Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,252 members, 7,891,204 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 09:48 AM

Im Confused And - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Im Confused And (2584 Views)

Help!!! Am So Confused And Frustrated Right Now / Im Confused / Im Confused, Please Matured Advice (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Im Confused And by Idowuogbo(f): 9:11pm On Mar 27, 2012
neyostica:
Its like u are high again, abi?? Wetin u dey form? Cos i hear sey u be fine and gentle girl

Fine and gentle ke? Wrong info son!

I b confirm omo ita ori ta meta aka Iya won

U grab?
Re: Im Confused And by Idowuogbo(f): 9:14pm On Mar 27, 2012
Goldieluks:


Right after you don sort out the fatty acid when dey your big face luv. tongue
I take folic acid for dat 1 na, but own don condemn.

I swear u b confirm write off as u dey so. grin grin
Re: Im Confused And by neyostica: 9:15pm On Mar 27, 2012
Goldieluks: Neyostica I don't need your cash. I just need to rub your pot belly that's all. cheesy
grin
Na duck go eat that your mouth
Re: Im Confused And by Goldieluks: 9:17pm On Mar 27, 2012
Idowuogbo:
I take folic acid for dat 1 na, but own don condemn.

I swear u b confirm write off as u dey so. grin grin


Ode! grin grin
Na every day you dey inject that face with botox acid,because you no won gree old abi?
Re: Im Confused And by neyostica: 9:19pm On Mar 27, 2012
Idowuogbo:

Fine and gentle ke? Wrong info son!
I b confirm omo ita ori ta meta aka Iya won
U grab?
Sharrap, na old man like me u dey call son I sabi u well well omo ita lori internet
Re: Im Confused And by Idowuogbo(f): 9:24pm On Mar 27, 2012
neyostica:
Sharrap, na old man like me u dey call son I sabi u well well omo ita lori internet

Mogbe awon aye de oooo!!! shocked

Kai who dey wire my cv give u? Oya whisper give me na sad
Re: Im Confused And by Idowuogbo(f): 9:28pm On Mar 27, 2012
Goldieluks:

Ode! grin grin
Na every day you dey inject that face with botox acid,because you no won gree old abi?
Mama,na u b Aunty Ngozi wey no gree age na,imagine @ 70 u still dey wear g-string SMH!!!

Mama ur yansh don dissolve

Give up oooo!!!!!!
Re: Im Confused And by neyostica: 9:30pm On Mar 27, 2012
Idowuogbo:
Mogbe awon aye de oooo!!! shocked
Kai who dey wire my cv give u? Oya whisper give me na sad
Am a well informed man, anyway i go see u soon
Re: Im Confused And by neyostica: 9:32pm On Mar 27, 2012
Why are u small gals derailing dis inspiring thread
Re: Im Confused And by Idowuogbo(f): 9:33pm On Mar 27, 2012
neyostica:
Am a well informed man, anyway i go see u soon
shocked shocked
Dats not fair,give me clues if u serious.
Re: Im Confused And by Goldieluks: 9:34pm On Mar 27, 2012
Idowuogbo:
Mama,na u b Aunty Ngozi wey no gree age na,imagine @ 70 u still dey wear g-string SMH!!!

Mama ur yansh don dissolve

Give up oooo!!!!!!


No need to sing the 'mama' song.
But you know say na truth I dey talk sha? Don't lie! Keep injecting your big cheek luv,nothing do you.
wink
Re: Im Confused And by r231(m): 9:55pm On Mar 27, 2012
have you two actually met b4 undecided undecided

1 Like

Re: Im Confused And by Idowuogbo(f): 7:05am On Mar 28, 2012
r231: have you two actually met b4 undecided undecided
Meet who? Na mama goldie u dey talk?

Na boss! Her face fit blind person. grin
Re: Im Confused And by Chimezie198(m): 8:02am On Mar 28, 2012
^^ sharrap u there! Dats na mygoldie u dey call mama abi sad
Re: Im Confused And by Goldieluks: 8:08am On Mar 28, 2012
Idowuogbo:
Meet who? Na mama goldie u dey talk?

Na boss! Her face fit blind person. grin


Idowuegbo make you talk true small, so that your fatty face go still reduce to a normal size. tongue cheesy
Re: Im Confused And by tellwisdom: 11:18am On Mar 28, 2012
WTF is wrong with these pusssiieess?? angry angry.Idowu and glodie, u guys need my dicckkk, i knw wink wink
Re: Im Confused And by MrsChima(f): 11:40am On Mar 28, 2012
tellwisdom: I was in a bar with 2 frnds yesterday, immediately i was seated, a gurl caught my attention, I took the time to check wat it was, Guess what?? angry angry

She was busy licking pepper soup, with 2bottles of Malta Guinness; while she laid her left hand on the guy's head, massaging it.
The most annoying, was when he was to pay the bill, he never smiled, wore a frowned look, while the gurl was busy licking her lips and wiping her dirty hands. grin grin


Damnnnn embarassed embarassed. why are our gurls like this?? angry angry #I feel like shooting someone's breasttt angry angry

The Tale of One Dummy. undecided
Re: Im Confused And by tellwisdom: 11:45am On Mar 28, 2012
Ur toto angry angry
Re: Im Confused And by badmrkt(m): 1:31pm On Mar 28, 2012
i wonder who's more confused.is it the poster or the post?
Re: Im Confused And by Chimezie198(m): 1:57pm On Mar 28, 2012
sad sad
Re: Im Confused And by tellwisdom: 3:47pm On Mar 28, 2012
badmrkt: i wonder who's more confused.is it the poster or the post?

Shattap angry angry
Re: Im Confused And by beylinko(m): 10:55pm On Mar 28, 2012
r231: have you two actually met b4 undecided undecided
can't believe dis.idowu n gold again! Habawhy! Una big pass dis na.kilode to beyen,dis is bcmimg 2 much fa
Re: Im Confused And by tellwisdom: 9:37am On Mar 29, 2012
They are fighting for my oyan yan wink wink
Re: Im Confused And by Nobody: 2:45pm On Mar 29, 2012
neyostica:
Now that i don hammer, its time we found out aw golden ur down below is, dnt you think?
some jus because u collet common 200 hundred dollars frm one old american woman na dat one come be say u don hammer? sad
Re: Im Confused And by Idowuogbo(f): 6:25pm On Mar 29, 2012
beylinko:
can't believe dis.idowu n gold again! Habawhy! Una big pass dis na.kilode to beyen,dis is bcmimg 2 much fa
Hahaha!

Mama yen stubborn mehnn! So efimile kln su re fun.

She's also my house-gal, so I get right to slap am if I want sef.
Re: Im Confused And by Goldieluks: 6:57pm On Mar 29, 2012
Idowuogbo:
Hahaha!

Mama yen stubborn mehnn! So efimile kln su re fun.

She's also my house-gal, so I get right to slap am if I want sef.



Gutter mouth , have you attended to the garden yet? And don't forget to
wash the cars afterwards. Ask musa for the gate keys when your through, your turn to
be at the gate.

P.S there's food for you by the dog's cage and don't forget to feed the dogs too. Bye!
Re: Im Confused And by tellwisdom: 12:01pm On Mar 30, 2012
These people needs my d!!ck. Im impressed wink wink

(1) (2) (Reply)

She Wants Me To Marry Her But I Think I Am Not Ready Yet. / Ladies, Do You Have The Keys To Your Boyfriend's Apartment? / 2015 Advise To NL Ladies: Pay Attention!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.