Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,758 members, 7,875,903 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 01:19 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (341) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1986657 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (338) (339) (340) (341) (342) (343) (344) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:27am On Jul 30, 2022
Did i just heard "With my full sessiness"
The wannbe posh lady chichi sha

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:28am On Jul 30, 2022
Beauty don even go back to her room

Why Groovy dey here dey do merry-go-round?

These men are shaming me this year, na only Bryann never dey fall hand

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:28am On Jul 30, 2022
Make una allow kess sleep nau..



Dude even said
"Bro no vex this is important"

Alpha male indeed
Tueh
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:29am On Jul 30, 2022
candidladyTemp:
This is just the the 7th day


Do people really fall in love so easily like this undecided


Really hard to believe all this shiiii


dude she said don't talk to her. Girls like beauty be playing emotional games on boys



It’s hard sha, in a confide space like this , it’s hard . But I no just understand why this Groovy no fit just leave this matter and walk away . Beauty go still find am , that I’m certain about !
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:29am On Jul 30, 2022
Saturday parry never reach ship don dey shake because of small exposure between the two levels! grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:30am On Jul 30, 2022
Idiots are talking who they are feeling.. LmAo

Doyin was right

Please who did Adekunle say o
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Jay16: 12:30am On Jul 30, 2022
This Chomzy should cheer up na she's still angry talking about the Trenches
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:30am On Jul 30, 2022
Groovy I pity you.

Women like beauty are draining, I run away from them, draining…

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:31am On Jul 30, 2022
I knew this meeting will be about girls .....yeye guyz
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 12:31am On Jul 30, 2022
safarigirl:
Beauty don even go back to her room

Why Groovy dey here dey do merry-go-round?

These men are shaming me this year, na only Bryann never dey fall hand
Make bryann no just try am

He should continue with his triangle

Even sef,he should extend it to the island girls
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:31am On Jul 30, 2022
Eloswag is feeling

Chomzy
Doyin
Chi chi
Dianna
Bella
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 12:31am On Jul 30, 2022
Oshokhai69:
Bryan don look Diana well come realize how stupid he was grin grin

cheesy cheesy

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:31am On Jul 30, 2022
Bella no get choice but to dey follow Shegz up and down. She no get any other friend for there. See as boys dey do meeting and girls dey one side. Them no born am well to go join the girls cheesy

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:32am On Jul 30, 2022
bentenny:
Saturday parry never reach ship don dey shake because of small exposure between the two levels! grin grin


Long may it continue

Up next, Shella must crash by order of the Saturday Night Party.

Thank God, the mumu talk don end. Chomzy don scatter ship all the way from Level 1

Na this kain chaos we dey expect

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:32am On Jul 30, 2022
Will Icall this breakfast kos it 12.35am or late dinner


Groovy just got served cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:32am On Jul 30, 2022
Meanwhile this season is just a week and has beating SYE in terms of entertainment already.

Lockdown is still the goat of bbn season…

17 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:32am On Jul 30, 2022
MizzD:
Eloswag is feeling

Chomzy
Doyin
Chi chi
Dianna
Bella

He said Diana is not on his list and said God forgive him
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:33am On Jul 30, 2022
Sheggz talk who you dey feel
All this shalaye sef
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:33am On Jul 30, 2022
Sheggz

Feeling Bella
Doyin is feeling him cos she says so
Chi chi
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:34am On Jul 30, 2022
So Chichi dey feel Sheggz

I knew it grin grin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:34am On Jul 30, 2022
Dotun thinks chomzy Is feeling him

Dotun is feeling:

Doyin on a physical level. Closed cos they’ve been friends before the house but is keeping it open cos anything can open in the house.

Bella - cool, likes her but cos his guy is already onto her, it’s closed.

Adekunle says he likes Bella but he likes bumbum??

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:34am On Jul 30, 2022
candidladyTemp:
Will Icall this breakfast kos it 12.35am or late dinner


Groovy just got served cheesy


At all , Beauty will come begging . cheesy

Watch .
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:34am On Jul 30, 2022
Trenches guys have created a card game of their own.

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:34am On Jul 30, 2022
Dannyxy:
Meanwhile this season is just a week and has beating SYE in terms of entertainment already.

Lockdown is still the goat of bbn season…
Comrade allow SYE season to rest in peace nah
Too much vawulence nor too good grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:34am On Jul 30, 2022
Whats Doyin right about, please?
MizzD:
Idiots are talking who they are feeling.. LmAo

Doyin was right

Please who did Adekunle say o
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:35am On Jul 30, 2022
Only him
MizzD:
Eloswag is feeling

Chomzy
Doyin
Chi chi
Dianna
Bella
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:35am On Jul 30, 2022
Oshokhai69:
Bella no get choice but to dey follow Shegz up and down. She no get any other friend for there. See as boys dey do meeting and girls dey one side. Them no horn am well to go join the girls cheesy

I never see her since

She been no dey table at all at all when all of them dey do table meeting.

So, how she take dey follow am up and down?

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:36am On Jul 30, 2022
Or he is feeling her. Is he not the one following her around yesterday?
MizzD:
Dotun thinks chomzy Is feeling him
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:37am On Jul 30, 2022
Chiefheywhy:


It’s hard sha, in a confide space like this , it’s hard . But I no just understand why this Groovy no fit just leave this matter and walk away . Beauty go still find am , that I’m certain about !


In a confide place for 6 days undecided
Happy groovy left already. Hard to believe they got real feelings for each other


See the mumu playing with the talking drum stick. .. His mind is not even in the conversation they are having


The only thing Ilike bout groovy is/are his lazy eyes
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:37am On Jul 30, 2022
See as Hermes eyes dey red...hope dem nor dey secretly give am shekpe syrup grin grin grin
Hermispherians i come in peace cheesy cheesy

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ThierryJay: 12:38am On Jul 30, 2022
Dannyxy:
Meanwhile this season is just a week and has beating SYE in terms of entertainment already.

Lockdown is still the goat of bbn season…

I think it's a close one between Lockdown and Pepperdem. Lockdown had more intriguing content and nationwide appeal but Pepperdem had the strongest HM personalities.

12 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:38am On Jul 30, 2022
Dotun has eyes for Bella

Buh since Sheggz dey,e nor dey dat one.though he like big ass

Adekunle dey feel Bella,buh e b like,na Sheggz dey her mind.


All this guyz dey dull me,dey ain't ready to step on each other toes cos of the ladies

1 Like

(1) (2) (3) ... (338) (339) (340) (341) (342) (343) (344) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.