Stats: 3,180,172 members, 7,910,183 topics. Date: Saturday, 03 August 2024 at 09:23 PM |
Nairaland Forum / Dhammtiee's Profile / Dhammtiee's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
rubbish wot is d stress of ASUU for crying out loud I jus pray pple wil nt die of heart attack b4 dey call it off. ![]() |
![]() |
sambas: ASUU strike will beguy nawa oooooo |
![]() |
ASUU neva call off strike? If dem no call am off make thunder strike dem down ![]() |
![]() |
ASUU is bunch of old fools. So because of Iyayi's death we student av to holdon, jos because of one person dt already live a fulfilled life nd a satisfied one dt d dead among d student shld die for notin God wil surely judge all of dem. And dos who re in grive for d dead let dem die too nd allow d reasonable living soul amaong dem to end d strike. |
![]() |
Blush!!! |
![]() |
Op shld be banned for dis rumor |
![]() |
Take dis topic out of here! |
![]() |
Guys stop dis..... Wel @op dnt mind dos wey no wnt u go back sku, if u do mistake for ur write up i beg bullshit dem joooor |
![]() |
Hmm i jos hope dis wrk out cuz i cnt wait to get back to sku |
![]() |
chookudi: ASUU BREAKING: ASUU Postpones National Meeting To January Over The Death Of Former President - http:///vGqHe35RBYin ur drim world my dear |
![]() |
@TY, if i happn to be u i wil jos shut my computer nd take a deep nap because of d rubbish u uploaded ![]() |
![]() |
Dhammtiee ama representing LASU ![]() |
![]() |
God bless u |
![]() |
Wot of LASU? 1 Like |
![]() |
vizkiz: Dear ASUU, We the Serious Students of Nigeria (SSN) have agreed to resume school on the 20th of January 2014, because pregnant students must all deliver and hustling students must hammer. So kindly reject every offer from the Federal Government till next year. Thanks!! i knw so well u re among dose u sit @ d back of d class a honourable benchwarmer |
![]() |
May God us nd save us frm all evil |
![]() |
Funny enuf dis guy na OLU |
![]() |
Make dem first call am off den reaction go follow....... ASUU na sucker group jawe |
![]() |
ASUU needs to be flogged nd be sacked because dey re nt humans wit brains |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |