Stats: 3,173,718 members, 7,889,290 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 08:07 AM |
Nairaland Forum / Bigbossman10's Profile / Bigbossman10's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Is it nt obvious dat she is not rdy to settledown because wetin for force or mak her marry she don get am frm one of her early bleeping. so pls interviewer(s) safe us frm d trauma of hearing n reading about Gene's ans of not meetin d ryt man. we r tired of it, lyk say na only her. i jst dey wonda if dat her fyn pikin go get boifrnd abi she too will be lyk " i have nt met the ryt guy yet". mak she n oda gals wey wan b lyk her no tak her as role model for dat dept. Gene u ma slf no dey tire to ans d same qwetion evritym dem interview u? ![]() ![]() |
![]() |
i cant blv i wasted my tym n mb to read dis. way way my xpctatn. u for cum c my fones. |
![]() |
my guyz if u try all dese u av dug ur own grave den cum go use ur own moni perform ur burial rites by urslf for urslf. livin testimony. dnt u eva mak a lady gud for u if nt u r dead. try it. 1 Like 1 Share |
![]() |
wias dis op guy na. cum finish wetin u start. my needs d full dossier. patience mode activated. |
![]() |
twitter babes. i wz lyk wat kind of a dumbass title is. |
![]() |
am so inspired. |
![]() |
o'tentika. vry gud a body cream. |
![]() |
pls wats hapunin hia. am a political virgin. |
![]() |
slf-gratifying virgins abi? cos wat am seein hia mehnnnn.... my grt grnd mama jst tld me she is a virgin too. |
![]() |
vry gud n healthy food for d mind. nyc one. |
![]() |
only one will be answered...
|
![]() |
honestly op u dnt kw d gud deed u av on by sharin dis info. doz sms alwaz irritate me. tnx v.much |
![]() |
delta- my swthrt is dia. she maks dat state fyn die. benin- u get to meet sharp beautiful gals wt brain. 2 Likes |
![]() |
B- Muller R- Klose A- Kroos Z- Kroos I- Khadera L- ![]() whoz is givin me L? 4 Likes |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |