Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,242 members, 7,910,347 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 05:53 AM

My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) (3147 Views)

See How A 'Lepa' In Church Wants To Make Me Sin (viewer discretion) / Orobo Vs Lepa / Why Female Medical Doctors Too Dey Form For Guys (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 12:15am On Jan 06, 2012
SAFO:



Lefu go n fetch me my slippers u dis houseboy.
u no jus dey fear at all sad
na the slippers wey i buy for u na im u dey tell me make i go fetch abi? sad
omo no make me vex ooo make i no pull ur moustache comot from ur mouth grin grin grin
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Beync(f): 10:20pm On Jan 06, 2012
Lefu tell ur pally abe na you sef make him drink kerosene, en go make am work sharp sharp
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Adaeze003(f): 6:14pm On Jan 07, 2012
hmm the funny thing about this tread is that once i saw the topic i knew who posted it! @øp you have a lousy reputation around here and it wont hurt to change! New year, new reps!
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 6:20pm On Jan 07, 2012
Adaeze003:

hmm the funny thing about this tread is that once i saw the topic i knew who posted it! @øp you have a lousy reputation around here and it wont hurt to change! New year, new reps!
eh adaeze if u give me jus one peck i promise say i will change.i swear by ogun the god of iron grin
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 6:22pm On Jan 07, 2012
Beync:

Lefu tell your pally abe na you sef make him drink kerosene, en go make am work sharp sharp
so u mean say ur bobo dey drink kerosene b4 he wan do bedroom wrestling with u? shocked
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Beync(f): 7:47am On Jan 08, 2012
My bobo is not in same condition as you. he's good and healthy and u ar'nt tongue
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 3:30am On Jan 09, 2012
Beync:

My bobo is not in same condition as you. he's good and healthy and u ar'nt tongue
yes he dey good and healthy with dat im pot belly grin grin grin grin
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by kaykaybaba(m): 8:36am On Jan 09, 2012
lmao. lefool noni
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by ektbear: 8:29pm On Jan 09, 2012
lol

how skinny can she be?

And unless her chest and behind are also skinny, I don't see the problem wink

(1) (2) (Reply)

Deleted / Tell Or Don't Tell? / Ladies Asking, " What Will You Keep For Me " ?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.