Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,218,345 members, 8,037,658 topics. Date: Thursday, 26 December 2024 at 01:50 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Blockbuster • • Enjoy! (3524 Views)
Bin Gbagbo, The Undisputed King Of Jokes Section....blockbuster!!! / MR Ogbuvugbuvu..........blockbuster Joke / Uncle's Rod. . . . Another Blockbuster Lol (2) (3) (4)
Re: Blockbuster • • Enjoy! by StudioCFR(m): 7:59pm On Jan 29, 2012 |
Eldav what's your problem, sick hard son of a biiitch |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by eldav(m): 8:27pm On Jan 29, 2012 |
Dude you are shouting. . . . just like your barbaric mother always does. stewpid sh.it bowl! |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by mikuz(m): 11:25pm On Jan 29, 2012 |
Look at me and look at trouble o! Enclave or what ever they call you, whats your business na? E concern you? If i start my own now dem go say the last person wey I blood still dey mortuary,dem never bury am i come go murder another one! Which kind thing be this sef? Did I commit a felony by choosing to be a celeb? Why cant people stop talking about me? So na this kind thing wey the likes of 2face and Psquare dem dey face? Na wa o! Life as a famous celebrity can be something else at times. Mtchew! |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by Nobody: 11:30pm On Jan 29, 2012 |
^^^ for ur tiny mind! |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by mikuz(m): 11:56pm On Jan 29, 2012 |
Lord have mercy! Otokoto you again? Guy leave me na. Whats all these stalking about? Must you follow me? Any thread wey I post reply if you no post there na so e go dey do you like say make you commit suicide! Is it by force? I no wan do na. My nyansh too tight, that ya plantain pri ck no go enter o!! And stop calling or texting my line again! Go find someone else, Eldav or Bunmi are suitable candidates! I no be the only handsome boy for NL! You hear me so? |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by Nobody: 12:52am On Jan 30, 2012 |
^^^ its obvious u are the one stalking me about and u want me to reply with this ur long treatise! anyways, get it straight: - u aint handsome - gay sef no go like u, not to talk of a lady - that descripton of ur pr ick is suicidal! gossh!!!!!!! ur - tight yansh!!!! u no dey shit?! |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by mikuz(m): 8:17am On Jan 30, 2012 |
Mugu! You fine pass me? Wetin be all these ones sef? Na crime to be fine boy again? See me o! If you be celeb, dem go hate! If you too handsome dem go say you be g ay! If you too get money like me dem go say you do rituals! Haba, na wa for this life! Mtchew |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by Nobody: 8:20am On Jan 30, 2012 |
^^^ self-consolation! wake up to reality, boy! |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by skales(m): 3:06pm On Jan 30, 2012 |
Grow up guys |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by bashydemy(m): 11:55pm On Jan 30, 2012 |
Otooro and Mikuz, You guys are the real joke here |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by skales(m): 1:26am On Jan 31, 2012 |
Baba suwe Why u come dey shout inside my ear now |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by bashydemy(m): 5:24am On Jan 31, 2012 |
^^ Who is skeleton talking to |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by skales(m): 2:59pm On Feb 01, 2012 |
I don't have your time boy? |
Re: Blockbuster • • Enjoy! by bashydemy(m): 8:57pm On Feb 01, 2012 |
^^ and who says i have your time |
IF You Didn't Play With This Stuff. Then Your Childhood Is Not Complete (PHOTO) / Funny Nigeria Pidgin Proverbs And Their Translations..... Add Yours!! / Something Happened Today. I Dont Know If I Should Laugh Or Not!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |