2022
Why groovy dey simp like this cheesycheesy cheesy cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:21am On Jul 30, 2022
Groovy, abort... abort... thus relationship is too stressful
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:21am On Jul 30, 2022
Wetin dey do the Groovy? Why is he stressing himself to explain to that leap? Guy if she dey vex, use that as an opportunity to chance her.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:21am On Jul 30, 2022
dumininu01:
Why groovy dey simp like this cheesycheesy cheesy cheesy

I don laugh tire grin grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:22am On Jul 30, 2022
Island Boys are going for a meeting? ?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:22am On Jul 30, 2022
Demnan:
Groovy, abort... abort... thus relationship is too stressful
I tire for the guy. angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 12:23am On Jul 30, 2022
activities2:
song way nor get head
till today baba nor get one hit upon all the motivation from traffic
Hahaha but dem sey him dey one Grammy something or I no even remember wetin dey call am.Some were even comparing him to burna David and wizkid.Person wey never even perform for Europe or North America

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dumininu01(m): 12:23am On Jul 30, 2022
Chiefheywhy:


I don laugh tire grin grin grin
the thing be like say he wan cry cheesy cheesy cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 12:24am On Jul 30, 2022
Island boys wan hold meeting....

Biggie behave o....abi na kayode
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:24am On Jul 30, 2022
This is just the
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:25am On Jul 30, 2022
dumininu01:
the thing be like say he wan cry cheesy cheesy cheesy

grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:25am On Jul 30, 2022
Groovy, walk away. Save your remaining dignity.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:25am On Jul 30, 2022
LOL

These Island girls dey kill me.

Make I go see as Groovy dey simp for Trenches
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:25am On Jul 30, 2022
Chi chi na fool grin

She makes me laugh
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:26am On Jul 30, 2022
This is just the the 7th day


Do people really fall in love so easily like this undecided


Really hard to believe all this shiiii


dude she said don't talk to her. Girls like beauty be playing emotional games on boys

(1) (2) (3) ... (337) (338) (339) (340) (341) (342) (343) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.