Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,178,839 members, 7,906,092 topics. Date: Wednesday, 31 July 2024 at 03:25 AM

Lefulefu Swag:pt3 - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Lefulefu Swag:pt3 (943 Views)

J / Please Rate The Swag Of This Posh Chick (pic) / Nigerian Girls Got Swag! We The Coolest Babes Ever! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Lefulefu Swag:pt3 by Nobody: 2:11pm On May 07, 2012
omo why e be say most babes when dem come across me dem go just go weak at the knees.It is it because of my extreme good looks or my swag?.Most babes no fit get enough of me.anytime i dey swaggar for street na so babes go jus dey turn their head at me dey admire me and na so their boyfriends or male escorts with dem go jus dey vex and dey frown at me as if say na my fault say their babes dey admire me cool.Ehen even the other day na so one babe just dey hold my neck dey whisper sweet words for my ear even when i no send am.E even worse when i dey my ride(car) dey move about for street with my shields up and my music loudspeakers in full blast.Na so u go jus see naija babes dey run after my Murano jeep dey beg me for lift.Yes oo naija babes love cars and free rides but wetin dem like pass be say wen dem see a handsome bobo in dark shades dey ride a flashy car cool
Re: Lefulefu Swag:pt3 by Killz3(m): 2:17pm On May 07, 2012

Say what?
Re: Lefulefu Swag:pt3 by Excelboi(m): 2:24pm On May 07, 2012
Op, u're so lifeless....
Re: Lefulefu Swag:pt3 by Nobody: 2:28pm On May 07, 2012
~Killz~:

Say what?
comot dat thing for here undecided
Re: Lefulefu Swag:pt3 by Nobody: 2:30pm On May 07, 2012
Excelboi: Op, u're so lifeless....
abegi go siddon for one side jor cool
Re: Lefulefu Swag:pt3 by ijebabe: 3:57pm On May 07, 2012
Lefelefu! LWKMD!!! Was this a dream? You don chop since yesterday, talkless of Murano grin grin grin
Re: Lefulefu Swag:pt3 by deshclones(m): 4:03pm On May 07, 2012
funny idiota..which village you posting from?? so ordinary nissan murano na head turner car for that your mapless village....lol shocked shocked shocked shocked
Re: Lefulefu Swag:pt3 by ArQueBusieR(m): 4:10pm On May 07, 2012
We have a problem.
Re: Lefulefu Swag:pt3 by Nobody: 4:32pm On May 07, 2012
deshclones: funny idiota..which village you posting from?? so ordinary nissan murano na head turner car for that your mapless village....lol shocked shocked shocked shocked
omo no insult my village cos e get levels angry.In my village we get natural spring water and the air around my village dey pure with clean environment sad
Re: Lefulefu Swag:pt3 by Goldieluks: 6:39pm On May 07, 2012
lefulefu: omo why e be say most babes when dem come across me dem go just go weak at the knees.It is it because of my extreme good looks or my swag?.Most babes no fit get enough of me.anytime i dey swaggar for street na so babes go jus dey turn their head at me dey admire me and na so their boyfriends or male escorts with dem go jus dey vex and dey frown at me as if say na my fault say their babes dey admire me cool.Ehen even the other day na so one babe just dey hold my neck dey whisper sweet words for my ear even when i no send am.E even worse when i dey my ride(car) dey move about for street with my shields up and my music loudspeakers in full blast.Na so u go jus see naija babes dey run after my Murano jeep dey beg me for lift.Yes oo naija babes love cars and free rides but wetin dem like pass be say wen dem see a handsome bobo in dark shades dey ride a flashy car cool



What an achievement. Oya clap for yourself!
Re: Lefulefu Swag:pt3 by Nobody: 5:14pm On May 08, 2012
Goldieluks:



What an achievement. Oya clap for yourself!
stop hatin cool
Re: Lefulefu Swag:pt3 by Booty4me: 10:55am On May 10, 2012
lefulefu:
stop hatin cool

(1) (Reply)

Its People That We Luv That Make Us Suffer The Most / My Ex-commissioner Wife Returned Home Without Pant –----ex Adviser To Governor / Women Which Will You Prefer : A Man You Love, Or A Man That Loves You

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.