Stats: 3,176,018 members, 7,896,286 topics. Date: Sunday, 21 July 2024 at 10:24 AM |
Nairaland Forum / Annita88's Profile / Annita88's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
I tink a lady who's nt ready bear dis responsibily shud rather stay put instead of bringing innocent soul to suffer for no reason afterall no b dem send u dat tym wey u bin dey enjoy d tin u no remember se nko to wa ninu efa o ju eje lonii rubish wicked nd heartless human being i pray God wil 4giv u..... Oh litle baby sori nd many dey luk 4 child o eh |
![]() |
GreenWhiteGreen: If ino hp u e hp anoda pesin wey dey concien :- |
![]() |
I tink d fada is a sycho |
![]() |
Wetin b dis nw : ![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
Oh! Tank God am black nd am proud 2 b 1 cos dose light skin bleachin ladies ends up havin cancer of d skin nd gets complicated.just because i wan fyn mak i go bleach bodi tufiakwa. God i tank u because am wodafuli nd biutifuli made |
![]() |
Shai na wa o ![]() |
![]() |
I think he is in a kind of social probs where he needs a kind of help or whom to share is feelings with but got snobbed nd he had share feelings wit dat tunnel maybe he can forget his past and start life afresh or wht do u tink |
![]() |
Though both look cute but i will go 4 ay's wife cos is d cutest nd she dressed lyk a responsible married woman culd do wetin haf boob 4 outside ![]() |
![]() |
She's beautiful nd looks take away ![]() |
![]() |
U have a point dear but in another round some men marrybeen poor i deir lives became a change so let us not just conclude just lik dat b/cos ori taye yato si ti keinde |
![]() |
![]() |
MrCork: Ye! C mumu who want sef monkey ![]() |
![]() |
Dis 1 go fit mak d pikin dream bad dream 4 nite wicked mama |
![]() |
Congrat ![]() |
![]() |
![]() |
Jare go sitdon na wetin bi dis joo ![]() |
![]() |
I think she lacks enough water dont u think so ![]() |
![]() |
Ur head dey dere joo |
![]() |
Well nice one |
![]() |
Shei na wao |
![]() |
Na who her life don help ![]() Who cares if she cover up or she is unclad As far as it dosent change d fact that their wont b june\july batch 4 NYSC, i dont give a freaking rat a**! Sip my 7up |
![]() |
[quote author=IndianBwoy post=43857187] I do not understand what you are trying to say. Your strange tongue perplexes me. Are you selling a market? Are you dangote pikin? Street guy? I live in a big manshion Mrs. I have a private jet and so much more. Give me your bank account number so I can make you rich like me as this wealth is too burdensome upon my visage.[/quote Less i forget, dude u need to change ur profile pics cos that one is staled already, guess u should download more from google so dat ur plans dont get bosted! U can decieve others but not me. Moreover who even cares if u from india or abudabi or whereve, but y lieing about ur personality? It dosent make sense at all 4 whatever reason. #peace! |
![]() |
IndianBwoy:Kikikikikikikiki laughing in swahili Geez dude! Re u for real? Seriously i thought u re gud at dis but i just realise dat 'gud' is an understatement! Dude u re d barm! U nearly got me u knw ![]() Btw thanks 4 ur offer bit i guess u need dat morethan i do cos ur second name is SCAM! U need a life go get one #cheers! |
![]() |
God abeg oo! This one wey b say fulanihardsmen just dey kill any how so and the government aint doing anything to solve this situation, i guess is hight time everybody gets armed-up aquire a personal gun for protection. IMO tho cos it seems its every man for him self now! RIP to the departed souls |
![]() |
donnie:Dude have u been leaving under the rock ![]() Guess u re one of those cave men ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
IndianBwoy:Dude dats what am talking about! U get mouth jare Me and u know say dat ur moniker nah 2 take catch ppls attention, Na comfirm street guy u b nao, i no blame u shaa afterall man pikin go chop and market must sell. Btw how market ![]() |
![]() |
IndianBwoy:Guy i fear u oo ![]() |
![]() |
IndianBwoy:Really? But how come i didnt see it ![]() ![]() Btw guy ur pidgin enlish no b here oo, even comfirm warri dude no go fit contest with u Guy i can smell lies from ur origin and moniker Abi u b half cast ![]() |
![]() |
1 Like |
![]() |
Am just here 2 read comments but was a little disappointed cos i havent seen d comment of one silly dude who call himself 'indianboy' am not sure if i get his moniker correctly. Still waiting for d dude to comment tho ![]() 1 Like |
![]() |
dubemnaija2:Dude re u seriouse right now ![]() ![]() In a sane world like ours ppl still dont use theiir brains 2 think before passing judgement SMH 4 u dude |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |