Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,173,924 members, 7,890,047 topics. Date: Monday, 15 July 2024 at 08:25 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Swag & Efizy (1203 Views)
When a guy has Too Much Swag (photo) / PHOTO:Omo Mehn, Check Out The 'Swag'! / Funny Photo: I Gat Swag Pass U Bros If Na Lie Show Ur Own (2) (3) (4)
Swag & Efizy by Sijo01(f): 8:25am On Nov 07, 2011 |
3 rats were arguing abut who get swag & efizy pass. 1st rat: I chop food wit rat poison I nor die. 2nd rat: I dance awilo on top rat trap nothing do me. 3rd rat: Una see dat cat? na me give am belle. So which one u feel say get level pass? |
Re: Swag & Efizy by Ajibel(m): 9:06am On Nov 07, 2011 |
a cup of water please. . . . . |
Re: Swag & Efizy by afm4ever(m): 10:07am On Nov 07, 2011 |
D 3rd one wey give cat belle |
Re: Swag & Efizy by Sijo01(f): 10:23am On Nov 07, 2011 |
Ajibel: watin dey exust u na? |
Re: Swag & Efizy by Ajibel(m): 12:45pm On Nov 07, 2011 |
The dry joke exhausted moi. My saliva went dry |
Re: Swag & Efizy by Sijo01(f): 3:07pm On Nov 07, 2011 |
So sorry abut dat swerry. do u mind a wet kiss? it wil saturate ur mouth. |
Re: Swag & Efizy by Ajibel(m): 8:51pm On Nov 07, 2011 |
^ an english kiss pleeaasee!!! *Expecting it* |
Re: Swag & Efizy by Nobody: 9:20pm On Nov 07, 2011 |
imagine ajible waiting for an english kiss, what a spoilt child |
Re: Swag & Efizy by Sijo01(f): 11:41pm On Nov 07, 2011 |
@Ajible, PretiEbony says u'r too small 4 a kiss. mak u manage pigin kiss. *tum tum tum* |
Re: Swag & Efizy by Nobody: 11:46pm On Nov 07, 2011 |
he too small for pigin kiss, why don't you give in a wet knock |
Re: Swag & Efizy by Judek2(m): 12:49am On Nov 08, 2011 |
Sijo,abi u wan contact? E beta make u kiss wall. *luking at d joke,laffs small nd sleeps* |
Re: Swag & Efizy by Ajibel(m): 1:51am On Nov 08, 2011 |
@Ebony and sijo, na so una hate me baa I go find a berra person kiss. Maybe una get hiv for mouth una com dey flaunt with am |
Re: Swag & Efizy by Nobody: 9:27pm On Nov 08, 2011 |
well sijo no wan contact that dryness syndrome wey you dey carry |
Re: Swag & Efizy by Ajibel(m): 12:18am On Nov 09, 2011 |
Na the dry joke wey infect me. Thats why i hate entering this kinda threads pls show me the exit |
(1) (Reply)
Projan News### 2nd Edition / I Will Pay You 5ok Above Sugar Son But Can U Satisfy Me Frm Sugar Mummy / This Is Hw Things Work In Nija
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |