Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,839 members, 7,918,716 topics. Date: Monday, 12 August 2024 at 02:26 PM

At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? - Romance (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? (12110 Views)

[VIDEO] Guys What Would You Do If A Man Did This To You GF? (funny poo!) / Your Duty As Someone's Boyfriend Or Girlfriend? / Worst Thing Your Boyfriend Or Girlfriend Has Ever Done? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 10:32pm On Mar 10, 2012
freecocoa:


^^Leave her o,e don do abeg,one day you go make person commit suicide ,hmm many people are not happy in this life o. grin grin grin
Haaaa!!  trust me,dat mama wey no gree age no fit hang herself, her asawo business still dey sweet am na. cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

Na over-seriousness dey make am swallow anti-depressant tablets,i dont tink dis mama has d nerve to jump inside volcano.
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by freecocoa(f): 10:39pm On Mar 10, 2012
^^Hehehehehe but why she dey vex anytime you play with her?you collect bobo wey she like?the thing just dey make me wonder o. shocked grin tongue
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Killz3(m): 10:41pm On Mar 10, 2012
If na Killz dey fight now, dem for don lock thread tey tey. . . grin Chineke! shocked

Abeg wetin be the name of this film, biko? cheesy
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Chimezie198(m): 10:46pm On Mar 10, 2012
freecocoa. See your life nau! Smh!!
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 10:46pm On Mar 10, 2012
freecocoa:

^^Hehehehehe but why she dey vex anytime you play with her?you collect bobo wey she like?the thing just dey make me wonder o. shocked grin tongue
No ooo, guy ke ? D mama jus dey miserable bcus d battery  of her dild00000 don run down.

U no to dey juwo na stress for am. grin grin grin grin grin grin grin grin

~Killz~:


Abeg wetin be the name of this film, biko? cheesy


D return of Mama 70  or Shit packer part 1 grin grin grin grin
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 10:47pm On Mar 10, 2012
Chimezie198:

freecocoa. See your life nau! Smh!!
Wey ur mama ? she dey swallow d tin u release for her mouth ni? grin grin grin grin
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Goldieluks: 10:48pm On Mar 10, 2012
Freecocoa mind your business no be only you get friend, and if you be her friend you for don advise her to shut her trap since. So just hold your side because I don't remember having abeef with you. Cheers!





And as for you goat when dem dey call idowu, keep running your mouth whenever am offline you hear.
Defeated chimpanzee like you. I know say you dey fucck animals , na today
Misss bestiality!
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Goldieluks: 10:51pm On Mar 10, 2012
As for those asking the name of this film , it is called 'idowu-she-goat badosky exposed'
grin grin
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 10:52pm On Mar 10, 2012
^Come hai i no dey use freecocoa play oo  angry angry angry angry

U dey craze ni? or ur fada disown u ni? come na me say make ur entire village use u do 1shot ni?

U berra watch ur tongue b4 i end ur username

Blawwdy animal!!!!
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Killz3(m): 10:52pm On Mar 10, 2012
Ok! Abeg, who be actor and boss? cheesy cheesy cheesy

E don tey wey i watch film abeg. . .  cheesy
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 10:57pm On Mar 10, 2012
~Killz~:

Ok! Abeg, who be actor and boss? cheesy cheesy cheesy

E don tey wey i watch film abeg. . .  cheesy

^Dear!

Na mama d toilet cleaner b actor dis time,watchout for her expired punnie.

Could u beliv we offered to pay her 20naira,she was overwhelmed with emotions.Tears of joy also strolled down her dirty skin while screaming "Badosky u are generous". grin grin grin grin grin grin
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Goldieluks: 11:00pm On Mar 10, 2012
Idowuogbo:

^Come hai i no dey use freecocoa play oo  angry angry angry angry

U dey craze ni? or ur fada disown u ni? come na me say make ur entire village use u do 1shot ni?

U berra watch ur tongue b4 i end ur username

Blawwdy animal!!!!




See this born looser, you wen them use take wash belle remain, abi no be you dem born for toilet pit?
" mimicking her" " I no dey use freecocoa play ni" oloruburuku! You better ask her to stop fighting your fight for you. You started you shiit so stick with it. Coward! Frigging bozo!
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by freecocoa(f): 11:01pm On Mar 10, 2012
Chimezie198:

freecocoa. See your life nau! Smh!!  
You dey madt,my life is a zillion times berra dan yours,no let me reason your matter,anu.

Goldie Na warning be that abi na threaten?relax there jorh Badosky is my business incase you haven't noticed,I'm her friend that's why I'm here to offer morale support,besides you take everything way too serious and it will make you older than you already are,that "shut trap"na chimezie you suppose tell that one cos if una no take time,I go vex wound person here now. cheesy undecided angry
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 11:04pm On Mar 10, 2012
Goldieluks:




See this born looser, you wen them use take wash belle remain, abi no be you dem born for toilet pit?
" mimicking her" " I no dey use freecocoa play ni" oloruburuku! You better ask her to stop fighting your fight for you. You started you shiit so stick with it. Coward! Frigging bozo!

Otondo na all ur generation b oloshis, oloriburukus and born troways

Lets go dia  grin grin grin grin grin grin
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by freecocoa(f): 11:06pm On Mar 10, 2012
Goldie this is not a fight,its just using you to pass time jare,you know we just buried our friend and been away for awhile,we just need to relieve our spirits. You fit fight? grin angry wink
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Goldieluks: 11:07pm On Mar 10, 2012
Idowuogbo:

^Dear!

Na mama d toilet cleaner b actor dis time,watchout for her expired punnie.

Could u beliv we offered to pay her 20naira,she was overwhelmed with emotions.Tears of joy also strolled down her dirty skin while screaming "Badosky u are generous". grin grin grin grin grin grin





See your dry joke I don tell you before, open up to NL about your low standard of living. r321 go help organise. Your own charity no worry. Because dat garri when you dey feed on so na your eyes go soon blind because of too much garri smoking. Ask for help now or forever remain silent and hungry. You can use your other numerous id's to plead for help it is allowed.
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by freecocoa(f): 11:11pm On Mar 10, 2012
^^Madam you no get talk jorh,you better beg now o. cheesy grin grin
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Goldieluks: 11:12pm On Mar 10, 2012
Whatever freecoke! Talk to the hands!
Idowuogbo:

Otondo na all ur generation b oloshis, oloriburukus and born troways

Lets go dia  grin grin grin grin grin grin



Hahahaha someone keeps hurting!!!!! Mother of all aloriburukus.
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Killz3(m): 11:13pm On Mar 10, 2012
Abeg. I dey take god beg una. Make una fast  forward this film reach where una start to fight physical, dey tear cloth! Abeg, Nepa wan take light. . . Jor, biko. . . cheesy cheesy
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 11:14pm On Mar 10, 2012
Goldieluks:




See your dry joke I don tell you before, open up to NL about your low standard of living. r321 go help organise. Your own charity no worry. Because dat garri when you dey feed on so na your eyes go soon blind because of too much garri smoking. Ask for help now or forever remain silent and hungry. You can use your other numerous id's to plead for help it is allowed.

U wan use style thief r231 from me again? Asewo  fuckkk on creditt  cheesy cheesy cheesy cheesy

Thiefffffffffffffffffffffffffffff, barawooooooooooooooooooooo, oleeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee, ajiboleeeeeeeeeee.

D guy doesnt do smellly and dirty gals like u , pls stop using style to communicate ur interest in him by screaming charity dis dat, d sexcie guy dont like uuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu oooooooooooooooooooooo tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue grin grin grin grin grin grin grin

freecocoa:

Goldie this is not a fight,its just using you to pass time jare,you know we just buried our friend and been away for awhile,we just need to relieve our spirits. You fit fight? grin angry wink

who she wan fight ? she no go wan try nonsense na. grin grin grin grin grin


Oh mama goldie come and lick my crackkk plssssssss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Killz3(m): 11:16pm On Mar 10, 2012
Abeg, dey say this film na 18+. I no dey understand some kain yarns. . . Errm, biko what is punny?
Nepa wan take light. Abeg make una do fast! smiley
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 11:19pm On Mar 10, 2012
~Killz~:

Abeg, dey say this film na 18+. I no dey understand some kain yarns. . . Errm, biko what is punny?
Nepa wan take light. Abeg make una do fast! smiley

Oh gawwwd!

Punny is actually a pretty name for dat larva growing and maggot nesting hole of hers.

Killz d rounds her village don do am hennn, dat tin don wide like 3rd main land bridge. grin grin grin grin grin grin
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Killz3(m): 11:26pm On Mar 10, 2012
Chei. Na today i wan spoil? Make Nepa no take light o.  . sad Abeg the crackkk na cocaine? Abi another crackkk dey?  
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Chimezie198(m): 7:47am On Mar 11, 2012
@freecocoa. U no reach nah, to dey run things with real men! And you come dey fragile kwa. Where will i handle you wey be sey u no go break? Abi na for dat chewing stick you call leg?
Mbanuuuuu!
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 7:53am On Mar 11, 2012
~Killz~:
grin grin grin grin See your life?

MarcAnthon: La Parisienne! Sweetness! Bellissima! Baby, honeypie, My sweet love. . .
La Parisienne: Yes baby. . .
MarcAnthon: I love you with my life. . .
La Parisienne: Really? (Batting eyelids)
MarcAnthon: Cross my heart Bellissima. . .
(Gunman appears, cutting them short. . .)
Gunman: Who dies for love? (At no one in particular)
MarcAnthon: Baby, he's talking to you. . . lipsrsealed
La Parisienne: Huh?
MarcAnthon: Errm. . . The Gunman.
La Parisienne: You said you love me with your life. . . cry
MarcAnthon: But you have your own body. . .
La Parisienne: I'm your bellissima. . . Remember? embarassed
MarcAnthon: Errm. . . I wasn't created to die for anyone!
La Parisienne: What?
MarcAnthon: Baby, you'll grace my funeral with another boyfriend. . .
La Parisienne: Huh? But you are still here
MarcAnthon: I know, but i wasn't born st[i]u[/i]pid
La Parisienne: But i'm your sweetness. . .
MarcAnthon: If I did that, even God will say to me on judgment day " Guy u be mugu".
La Parisienne: Huh?
MarcAnthon: Guy, is it a rubber bullet?
Gunman: undecided
La Parisienne: What do you mean rubber bullet? cry
MarcAnthon: I'll only take a rubber bullet for you. . . But real bullets? When dem no rubberband my medular inside calabash.
Laparissienne: You mean you can actually live without me? cry
MarcAnthon: Errm, errm, you know, i mean, you see, actually,. . , i, . . .
La Parisienne: cry cry cry






La Parisienne, time to switch lanes. . . You've been denied! lipsrsealed

U don maraaaa loooooool
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Killz3(m): 8:17am On Mar 11, 2012
Idowuogbo:

U don maraaaa loooooool
This new Nairaland dey vex me scatter. . . sad
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Killz3(m): 8:17am On Mar 11, 2012
Idowuogbo:

U don maraaaa loooooool
This new Nairaland dey vex me scatter. . . sad
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Idowuogbo(f): 8:22am On Mar 11, 2012
~Killz~:

This new Nairaland dey vex me scatter. . . sad
Tell me abouritttt

Am FAWCKIN all ova like some yoyo *angry face*
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Killz3(m): 8:44am On Mar 11, 2012
Nawa o. Na so NL take die? cry
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Nobody: 8:50am On Mar 11, 2012
[size=48pt]Sexkillz is BACK!!!

[/size]
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Goldieluks: 8:51am On Mar 11, 2012
But wait oh idowu comot play comot laugh na which kind palmie we shack yesterday?
So tey we fight from morning till night. This one na real NL kolo.

We break the Guiness book of NL record. Even the MODS don tire for us.
Hahahahahhaha.

I type finish I no see my brown colour, no more coloring for NL?
Re: At Gun Point: Your Boyfriend Or You(gf)? by Nobody: 8:51am On Mar 11, 2012
[size=48pt]Sexkillz is BACK!!!

[/size]

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Can You Suck Your Lactating Partner's Milk? / Nawao U Need To See The Orobo Lady This Lepa Man Wants To Have Sex With / The Gay Queens Of Jamaica Living In Drainage Systems(Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.