Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,522 members, 7,944,535 topics. Date: Monday, 09 September 2024 at 06:12 PM

She Who Have Ears Let Her Hear! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / She Who Have Ears Let Her Hear! (1009 Views)

Those With Ears Let The Hear / Those Who Have Ears; Let Them Ear / Those Who Have Ears , Let Them Hear (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

She Who Have Ears Let Her Hear! by Nobody: 10:25am On Dec 29, 2011
Naija babes una no dey security concious at all.why e be say wen una wan meet a stranger for a date una no go jus dey security wise.A bobo wey u never meet b4 for ur life go call ur phone number and jus because he tell u say he be rich business man based in jalingo quick quick u go carry handbag and travellin bag enter transport dey travel go jalingo.for facebook jus because u see a bobo dey pose with car for picture u go start to dey ask for the bobo home address make u visit am come stay im house.omo una no get sense at all?.wat of if the bobo come be ritual killer na wetin u go do? undecided.Some naija babes ad dem foolish reach go come put their personal home address for all to see for facebook and 2go and wen u tell say na security risk dem go reply u by sayin dem dey covered in da blood of jesus undecided.naija babes abeg make una dey security concious wen it comes to meeting male strangers for a date.take for example oyibo girls.u no go ever see an oyibo girl dey give her personal home address or personal home address to every tom,dick and harry like igbo girls are fond of doing or will u ever see an oyibo girl dey waka for road with mini skirt with no pant inside at 12 oclock in the midnight like lagos girls are fond of doing.12 oclock for midnight its always typical to see a lagos girl dey gavalant for road with no pant inside her skirt and these girls wen agbero rape them na dem go start to dey cry and blame everybody.abeg naija babes make una dey security concious and make una no allow una greed for money put una inside serious wahala.remember say the dog wey no listen to im master whistle go lost inside forest ooooooo tongue tongue tongue.she who have ears let her hear grin
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by xynerise: 11:07am On Dec 29, 2011
Dont have time to read your rhetorical rigmarole. "She" goes with has not have. undecided Antelope.
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by freecocoa(f): 11:13am On Dec 29, 2011
Otondo,go advice your girlfriend.
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by BUSHYANUS(m): 11:22am On Dec 29, 2011
op, seriously you need a shave under your nyaansh angry
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by Orton10(m): 12:40pm On Dec 29, 2011
^
You too. . .nasty.
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by cynthiafred67(f): 1:43pm On Dec 29, 2011
Lefu lefu na wah 4 u oooo u no dey tire? U think say na every girl dey behave like ur abero girl friends? Abi u think it is all the girls that need men to survive? Some of us are independent u knw. U seriously need to upgrade oo u are becoming too old skul. *Smh*
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by 2kurupt(m): 2:08pm On Dec 29, 2011
Why all the insults, the OP got a point especially recklessly visiting total strangers & exposing sensitive personal info on social networks
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by Ikedonn(m): 2:16pm On Dec 29, 2011
Op
Why singling out a particular tribe?
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by Flashaldrin(m): 2:51pm On Dec 29, 2011
[img]http://file:///C:/Users/flashaldrin/Desktop/gif/Photobucket%20_%20bullshit%20gif%20Pictures,%20bullshit%20gif%20Images,%20bullshit%20gif%20Photos_files/th_2hi3xgj.gif[/img]
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by Kx: 2:55pm On Dec 29, 2011
lefulefu:

Re: She Who Have Ears Let Her Hear!
Na oyibo u write so o!
Re: She Who Have Ears Let Her Hear! by Nobody: 6:12pm On Dec 29, 2011
cynthiafred67:

Lefu lefu na wah 4 u oooo u no dey tire? U think say na every girl dey behave like your abero girl friends? Abi u think it is all the girls that need men to survive? Some of us are independent u knw. U seriously need to upgrade oo u are becoming too old skul. *Smh*
Of course u naija babes need naija men to survive nah grin.Nah we dey pay una house rent,dey give una money wey una dey take buy una brazilian wig and makeup,nah we dey give una the money wey una dey take buy una shoes and clothes and even sef nah we dey giv una money wey una dey take buy una fancy underwears like panty hoses and G-strings grin.Ehn imagine a naija without naija men, omo e go jus red for u naija babes if no be for us grin grin

(1) (Reply)

Ur Girlfriend Mess For Inside Church While Pastor Is Preaching The Word Of God / Please! I Need Urgent Help / After Relationship Breakup, What Next???

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.