Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,730 members, 7,875,836 topics. Date: Saturday, 29 June 2024 at 10:47 PM

Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be (1138 Views)

Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U / See Old White Woman Wey Naija Guy Go Marry / I Cheated On My Husband, I Feel Guilty; Can I Confess To Him? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Nobody: 5:16pm On Jan 11, 2012
imagine say u come across this very beautiful lightskinned babe.u come fall deeply in love with the babe den u come dey date her and u come eventually marry her.Imagine say on una wedding night after una don do the main the main(s3x) she come kneel down confess to u say actually she be man.dat na the time wey she travel abroad na im she do the sex change wey turn her into a woman.she come tell u say na transexual female she be and no be genetic female.u go divorce her or still keep on with the marriage because of the love wey u get for ur newly wed trans3xual wife? grin grin
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by bekay911(f): 5:25pm On Jan 11, 2012
U shall reap watever u sow grin
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by drstan(m): 5:26pm On Jan 11, 2012
Hahahah', Na war d. tin i go do bsay i go mary anoda woman d otha transgenther go turn 2 be house gal.
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by MrCork17: 5:29pm On Jan 11, 2012
bekery911 looks like a man anyways. I will stay! angry
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by born2boink(m): 5:31pm On Jan 11, 2012
Na lefulefu go see deady body wey rise up dey shout halleluyah
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Mynd44: 5:34pm On Jan 11, 2012
I can't even imagine the situation.
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by bekay911(f): 5:40pm On Jan 11, 2012
Corky r u chyking me
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Mynd44: 5:43pm On Jan 11, 2012
Hmmm
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Nobody: 5:44pm On Jan 11, 2012
Mr, Cork:

bekery911 looks like a man anyways. I will stay! angry
*dies* grin grin grin grin grin grin grin
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Mynd44: 5:47pm On Jan 11, 2012
lefulefu:

*dies* grin grin grin grin grin grin grin
Wakes him up with a kick in thr groin
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by bekay911(f): 5:49pm On Jan 11, 2012
lefulefu:

*dies* grin grin grin grin grin grin grin
Buries him
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by MrCork17: 5:54pm On Jan 11, 2012
bekery911. sweeery u should be proud u looklike a man. its an acheivement angry
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Nobody: 6:32pm On Jan 11, 2012
As long as him breasts (abi chest) big pass Ronke Oshodi-Oke own, and he no get hairy yansh, then no problem. I go manage am. I go even prefer him pass some natural born 'women' wey their breasts flat pass paper wey them press with iron.
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Nobody: 6:40pm On Jan 11, 2012
Re: Imagine Say Dat LovePeddler wey you have been bleeping for the past 2 years Come Confess To U Say Na Man Im Be? Back to you op


Seun I said fu[i]cking[/i] not bleeping
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Nobody: 6:46pm On Jan 11, 2012
Mynd_44:

I can't even imagine the situation.
siddon there dey talk grin
many naija men dey married to transexual women and dem no even know grin
hw u fit explain a woman for naija wey get hairy yansh and hairy chest grin
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Nobody: 6:49pm On Jan 11, 2012
pro01:

As long as him bosoms (abi chest) big pass Ronke Oshodi-Oke own, and he no get hairy yansh, then no problem. I go manage am. I go even prefer him pass some natural born 'women' wey their bosoms flat pass paper wey them press with iron.
for obodo oyibo land dem don get the latest medical technology to make a man wey be transeuxual female get big yansh and big b00bs and even get real toto grin.the only thing yet wey a transgender woman no fit do na to born pickin but frm wetin i dey read dem say in about ten to fifteen years time transgendered women go fit get womb and born pickins plenty grin
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by emofine2(f): 6:51pm On Jan 11, 2012
Good question.

Come, Lefulefu . . .how you go feel if your "Ukraine" babe tell say she be bleached Nigerian?

"u go divorce her or still keep on with the marriage because of the love wey u get for your newly wed wife?"

Shine ya eye is all I can say except you be pansexual wink
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by Nobody: 6:58pm On Jan 11, 2012
emöfine:

Good question.

Come, Lefulefu . . .how you go feel if your "Ukraine" babe tell say she be bleached Nigerian?

"u go divorce her or still keep on with the marriage because of the love wey u get for your newly wed wife?"

Shine ya eye is all I can say except you be pansexual wink
look at dis bad belle sad
4 ur information my girlfriend na real authentic oyibo cheesy and she get blonde hair cheesy
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by emofine2(f): 7:12pm On Jan 11, 2012
lefulefu:

look at dis bad belle sad
4 your information my girlfriend na real authentic oyibo cheesy and she get blonde hair cheesy

last time you tell me say she carry red hair for her toto wey you come volunteer barb

or she be authetinc oyibo with peroxide hair abi undecided
Re: Imagine Say D Woman Wey U Dey Date Come Confess To U Say Na Man Im Be by crissmac: 8:09pm On Jan 11, 2012
*goes to pluck cane that will be used to drive lefulefu back to yaba left for the safety of the sanity of the remaining nlers*
tongue tongue tongue tongue

(1) (Reply)

I Love Children; But I'm Not Ready To Get Married / Give Me A Correct Answer To This / HAS All D Good Qualities Of A Marriable But NOT The Structure I Have In Mind

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.