Stats: 3,168,970 members, 7,873,108 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 08:11 AM |
Nairaland Forum / D1KeleVra's Profile / D1KeleVra's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 428 pages)
![]() |
Your left nut like gravel ![]() |
![]() |
Move jorh, make I clamb NEPA wire. . . the air up above is so liberating ![]() |
![]() |
I want fresh air ![]() |
![]() |
Yels! My Pierre Calvin Jeans ![]() ![]() |
![]() |
lol if u catch am? na die be that. . . not for him tho' ![]() |
![]() |
Goat head na ![]() |
![]() |
So u wan off my trossies? ![]() |
![]() |
My current too high o. . . and the charges are thru the roof *tehehe* |
![]() |
Why? You find it difficult to say it every night? ![]() |
![]() |
Why u come dey hol my trossies? I owe u? |
![]() |
Yes we get! You wan hug am? ![]() ![]() |
![]() |
Try what? Abeg I no dey play ten-ten jorh! |
![]() |
lol wareffa! but wait! no be u i see in wig, mini-skirt n high heels last friday for VI. . . u sef be night worker na ![]() |
![]() |
*mscheww* na so so talk ![]() |
![]() |
Abeg if u vex. . . u fit go hug one transformer wey dey nia my house, we no sure if the thing dey work. . . we go like know sha ![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]()
|
![]() |
Woke4all: Facebook isn't difficult to say when drunk ![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
Why? You think ur a naughty gal? ![]() |
![]() |
![]() ![]() |
![]() |
^^GTB don dey give them security men internet? ![]() ![]() |
![]() |
^^What's that? The brain in ur head? I thought it was loose fitting? ![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
Don't be silly Sylve. . . u can clearly see one of the boys wearing a Ghanaian hand band. . . abi ur goggles na black and white? |
![]() |
hehehehe ![]() |
![]() |
. . . that rock? NEVER! see as the thing do gbam as e fall for ground *mtscheew* i'm not for indigestion |
![]() |
I go use this mama dyt bread stone u o! ![]() |
![]() |
No. All lies! Na u babe be that. . . but not when she's wiff me ![]() |
![]() |
sylve11: See as u resemble used menstrual pad |
![]() |
Siena: ThoniaSlim: Coal-black, brown or black like wande coal. . . if a black babe is delivered. . . to a blonde, blue eyed mom, blonde, green-eyed dad. . . a black-as$ baby would raise suspicion. . . guess what she is the one that conceived NOT the guy. . . who then would be under the spot-light? Point is, white parents, black kid; black parents, white kid. . . come on! Most people talking about "if he truly loves her, he'd take her word!" BS You can't go by word of mouth and digest "Oh! It's a genetic disorder" especially from humans. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 428 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |