Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,191,312 members, 7,943,761 topics. Date: Monday, 09 September 2024 at 12:29 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / This Girl Too Dey Eye Me (2622 Views)
When You Show A Girl Too Much Love, She Will Misbehave / Why Female Medical Doctors Too Dey Form For Guys / My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) (2) (3) (4)
This Girl Too Dey Eye Me by Nobody: 1:35am On Aug 29, 2011 |
There is this ijaw girl that just moved over to my neigbourhood.She is my next door neighbour and i don dey notice say this girl don too dey eye me.I know i am very handsome with a great swag but the way this girl dey eye me e be like say if care is not taken she go one day rape me for house when my girlfriend is not around.everytime in the morning i am going to work she go dey look me so tey i dey wonder wetin dey do am.when i am on boxers just come see the wey her eye dey shine like torchlight.anyway i am watching out for this chick and i am ready to resist her if she tries to seduce me |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by toyemz(f): 2:11am On Aug 29, 2011 |
illusion and hallucination sorry oh |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by 5stardude: 2:37am On Aug 29, 2011 |
Ok homeboy we heard you. . You move around your neighborhood with boxers? Hmmm. Now I understand |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by ice234: 4:37am On Aug 29, 2011 |
Eye are back na. Eye for eye |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Scooby1(m): 8:57am On Aug 29, 2011 |
lies, bloody clown. |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by claremont(m): 9:15am On Aug 29, 2011 |
Someone who moves around a UK neighbourhood with just a boxers on is obviously very "sane"! |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Smilenw(f): 10:06am On Aug 29, 2011 |
lefulefu: ROFL. Btw, do you suspect all these single women are deliberately moving into your neighbourhood ? |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Osama10(m): 10:13am On Aug 29, 2011 |
Smh. |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by tellwisdom: 10:15am On Aug 29, 2011 |
, I trust my homeboy, NACK HER PKEKUS APKAKO, make she no wassap!! |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Goldieluks: 10:19am On Aug 29, 2011 |
lefulefu: Just see your life??you go about wearing only boxers?oh i see you obviously lives in one of those face me ,face you houses,no need explaining,we already know. LEFOOLEFOOL!!! |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by tellwisdom: 10:35am On Aug 29, 2011 |
LEFOOLEFOOL!!! LE-FOOL?? |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Goldieluks: 10:40am On Aug 29, 2011 |
tellwisdom: Now WHAT!!! Spokesman? |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by tellwisdom: 10:52am On Aug 29, 2011 |
Now WHAT!!! TUROBU |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Goldieluks: 10:56am On Aug 29, 2011 |
Your name? oh well^^ |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by tellwisdom: 11:25am On Aug 29, 2011 |
U want make i tear my cloth for u??, Just fimi le |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by clementcro(m): 11:55am On Aug 29, 2011 |
Poster, you dey live for face me i slap you , you come dey run mouth for here, why she-goat self no go dey eye you, abeg, lol |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Goldieluks: 12:31pm On Aug 29, 2011 |
tellwisdom: Tear am make you hit the main road ni? |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by tellwisdom: 1:00pm On Aug 29, 2011 |
Tear am make you hit the main road ni? U go like turobu hw old re u self? |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Goldieluks: 1:02pm On Aug 29, 2011 |
tellwisdom: ''Legface'' run along## |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by tellwisdom: 1:34pm On Aug 29, 2011 |
where re u gan self, make i hear frm u, pm me |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by boyprodigy(m): 5:12pm On Aug 29, 2011 |
guy abeg dey careful o.na so one of my guy go dey think say d girl dey feel am because she dey look am,when e go meet d girl na him d girl tell am say im be like person weh thief her phone. May be she go tell u say u be like person weh thief her boyfriend boxer. |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Mynd44: 5:23pm On Aug 29, 2011 |
Silly thread |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by tellwisdom: 5:32pm On Aug 29, 2011 |
guy abeg dey careful o.na so one of my guy go dey think say d girl dey feel am because she dey look am,when e go meet d girl na him d girl tell am say im be like person weh thief her phone. May be she go tell u say u be like person weh thief her boyfriend boxer. , who knows wetin the gurl dey tink abt the OP. |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Mynd44: 5:39pm On Aug 29, 2011 |
Maybe lefulefu looks like a BOKO HARAM member |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Nobody: 1:36am On Aug 31, 2011 |
tellwisdom:good idea |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Nobody: 1:39am On Aug 31, 2011 |
Goldieluks:my guy sometimes because of the heat i have to wear my boxers so wetin be crime for it? afterall some oyibo ppl for here prefer to walk naked on the streets and nobody dey raise an eyebrow |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Nobody: 1:42am On Aug 31, 2011 |
Mynd_44:abeg i no carry bear bear for face like aboki o! |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Nobody: 1:49am On Aug 31, 2011 |
Goldieluks:i know say u dey vex wit me because i refuse to show you my webcam the other day i was wearing my brown sexy boxers with black stripes |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Nobody: 1:52am On Aug 31, 2011 |
boyprodigy:bros with the expression wey dey the girl eye when she dey eye me she no go hestitate to rape me if na only the two of us dey for room . |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by ice234: 3:55pm On Sep 09, 2011 |
pluck her eyes |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by emofine(f): 4:05pm On Sep 09, 2011 |
lefulefu: your own don too much abeg mek pesin no die from laughter sha you have expanded your dimension small. . .from Igbo girls now to Ijaw . . .hmmm I jus dey wait for your sequel featuring Hausa babes to komot |
Re: This Girl Too Dey Eye Me by Eiregirl(f): 4:23pm On Sep 09, 2011 |
ice234: |
Pls Help Me Analyse This Relationship, What Do I Do? / I MUST MARRY A VIRGIN / If Your Guy Does These 5 Things, DON'T Marry Him!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |